rakelly at 12-06-2014 01:38 PM (10 years ago) (f) abroko Posted: at 12-06-2014 01:38 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 12-06-2014 08:22 PM (10 years ago) (m) I respond wella oo. how ur body parts dey? Kikikikiii.
shey na chicken parts or turkey??
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 12-06-2014 08:22 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 12-06-2014 08:23 PM (10 years ago) (m) thank u alabi cox i know say na becos of the pics wey he talk say he snap na in make u ask ram weda he smoke No be bcos of ur eyes wey he talk say e no see  wetin u dey talk self?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 12-06-2014 08:23 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 12-06-2014 08:24 PM (10 years ago) (m) Una well done o
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 12-06-2014 08:24 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
wetin u dey talk self?
na French i dey speak?
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 13-06-2014 06:59 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
abroko
who?
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 13-06-2014 07:00 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 13-06-2014 08:14 AM (10 years ago) (f) u naa Posted: at 13-06-2014 08:14 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rakelly at 13-06-2014 12:41 PM (10 years ago) (f) la no la mind am Posted: at 13-06-2014 12:41 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 13-06-2014 07:30 PM (10 years ago) (m) na French i dey speak?
wait o, shey na me u dey ask?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 13-06-2014 07:30 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 13-06-2014 07:31 PM (10 years ago) (m) See..... I fit distribute slap giv everybody for here o. Mak una no provoke me
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 13-06-2014 07:31 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
wait o, shey na me u dey ask?
psn go die for my hand within 10 seconds now Make i go use my head break jossy house first make he know say i dey serious
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 13-06-2014 07:34 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 14-06-2014 02:19 PM (10 years ago) (m) psn go die for my hand within 10 seconds now Make i go use my head break jossy house first make he know say i dey serious  bcos say u fit use head break jossy house na him mak u com dey make noise for here?? What of me wey be say na the breeze from my nose dey scatter the walls nko? I go soon wound u for here, mak i still dey look u
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 14-06-2014 02:19 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
alabi22 at 15-06-2014 09:28 AM (10 years ago) (f) la no la mind am  babe, I no no say u dey stammer ooo Posted: at 15-06-2014 09:28 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 15-06-2014 10:19 PM (10 years ago) (m) Na him b say u toast am via chatting? Na now wey she don gree for u na him u com know say na stammarer? Na lie.. U must marry am oooo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 15-06-2014 10:19 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
zeigbo at 18-06-2014 10:49 AM (10 years ago) (m) sky sky. tombo man
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 18-06-2014 10:49 AM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
zeigbo at 18-06-2014 10:54 AM (10 years ago) (m)
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 18-06-2014 10:54 AM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 18-06-2014 08:16 PM (10 years ago) (m) Hw far my mannest man.....zeigbo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 18-06-2014 08:16 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
zeigbo at 19-06-2014 10:45 AM (10 years ago) (m) i dey. bros
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 19-06-2014 10:45 AM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
rakelly at 19-06-2014 02:42 PM (10 years ago) (f) sky na spit i go use kill you , if u know take time go ask of Rakel na me kill kill kill sorry na network Posted: at 19-06-2014 02:42 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 19-06-2014 08:06 PM (10 years ago) (m) Sup Sky
i dey my man, buh where u go since na? I just dey search for u everywhere i no see u. Wetin happen na?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 19-06-2014 08:06 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |