Holy Babe is Pregnant (Page 4)

Date: 29-10-2010 12:22 pm (13 years ago) | Author: kanly yusuf
1 2 3 [4] 5 6
- Treasure2 at 29-10-2010 02:54 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: blessedme on 29-10-2010 01:14 PM
Quote from: Treasure2 on 29-10-2010 01:11 PM
Quote from: blessedme on 29-10-2010 01:05 PM
Quote from: my*****sweet on 29-10-2010 01:02 PM
No mind the poster.atleast one week is enough to cross her bridge not to talk of ten *****ing good years
guy u *****d up big time.i no get any advice wey i fit give u Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
must everybody fu*k
abeg free d dude jor
u no see d dude name say na kingdomchild


KINGDOMCHILD KE. ABI MAKE UNA TAKE STYLE DEY TORI US HERE. 

BLESSEDME HOW UR SIDE?









ma girl d dude is kingdom driven oo
babe i no see u for sometime now hope all went well wif u
ma side dey great sha!! Welcome back


Busy somehow.  Thanks love and Wishing u a lot of goodies this weekend.
Posted: at 29-10-2010 02:54 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- mydicksweet at 29-10-2010 02:54 PM (13 years ago)
(m)
Abi o
Posted: at 29-10-2010 02:54 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- macgreat at 29-10-2010 02:57 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Selu on 29-10-2010 02:48 PM
MG na u sabi

Yep. . . My eye see something  Grin

Posted: at 29-10-2010 02:57 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- mydicksweet at 29-10-2010 02:59 PM (13 years ago)
(m)
Amebo nothing wey dis ur big eyes no dey see
Posted: at 29-10-2010 02:59 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- macgreat at 29-10-2010 03:01 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Selu on 29-10-2010 02:51 PM
Tu say Bros speak in tongues, two of them for get holy pikin shee!, e for no be only the girl

The girl dey see the guy as UnHoly. . .

him for speak in tongues. . . if to say him speak, the girl go open GATE  Grin her something go turn AUTOMATED gate.  Grin

Posted: at 29-10-2010 03:01 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- mydicksweet at 29-10-2010 03:04 PM (13 years ago)
(m)
MC i swear i dey go tell ur mama say make she come see watin u dey talk for here...ur own don finish today for house
Posted: at 29-10-2010 03:04 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 29-10-2010 03:08 PM (13 years ago)
(f)
lolzzz
Posted: at 29-10-2010 03:08 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- macgreat at 29-10-2010 03:09 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: mydicksweet on 29-10-2010 02:59 PM
Amebo nothing wey dis ur big eyes no dey see

EYE na for seeing Cheesy

Quote from: mydicksweet on 29-10-2010 03:04 PM
MC i swear i dey go tell ur mama say make she come see watin u dey talk for here...ur own don finish today for house

Tell-Tell . . . I no go give you sweet Ooo Cheesy

Posted: at 29-10-2010 03:09 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- do4sure at 29-10-2010 03:10 PM (13 years ago)
(m)
Poster you failed to follow up and you are now following behind,I hope you didn't miss the lesson that was in it for you.
Posted: at 29-10-2010 03:10 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blessedme at 29-10-2010 03:12 PM (13 years ago)
(f)
lolzz again
Posted: at 29-10-2010 03:12 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- solojaro at 29-10-2010 03:14 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: macgreat on 29-10-2010 02:33 PM
Quote from: justceetah on 29-10-2010 12:30 PM
Thatz cos u allowed her.U didn't make enough effort towards sleeping with her.She myt be shy towards sex but if she meets some1 that makes her feel sex won't kill her or rather make her comfortable with sex,she'll do it.Thatz exactly wat happened in dis issue

No mind ham. . . him no get scope. . .


One thing wey some guys no know be say, if you want catch monkey you go gats to act like one.

You self for act holy, go bible study with here. . . spend a lot of time with her.

Ha ha ha. . . this thing make me remember a certain case when i was 10, my friend aunt was a church lady. . . she go church so-tal you think she's a pastor. one day she came home with a guy who's a brother in her church. . . to cut the story short they told us the kids[at the time] to go somewhere that they want to pray. Mehn, come see touching coupled with speaking in tongue[faking i guess]. . . as we dey peep them dey laugh them come discover us.  Grin  Grin  Grin

Abeg, next time girl act HOLY, youself speak in tongues. . .  Grin
Abi? This story is enough for him to understand.
Posted: at 29-10-2010 03:14 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- macgreat at 29-10-2010 03:17 PM (13 years ago)
(m)
Make him dey there dey DOLL  Grin

Posted: at 29-10-2010 03:17 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 29-10-2010 03:19 PM (13 years ago)
(f)
MG & MDS una spoil pass
Posted: at 29-10-2010 03:19 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Treasure2 at 29-10-2010 03:20 PM (13 years ago)
(f)
Grin Grin Grin Grin Grin.  NO BE SMALL DOLL OOOOO
Posted: at 29-10-2010 03:20 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- gregofryo at 29-10-2010 03:25 PM (13 years ago)
(m)
na so life be oh, u just have to be happy u are not the one
Posted: at 29-10-2010 03:25 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- mydicksweet at 29-10-2010 03:29 PM (13 years ago)
(m)
Haha u suppose know say na joke i dey na.where the sweet dey? Grin Grin Grin Grin
Posted: at 29-10-2010 03:29 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- mydicksweet at 29-10-2010 03:32 PM (13 years ago)
(m)
Blessedme if u say i spoil abeg make u come repair me bcs na only i see say fit repair me Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley
Posted: at 29-10-2010 03:32 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- macgreat at 29-10-2010 03:35 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: blessedme on 29-10-2010 03:19 PM
MG & MDS una spoil pass

Na MDS teach me Ooo. . . him bi refer me to you, him talk say na you teach ham. . . in fact, him tell me say na you kill the flower for him yonder  Grin  Grin

Posted: at 29-10-2010 03:35 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- macgreat at 29-10-2010 03:35 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Treasure2 on 29-10-2010 03:20 PM
Grin Grin Grin Grin Grin.  NO BE SMALL DOLL OOOOO


 Grin  Grin Grin  Grin Grin Grin

Posted: at 29-10-2010 03:35 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 29-10-2010 03:38 PM (13 years ago)
(f)
nobi small flower
Posted: at 29-10-2010 03:38 PM (13 years ago) | Hero
Reply
1 2 3 [4] 5 6