Kennee at 17-10-2008 01:51 AM (16 years ago) (m) mind if i dont greet  U don't have to Greet them, Just come and Greet me in my Room
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 17-10-2008 01:51 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Kennee at 17-10-2008 01:52 AM (16 years ago) (m) OK oh una dey look 4 broda,abeg i dey look for 24hours sponsor,weh go be my broda nothin attached.
Abeg am talking 24hrs MONEY sponsor,drop ur application Talk Fast, Talk Fast, where l go Drop am Put?
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 17-10-2008 01:52 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
zie85er at 17-10-2008 01:57 AM (16 years ago) (m) chei!!!! kman.....only u!!!
If you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry..  Posted: at 17-10-2008 01:57 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Kennee at 17-10-2008 02:10 AM (16 years ago) (m) hehehe, l dey meet up na
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 17-10-2008 02:10 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dovehit at 17-10-2008 11:33 AM (16 years ago) (m) i need a guy that is just going to stand like a brother to me... becos i want male friends. no think anything else ooo if u are not up to the power i beg no apply oooo
.... i dont mind to be that guy u look for... hope u are a christian..... u can get me on 07026435794... dan Posted: at 17-10-2008 11:33 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
zie85er at 17-10-2008 09:07 PM (16 years ago) (m) i need a guy that is just going to stand like a brother to me... becos i want male friends. no think anything else ooo if u are not up to the power i beg no apply oooo
.... i dont mind to be that guy u look for... hope u are a christian..... u can get me on 07026435794... dan for prospective callers...my advice:=
If you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry..  Posted: at 17-10-2008 09:07 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Kennee at 17-10-2008 09:21 PM (16 years ago) (m) Na tru ooo, She go Get Children wey she want dem to Take care of ooo
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 17-10-2008 09:21 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
i no fit laugh,broda christian needs i sista christian,o girl u c for this forum,u go c broda tire,na u go dey beg,sey u no want broda again Posted: at 18-10-2008 01:31 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Kennee at 18-10-2008 01:56 AM (16 years ago) (m) i no fit laugh,broda christian needs i sista christian,o girl u c for this forum,u go c broda tire,na u go dey beg,sey u no want broda again
So Which one u Want me to be to you Finebabe? Just tell me and l'm urs
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 18-10-2008 01:56 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
olahsupo at 18-10-2008 03:19 AM (16 years ago) (m) Be the broda Christian Posted: at 18-10-2008 03:19 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
collinsify at 18-10-2008 04:34 AM (16 years ago) (m) i need a guy that is just going to stand like a brother to me... becos i want male friends. no think anything else ooo if u are not up to the power i beg no apply oooo
guys always think that if u think that they r cute tht u like them relly are you telling this from experience,wll watin you think,wen u tell a girl she is cute sure you know what goes and comes from their mind Posted: at 18-10-2008 04:34 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
mazi at 18-10-2008 06:48 AM (16 years ago) (m) i no fit laugh,broda christian needs i sista christian,o girl u c for this forum,u go c broda tire,na u go dey beg,sey u no want broda again
So Which one u Want me to be to you Finebabe? Just tell me and l'm urs  na sickness dey worry u o. dey don do u 4rm ya villa Posted: at 18-10-2008 06:48 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
laroy at 18-10-2008 08:15 PM (16 years ago) (f) haba, make una free the girl make she free her mind now. remember, u c things the way u r so if u think she is a thief thats coz thats what u r. Posted: at 18-10-2008 08:15 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
zie85er at 18-10-2008 08:26 PM (16 years ago) (m) i need a guy that is just going to stand like a brother to me... becos i want male friends. no think anything else ooo if u are not up to the power i beg no apply oooo
guys always think that if u think that they r cute tht u like them r u f^* serius.....nobody thinks lyk dat... 4 ur info....unlike girls ,flattering dont mean s*# 2 guys
If you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry..  Posted: at 18-10-2008 08:26 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Kennee at 18-10-2008 08:34 PM (16 years ago) (m) haba, make una free the girl make she free her mind now. remember, u c things the way u r so if u think she is a thief thats coz thats what u r.
Monkey
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 18-10-2008 08:34 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Kennee at 18-10-2008 08:35 PM (16 years ago) (m) i no fit laugh,broda christian needs i sista christian,o girl u c for this forum,u go c broda tire,na u go dey beg,sey u no want broda again
So Which one u Want me to be to you Finebabe? Just tell me and l'm urs  na sickness dey worry u o. dey don do u 4rm ya villa How e con take Concern u na, Mazi?
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 18-10-2008 08:35 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
u wnt a guy frnd rite..ok ..go to stadiumhotel dem plenty 4 there Posted: at 18-10-2008 08:39 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
elizatops at 18-10-2008 08:45 PM (16 years ago) (f) haba, make una free the girl make she free her mind now. remember, u c things the way u r so if u think she is a thief thats coz thats what u r.
Monkey no be monkey na bingo Posted: at 18-10-2008 08:45 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
zie85er at 18-10-2008 08:49 PM (16 years ago) (m) haba, make una free the girl make she free her mind now. remember, u c things the way u r so if u think she is a thief thats coz thats what u r.
Monkey no be monkey na bingo queen elitops.....u ma dey follow yab too
If you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry..  Posted: at 18-10-2008 08:49 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Kennee at 18-10-2008 09:04 PM (16 years ago) (m) haba, make una free the girl make she free her mind now. remember, u c things the way u r so if u think she is a thief thats coz thats what u r.
Monkey no be monkey na bingo queen elitops.....u ma dey follow yab too Leave am First, wen Trouble come, Ready ooo
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 18-10-2008 09:04 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |