LADIES; (Page 6)

Date: 14-09-2010 9:24 am (13 years ago) | Author: uduak Sophia Monday
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 ... 17
- sophiebaby at 14-09-2010 04:04 PM (13 years ago)
(f)
............................

Posted: at 14-09-2010 04:04 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- blessedme at 14-09-2010 04:08 PM (13 years ago)
(f)
dirtykid u go kill person pickin if u catch am oo
me i don run wit ma slippers for hand oo
Posted: at 14-09-2010 04:08 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 14-09-2010 04:10 PM (13 years ago)
(f)
esonu u just dey peep, dey dot, dey lolzzzzz for here since
abeg talk ya own wether u dey wear pants and ow u dey take wash am
Posted: at 14-09-2010 04:10 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 14-09-2010 04:13 PM (13 years ago)
(f)
hahahahahahahahahaha. esonu oya.. tell us how u take kia of ya boxers? ngwa??

Posted: at 14-09-2010 04:13 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- esonu at 14-09-2010 04:22 PM (13 years ago)
(m)
peeping to see heap of ******* & ******* packed in de forum
@blessedme> i don talk tire na...me my gurlfriend dey so as soon as i dey comot my boxers if i come back from work, she go carry dem wash

Posted: at 14-09-2010 04:22 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 14-09-2010 04:27 PM (13 years ago)
(f)
we call dat mumu natural washing machine... she no dey work.. lazy girlfrnd of urs

Posted: at 14-09-2010 04:27 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- esonu at 14-09-2010 04:37 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 14-09-2010 04:27 PM
we call dat mumu natural washing machine... she no dey work.. lazy girlfrnd of urs
lol..so u will be happy if i wash my undies while my gurl is there? wats her obligation as a gurl friend? na only to spread legs

Posted: at 14-09-2010 04:37 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 14-09-2010 04:38 PM (13 years ago)
(f)
sophie i no fit laff, me i don experience dat kain thing tire
abeg i no fit fall dat mugu again

wash ya things if we marry i go wash period
Posted: at 14-09-2010 04:38 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 14-09-2010 04:40 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: esonu on 14-09-2010 04:22 PM
peeping to see heap of ******* & ******* packed in de forum
@blessedme> i don talk tire na...me my gurlfriend dey so as soon as i dey comot my boxers if i come back from work, she go carry dem wash
so u get washing machine for houx abi
no 1da u no gree talk since

anyway i dey hail u oo
Posted: at 14-09-2010 04:40 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- esonu at 14-09-2010 04:44 PM (13 years ago)
(m)
heheheheheheh

Posted: at 14-09-2010 04:44 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Treasure2 at 14-09-2010 04:45 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: blessedme on 14-09-2010 04:38 PM
sophie i no fit laff, me i don experience dat kain thing tire
abeg i no fit fall dat mugu again

wash ya things if we marry i go wash period


Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 14-09-2010 04:45 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 14-09-2010 04:48 PM (13 years ago)
(f)
esonu y d laff
Posted: at 14-09-2010 04:48 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- esonu at 14-09-2010 04:51 PM (13 years ago)
(m)
na cos of u

Posted: at 14-09-2010 04:51 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- mallorca at 14-09-2010 04:54 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: blessedme on 14-09-2010 02:47 PM
Quote from: mallorca on 14-09-2010 02:23 PM
Quote from: blessedme on 14-09-2010 02:19 PM
Quote from: mallorca on 14-09-2010 02:11 PM
Quote from: blessedme on 14-09-2010 02:04 PM
mallorca na him be say na so u ring bell up and down d road abi?
private issue or u wan make we discus am in public?
abeg tell me y u no dey wear undies, u fall ma hand oo
hmmm! as u wan fetch fire wood full of ants...wen lizard came visiting no run....all i need free movement
abeg where d firewood dey, where d ants even when d lizard come i still full ground remain
so tell me y
abeg o no just wake sleeping lion

Posted: at 14-09-2010 04:54 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mallorca at 14-09-2010 04:56 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 14-09-2010 02:25 PM
en dey use d bell dey seduce me, no mind am.. i no go ring his bell
someone else will do

Posted: at 14-09-2010 04:56 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mallorca at 14-09-2010 05:02 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: blessedme on 14-09-2010 03:19 PM
sophie mallorca don die wit pleasure dats y him no fit talk now
see me see wahala o....i hope u no see me 4ur dream last 9t?

Posted: at 14-09-2010 05:02 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- xter at 14-09-2010 05:31 PM (13 years ago)
(m)
Hmmm

Posted: at 14-09-2010 05:31 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dagusto at 14-09-2010 07:06 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: onchedu on 14-09-2010 10:28 AM
Depends on how many pants U have abi?
true talk ma broda !!! abi u wan wear wash and wear!! if na rainy season wat u gon do! Smiley

eddy bad guyz Cool
Posted: at 14-09-2010 07:06 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- tyabo at 15-09-2010 07:38 AM (13 years ago)
(m)
sumtin neva still dey clear 2 me 4 hia ooo..una dey wash pant on daily basis according 2 sum, den y una no dey wash bra on daily basis 2 ? abi una mean say GRA dey dirty pass 2 bedroom flat ?
Posted: at 15-09-2010 07:38 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 15-09-2010 08:03 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: blessedme on 14-09-2010 04:38 PM
sophie i no fit laff, me i don experience dat kain thing tire
abeg i no fit fall dat mugu again

wash ya things if we marry i go wash period

 Grin Grin Grin Grin period

Posted: at 15-09-2010 08:03 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 ... 17

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Tension In Abuja Market As Traders Beat Two Soldiers Mercilessly Over Mobile Phone (Video)

  2. Atiku Abubakar Signals Support For Peter Obi's Potential Presidential Bid In 2027

  3. Portable In Trouble Again: Singer Re-Arrested For Alleged Assault On Police Officer

  4. Viral Video Of Mob Of Area Boys Violently Assaulting Police Officers

  5. President Tinubu Appoints Former INEC Chairman, Atthairu Jega To Lead Tertiary Institutions

  6. Philanthropist's Sister Abducted, Her Security Guard Slaughtered As Gunmen Strike In Iseyin

  7. "Tinubu's Subsidy Removal Plunges Nigeria Into Economic Turmoil" - Former SGF, Babachir Lawal

  8. Gunmen Strike Again: Two Youths Slain In Ogbe, Kogi State

  9. Tragic Incident As Man Dies While Watching TV In A Bar Along Lagos-Abeokuta Expressway

  10. EEDC Staff Assaulted By Customer Over Disconnection In Anambra Community

  11. Stepmother, Rachel Geoffrey Arrested For Allegedly Burning Stepchildren's Hands In Adamawa


THIS WEEK
  1. Man Caught Shoving Nozzle From Petrol Pump Up His Bum While Stroking His Member At Fuel Station

  2. Meet The Little Girl Who Got N21m Scholarship After Scoring 100% In Mathematics Competition

  3. Never Relocate to These Two Countries Even If Their Visa is Free - Lady Sternly Warns Nigerians

  4. Afrobeat Singer, Burna Boy Opens Up Amid Rumours He Can’t Have Kids, Gives Reasons

  5. Nigerian Journalist, Reuben Abati Pens Lovely Note To Wife On Their 4th Wedding Anniversary

  6. Portable Breaks Silence Hours After Being Arrested By The Police

  7. Moment Zubby Michael Stormed Junior Pope’s Funeral With Heavy Security

  8. See Mercy Johnson & Other Actors' Reactions As Veteran Actress Liz Benson Stormed Movie Set

  9. Actress Queen Wokoma Responds After She Was Criticized For Her Outfit To Jnr Pope’s Funeral

  10. Pastor Adeboye’s Son, Leke, Queries Bishop Oyedepo’s Son Isaac on Why He Left His Dad's Church


TOP MEMBERS: