Chei (Page 5)

Date: 18-05-2014 11:18 pm (10 years ago) | Author: Digitalman
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 10
- Omilim at 7-06-2014 02:52 PM (10 years ago)
(f)
hmmm
Posted: at 7-06-2014 02:52 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 8-06-2014 02:46 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on  4-06-2014 08:30 AM
yes ooo i be brick layer and that was then
U know say na ur house i build last before i became minister of finance for USA and na one cement i take built the whole house of urs which will soon collapse, i give am 7days u go hear ram

mumu,,minister of finance for yaba left...u think say u normal?..na wia u belong na im dey put u back and the place na yaba mental home not USA...... immediately I return from UN meeting I ordered for the demolition of that thing wey be like that psychiatric home wey u dey.......R.C.C don build new mansion for me now......I hope u no go break yaba left wall come run comot again and another person go call u and give u work thinking that u normal....in fact I will make sure u remain there

Posted: at 8-06-2014 02:46 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- missispanky at 8-06-2014 05:41 PM (10 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on 18-05-2014 11:18 PM
Oboy, boys wey me nd dem start don grow old for hia oo. I just dey salute una.
Mak i go bring joke come
SKYYYYYPPOOOONNNN
Posted: at 8-06-2014 05:41 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 8-06-2014 11:36 PM (10 years ago)
(m)
but why?

Posted: at 8-06-2014 11:36 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- yettyness at 9-06-2014 01:35 AM (10 years ago)
(f)
how many times. just because.
Posted: at 9-06-2014 01:35 AM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 9-06-2014 11:07 AM (10 years ago)
(f)
BY THE I GO GO MEET ZEIGBO FOR SHRINE
NA THAT TIME UNA EYES GO CLEAR
Posted: at 9-06-2014 11:07 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 10-06-2014 06:10 AM (10 years ago)
(m)
@alabi, ur eyes dey for ur nyash thats y u no dey see well.
@bright, i see am well well, i even snap am pix. I know say na another woman wey bright dey romance, no be omomathy oo

Posted: at 10-06-2014 06:10 AM (10 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 10-06-2014 06:13 AM (10 years ago)
(m)
Haaaaa missypanky.... Chei... Boys don turn men, and babes don turn mamas.... I greet u wella wella. Grin

Posted: at 10-06-2014 06:13 AM (10 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 10-06-2014 06:14 AM (10 years ago)
(m)
Jossy, why what? Abi u dey dream?

Posted: at 10-06-2014 06:14 AM (10 years ago) | Addicted Hero
Reply
- alabi22 at 10-06-2014 09:21 AM (10 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on 10-06-2014 06:10 AM
@alabi, ur eyes dey for ur nyash thats y u no dey see well.
@bright, i see am well well, i even snap am pix. I know say na another woman wey bright dey romance, no be omomathy oo
u smoke?
Posted: at 10-06-2014 09:21 AM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- alabi22 at 10-06-2014 09:21 AM (10 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on 10-06-2014 06:10 AM
@alabi, ur eyes dey for ur nyash thats y u no dey see well.
@bright, i see am well well, i even snap am pix. I know say na another woman wey bright dey romance, no be omomathy oo
u smoke?
Posted: at 10-06-2014 09:21 AM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 10-06-2014 01:10 PM (10 years ago)
(f)
in no dey smoke
in dey sniff
Posted: at 10-06-2014 01:10 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 10-06-2014 06:21 PM (10 years ago)
(m)
I go tear una slap o

Posted: at 10-06-2014 06:21 PM (10 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 10-06-2014 09:40 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 10-06-2014 06:14 AM
Jossy, why what? Abi u dey dream?

where u dey wey u never hear say Emir of kano don die and boko haram chief of staff don take the seat?... but why?

Posted: at 10-06-2014 09:40 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 11-06-2014 12:31 PM (10 years ago)
(f)
i no hear anything oooo
Posted: at 11-06-2014 12:31 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 11-06-2014 06:54 PM (10 years ago)
(m)
I no hear too. Mayb na boko wan bcom emir

Posted: at 11-06-2014 06:54 PM (10 years ago) | Addicted Hero
Reply
- missispanky at 12-06-2014 05:42 AM (10 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on 10-06-2014 06:13 AM
Haaaaa missypanky.... Chei... Boys don turn men, and babes don turn mamas.... I greet u wella wella. Grin
I respond wella oo. how ur body parts dey?
Kikikikiii.
Posted: at 12-06-2014 05:42 AM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 12-06-2014 09:55 AM (10 years ago)
(f)
by the time boko go take over
me and ajanni go leave naijapals for una*wink*
Posted: at 12-06-2014 09:55 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 12-06-2014 11:48 AM (10 years ago)
(m)
Where una go con go?

Posted: at 12-06-2014 11:48 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 12-06-2014 11:54 AM (10 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on 10-06-2014 09:21 AM
u smoke?
thank u alabi cox i know say na becos of the pics wey he talk say he snap na in make u ask ram weda he smoke
No be bcos of ur eyes wey he talk say e no see  Sad

Posted: at 12-06-2014 11:54 AM (10 years ago) | Hero
Reply
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 10

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. "Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)

  2. Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result

  3. "How My Mother’s Lover Rap3d Me" — 12 Year Old Victim Narrates Ordeal

  4. Football Star, Lionel Messi-Marriage Rumours Stir Online Frenzy As Divorce Speculations Grow

  5. Ex-AUN Provost, Professor Yusuf Attahir Baba Loses Three Children in Devastating Car Crash

  6. El-Rufai &Peter Obi Meet At Cambridge Conference, Sparking Political Speculation Ahead Of 2027

  7. Female Kidnapper, Three Others Nabbed in Police Raid on Notorious Anambra Criminal Hideout

  8. Fresh Wave of Violence In Benue As Herdsmen Attacks Leave Nine Farmers Dead

  9. Federal Government Sets Plans In Motion To Repatriate 15,000 Stranded Nigerians Abroad

  10. NDLEA Officer Arrested After Failed Armed Robbery Attempt, Shooting Of Bolt Driver in Abuja

  11. JAMB Faces Legal Heat as Aggrieved Candidates Drag Board to Court Over Low UTME Scores


THIS WEEK
  1. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  2. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  3. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  4. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  5. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  6. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  7. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)

  8. I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)

  9. What God Said I Should Tell You..- Female Bishop Sends Warning to Gospel Singer Mercy Chinwo

  10. Kunle Remi Reacts To Trending Video Showing The Toilet In A ‘Luxury Apartment’ In Lekki, Lagos


TOP MEMBERS:

Featured Discussions