i jst won ask which season ni "NARUTO" end si?
bcos i don finished watching season 32 n e no gree end dere!
Posted: at | |
i jst won ask which season ni "NARUTO" end si? bcos i don finished watching season 32 n e no gree end dere! don't try me o!
| |||||
yu no seriosi oooooo Reply
| |||||
Quote from: ajanni on 13-05-2014 08:07 PM yu no seriosi oooooo chai ajjani since wey i knw u dis one na d only beta thin u don write.................. keep up boy ooooo sorry man ooooo sorry old man
| |||||
Na that small monkey u dey call old man Reply![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
expertthief Reply
| |||||
Quote from: omomarty on 13-05-2014 09:27 PM chai ajjani since wey i knw u dis one na d only beta thin u don write.................. keep up boy ooooo sorry man ooooo sorry old man my little baboon
| |||||
Quote from: ajanni on 14-05-2014 09:26 PM my little baboon cheeeeeeeeeeei me abi? b4 i start to de give somebody slap na make una come talk to dis trasported monkey from gambia make he take e tyme ooooooooooooooo
| |||||
who u wan call now? Reply
| |||||
Quote from: rakelly on 15-05-2014 02:17 PM who u wan call now? i talk to u? eeeeeeeeeeeh?
| |||||
hehehehehe....lol @ d comments above Reply
| |||||
hehehehehe....lol @ d comments above Reply
| |||||
Quote from: omomarty on 14-05-2014 10:37 PM cheeeeeeeeeeei me abi? b4 i start to de give somebody slap na make una come talk to dis trasported monkey from gambia make he take e tyme ooooooooooooooo nor be ya fault naitalian chimpanzee
| |||||
![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: omomarty on 13-05-2014 09:27 PM chai ajjani since wey i knw u dis one na d only beta thin u don write.................. keep up boy ooooo sorry man ooooo sorry old man E be like u dn use ur brain smoke garri. How u go sey he type beta thing? U no use ur eyeglass readam?
| |||||
madboi Reply
| |||||
lol Reply
| |||||
Quote from: brightossy on 17-05-2014 07:05 PM E be like u dn use ur brain smoke garri. How u go sey he type beta thing? U no use ur eyeglass readam? u are very stupid for insulting my wife thereDon't really know the problems of all this small boiz nowadays ![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
see it Replyna who dash monkey the banana?
| |||||
Quote from: ExpertTbright on 20-05-2014 08:20 AM u are very stupid for insulting my wife there lol, olukwu. Ur wife dey with my driver dey play kpamkpamngolo. Hahahahahah Don't really know the problems of all this small boiz nowadays ![]()
|
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night