Shebi u sabi jossy?

Date: 17-03-2014 7:42 pm (11 years ago) | Author: Adedeji Amos Babatunde Brıght
[1] 2 3
- at 17-03-2014 07:42 PM (11 years ago)
(m)
Jossy went to embassy to collect in visa cos he won travel leave naija, he claim say boko haram dey treaten in community with bomber every day n night.
On getting to embassy they con deny In visa, na in he burst cry.
As he dey cry bitterli na in visa officer call am back stamp visa for in passport they con tell jossy that they just want to knw how he go feel if they no give am visa.
As he reach house he packed everything wey belongs to am for house con come out tell the whole community say if dey see am again for thier village make dey kill am, na so he waka go book for flight.
Na dance he dance enter plane.
As the plane land wey everybody dey come down dey embrace their people dey shoot gun for up as a welcome sign na in jossy burst cry again.

Guess the country wey jossy go?


Posted: at 17-03-2014 07:42 PM (11 years ago) | Hero
- missispanky at 17-03-2014 08:52 PM (11 years ago)
(f)
I can't believe I read dis, expecting to laff.
Posted: at 17-03-2014 08:52 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 17-03-2014 10:11 PM (11 years ago)
(m)
What a story poster u alright?

Posted: at 17-03-2014 10:11 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- brightossy at 17-03-2014 11:54 PM (11 years ago)
(m)
poster no mind them.... I smile instead of to laugh .  but next time add sugar for joke to sweet well
Posted: at 17-03-2014 11:54 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Aalladinn at 17-03-2014 11:58 PM (11 years ago)
(m)
am waiting for d season 2  Angry
Posted: at 17-03-2014 11:58 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 18-03-2014 06:12 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: missispanky on 17-03-2014 08:52 PM
I can't believe I read dis, expecting to laff.
what of if i make u cry?  Roll Eyes

Posted: at 18-03-2014 06:12 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 18-03-2014 06:13 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: zeigbo on 17-03-2014 10:11 PM
What a story poster u alright?
i go stone u for head o

Posted: at 18-03-2014 06:13 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 18-03-2014 06:14 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: brightossy on 17-03-2014 11:54 PM
poster no mind them.... I smile instead of to laugh .  but next time add sugar for joke to sweet well
which joke?
Na true life story na

Posted: at 18-03-2014 06:14 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 18-03-2014 06:15 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: Aalladinn on 17-03-2014 11:58 PM
am waiting for d season 2  Angry
to round up ur craze  Huh?

Posted: at 18-03-2014 06:15 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 18-03-2014 07:00 PM (11 years ago)
(m)
honestly I dey cry for poster and his life story Cry Cry Cry.....poster shey na person do u dis thing?

Posted: at 18-03-2014 07:00 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 19-03-2014 08:24 AM (11 years ago)
(f)
expert, y u 2 like 2 dey lie like ds? no b u go embassy dey cry wey dem con grant u visa go somalia? oya complete d story ursef now now
Posted: at 19-03-2014 08:24 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- brightossy at 19-03-2014 10:08 AM (11 years ago)
(m)
person wey do poster this thing dey village dey happy
Posted: at 19-03-2014 10:08 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Aalladinn at 19-03-2014 11:24 AM (11 years ago)
(m)
dem neva do am anytin
Posted: at 19-03-2014 11:24 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 19-03-2014 11:42 AM (11 years ago)
(m)
Na me dey do am the thing wey dey doam from my shrine

Posted: at 19-03-2014 11:42 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ExpertTbright at 19-03-2014 06:47 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 18-03-2014 07:00 PM
honestly I dey cry for poster and his life story Cry Cry Cry.....poster shey na person do u dis thing?
alabi see wetin i dey talk
Brightossy u no get sense
Aalladinn tell dem abeg
Zeigbo wey dem dey do na u sabi
All of ona no see as jossy come hia con burst cry again Huh?
Make una keep talking nonsense there
Rakelly dey come wey go con guess where jossy travel go

Posted: at 19-03-2014 06:47 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- Aalladinn at 19-03-2014 07:23 PM (11 years ago)
(m)
dis guy don mad finish / cause i no understand wetin he write at all  Undecided
Posted: at 19-03-2014 07:23 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 20-03-2014 07:40 AM (11 years ago)
(m)
Craziness doesn't allow crazy pple to understand anything good na
Na how to naked themselves for public dey always dey their head

Posted: at 20-03-2014 07:40 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 20-03-2014 07:42 AM (11 years ago)
(m)
illiterate mad man like ajanni

Posted: at 20-03-2014 07:42 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- Aalladinn at 20-03-2014 07:52 AM (11 years ago)
(m)
am sry for u
Posted: at 20-03-2014 07:52 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 20-03-2014 07:03 PM (11 years ago)
(m)
the whole world is sorry for u

Posted: at 20-03-2014 07:03 PM (11 years ago) | Hero
Reply
[1] 2 3

Featured Discussions