macgreat at 3-11-2010 02:36 PM (14 years ago) (m) lmfao
my sister u fit join me for prayer ooo na demon attack  macgreat will introduce you to his pastor... but you need to deposit two teeth first oo before deliverance Come OmoRewa! . . I talk say one pastor, i no talk say na my pastor Ooo. . . and Na when i dey small i dey Talk. Chai! . . Na wa Ooo. . .Omo, you too talk  abeg no vex my broda na joke i dey joke oo.... you don't need to xplain it to me again sowii..or i mean sorry na my teeth i dey use type  have you forgiven me?? I no vex Ooo. . . I just dey clear you one thing Nii. . . 
Chai! . . Na bribe be that? who cares?. . . abeg, make i collect
My life is BEAUTIFUL! . . don't NEED attentions, Give 'em to those who really NEED 'em. . . No Time Posted: at 3-11-2010 02:36 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
omorewa at 3-11-2010 02:38 PM (14 years ago) (f) hehehhehe ashawo
don't over step your boundaries.. thank you! Posted: at 3-11-2010 02:38 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blessedme at 3-11-2010 02:46 PM (14 years ago) (f) una still dey dis topic me i don pass oo
come back here jor.. i don find husband for you but he no get front teeth  na today i see say u no love me atall ow u go do me this kain thing na anyway i reject it wella Posted: at 3-11-2010 02:46 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
omorewa at 3-11-2010 02:52 PM (14 years ago) (f)
don't over step your boundaries.. thank you! Posted: at 3-11-2010 02:52 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 3-11-2010 03:03 PM (14 years ago) (f) Hmm
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 3-11-2010 03:03 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Drinking and reading Posted: at 3-11-2010 03:19 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
macgreat at 3-11-2010 03:23 PM (14 years ago) (m)
My life is BEAUTIFUL! . . don't NEED attentions, Give 'em to those who really NEED 'em. . . No Time Posted: at 3-11-2010 03:23 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
macgreat at 3-11-2010 03:38 PM (14 years ago) (m) Drinking and reading
Where the JUICE? . ..
My life is BEAUTIFUL! . . don't NEED attentions, Give 'em to those who really NEED 'em. . . No Time Posted: at 3-11-2010 03:38 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
brightossy at 3-11-2010 04:45 PM (14 years ago) (m) So vampires don dey fall in luv too? Starting 4rm now, any babe i wan toast must laff. Posted: at 3-11-2010 04:45 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 3-11-2010 04:48 PM (14 years ago) (f) Lol
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 3-11-2010 04:48 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
oyindabty at 3-11-2010 05:18 PM (14 years ago) (f) WHY YOU DEY LAFFIN ABI HIM DONE TOAST YOU? SOPHIEBABY Posted: at 3-11-2010 05:18 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
macgreat at 3-11-2010 05:47 PM (14 years ago) (m) I wonder Ooo. . .
My life is BEAUTIFUL! . . don't NEED attentions, Give 'em to those who really NEED 'em. . . No Time Posted: at 3-11-2010 05:47 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
bitte at 3-11-2010 11:33 PM (14 years ago) (m) lmfao
my sister u fit join me for prayer ooo na demon attack  macgreat will introduce you to his pastor... but you need to deposit two teeth first oo before deliverance macgreat kai! pls i don't want fake pastor oo, hehe to deposit my teeth over my dead body...wetin wey u want make i use dey toast babe naa Use sign language  kai why sign naa. i no be dumb naa Posted: at 3-11-2010 11:33 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
bitte at 3-11-2010 11:40 PM (14 years ago) (m) omo since i see this teeth my own don dey pain me seriously i no fit bit food well ooo, heeee i hope the attack(teeth) last night for my dream no manifest ooo..PAPA God i dey your hand. Posted: at 3-11-2010 11:40 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mallorca at 3-11-2010 11:49 PM (14 years ago) (m) So vampires don dey fall in luv too? Starting 4rm now, any babe i wan toast must laff.
lolzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzz
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 3-11-2010 11:49 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
omorewa at 4-11-2010 12:47 AM (14 years ago) (f) omo since i see this teeth my own don dey pain me seriously i no fit bit food well ooo, heeee i hope the attack(teeth) last night for my dream no manifest ooo..PAPA God i dey your hand.
i don tell you the solution.. if you remove all your teeth you will become more hand some wella
don't over step your boundaries.. thank you! Posted: at 4-11-2010 12:47 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omo oya go sleep Posted: at 4-11-2010 12:49 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bitte at 4-11-2010 12:52 AM (14 years ago) (m) handsome kei,heee weting again naa cheiii flavor flave,he get teeth be like this i wonder if teeth no dey how he go look like... Posted: at 4-11-2010 12:52 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
omorewa at 4-11-2010 12:58 AM (14 years ago) (f) omo oya go sleep
i so tired eh...... will go bed soon
don't over step your boundaries.. thank you! Posted: at 4-11-2010 12:58 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omorewa at 4-11-2010 01:07 AM (14 years ago) (f) una still dey dis topic me i don pass oo
come back here jor.. i don find husband for you but he no get front teeth  na today i see say u no love me atall ow u go do me this kain thing na anyway i reject it wella  na me love you pass wella.. he be millionaire oo
don't over step your boundaries.. thank you! Posted: at 4-11-2010 01:07 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |