lacremee at 13-11-2008 10:28 AM (16 years ago) (f) u need both cos with ur brain u do the thinking and wit ur heart u feel it Posted: at 13-11-2008 10:28 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
kenee,zie,osituga,i dey tuk about crime una commit before,una dey commit another crime,una dey remix person song here abi,u no na, i sabi tuk so ready cuz i dey go report dis one too. Posted: at 13-11-2008 10:27 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
zie85er at 13-11-2008 10:34 PM (16 years ago) (m) kenee,zie,osituga,i dey tuk about crime una commit before,una dey commit another crime,una dey remix person song here abi,u no na, i sabi tuk so ready cuz i dey go report dis one too.  yes presdom,,,.....thank u for noticing dat..  ..na osi & kman...wasnt me...report them
If you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry..  Posted: at 13-11-2008 10:34 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
oh so u don start shaggy eh ehn,ok now. Posted: at 13-11-2008 10:36 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Kennee at 13-11-2008 11:29 PM (16 years ago) (m) Nothin dey Happen...
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 13-11-2008 11:29 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
akjasper at 14-11-2008 12:55 AM (16 years ago) (m) No be when bomb blast oooooooo. Posted: at 14-11-2008 12:55 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
osituga at 14-11-2008 01:00 AM (16 years ago) (m) kenee,zie,osituga,i dey tuk about crime una commit before,una dey commit another crime,una dey remix person song here abi,u no na, i sabi tuk so ready cuz i dey go report dis one too.  haha please oooo...please...no land us for gbese ooo Posted: at 14-11-2008 01:00 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Kennee at 14-11-2008 02:13 AM (16 years ago) (m) Incase u never know, Na we be the Don bawa ee.... Nothin dey Happen
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 14-11-2008 02:13 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
osituga at 14-11-2008 02:22 AM (16 years ago) (m) Bros na we ooo Posted: at 14-11-2008 02:22 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Kennee at 14-11-2008 02:27 AM (16 years ago) (m) We too much na
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 14-11-2008 02:27 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
akjasper at 14-11-2008 02:27 AM (16 years ago) (m) How many of una?? Posted: at 14-11-2008 02:27 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Kennee at 14-11-2008 02:39 AM (16 years ago) (m) U no dey
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 14-11-2008 02:39 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
akjasper at 14-11-2008 02:40 AM (16 years ago) (m) Hu me??? i dnt wanna be involved ooo, maybe Osituga wld let u knw all. Posted: at 14-11-2008 02:40 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Kennee at 14-11-2008 02:43 AM (16 years ago) (m) Hahahahahaha
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 14-11-2008 02:43 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
akjasper at 14-11-2008 02:44 AM (16 years ago) (m) Wat a laugh.............. Posted: at 14-11-2008 02:44 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Kennee at 14-11-2008 02:47 AM (16 years ago) (m) Ok make l laff in Urhobo instead... Ofighiohiohiohiohiohio
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 14-11-2008 02:47 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
akjasper at 14-11-2008 02:53 AM (16 years ago) (m) Funny,,, Well dat Urhobo laugh might choke somebody oooooooo Posted: at 14-11-2008 02:53 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
can u imagine Nigerian police no won answer me oo,dey say dey wan chop first,can u imagine but dont worry dem go soon come. Posted: at 14-11-2008 03:00 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
akjasper at 14-11-2008 03:03 AM (16 years ago) (m) Arm Robbers dey your crib??? Posted: at 14-11-2008 03:03 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
u no c this people o afta dem be dey fight wit bottle that won no do dem,they come dey remix artists songs without permission. Posted: at 14-11-2008 03:09 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |