FG Deploys 5 Warships, 100 Gunboats & Fighter Jets To Battle Niger Delta Avengers (Page 2)

Date: 31-05-2016 9:06 am (7 years ago) | Author: CLARA JANCITA
1 [2]
- winace at 1-06-2016 04:45 AM (7 years ago)
(f)
Haha haha haha haha wait o, na war dem dey fight for naija abi na d avengers?Huh?? So we get money to buy dis all dis while yet d govt didn't buy it to fight d boko harams but are very quick yo waste money to buy all dis toys. I laff in my language. D govt shld not forget dat most of d military are not trained on water except navy and they are not much. I will advice dat buhari to sit and dialogue wit dis guys if he does not want to ground our economy.
Posted: at 1-06-2016 04:45 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Vectorcy at 16-06-2016 12:55 PM (7 years ago)
(m)
na dem knw
Posted: at 16-06-2016 12:55 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- michaelc80 at 16-06-2016 03:05 PM (7 years ago)
(m)
Is this war or what
Posted: at 16-06-2016 03:05 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Vectorcy at 5-07-2016 12:32 PM (7 years ago)
(m)
Everywhere I go everywhere I take all I see is yawa, why. Na
serious yawa make yawa no cry again, e do. Na so we take c
am yawa goes on, yawa don gas
Posted: at 5-07-2016 12:32 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- Vectorcy at 5-07-2016 12:33 PM (7 years ago)
(m)
Everywhere I go everywhere I take all I see is yawa, why. Na
serious yawa make yawa no cry again
Posted: at 5-07-2016 12:33 PM (7 years ago) | Hero
Reply
1 [2]