The Cute and the fat babe (Page 3)

Date: 11-11-2010 2:02 pm (14 years ago) | Author: ABIOLA ADERAYO ADEGBIJI
1 2 [3] 4
- solid_solid at 12-11-2010 02:47 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 12-11-2010 02:39 PM
Quote from: nickyvil on 12-11-2010 02:01 PM
abeg make u fight make i help u price casket
hehehe.bros abeg help him price casket 4 him cos the time i go reach village come back him and amadioha go become best friends



so u wan run abi? .... come back here
Posted: at 12-11-2010 02:47 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nickyvil at 12-11-2010 02:51 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 12-11-2010 02:33 PM
welcome back man... ironlady don ask after you tire oo..



heya  i missd her too so much n all of una u knw she b my button wey hold my shirt lol
Posted: at 12-11-2010 02:51 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nickyvil at 12-11-2010 02:55 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 12-11-2010 02:39 PM
Quote from: nickyvil on 12-11-2010 02:01 PM
abeg make u fight make i help u price casket
hehehe.bros abeg help him price casket 4 him cos the time i go reach village come back him and amadioha go become best friends

ok na 150k b glass casket bt 10 for local one like ur friend
Posted: at 12-11-2010 02:55 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 12-11-2010 02:57 PM (14 years ago)
(m)
solid run go where?i said i wan go village 4 u or u wan beg me make i no go again.e no go work 4 u.oya on your bluetooth cos amadioha go send u massage any time 4rm now.

Posted: at 12-11-2010 02:57 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 12-11-2010 02:57 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: nickyvil on 12-11-2010 02:51 PM
Quote from: Kristiantus on 12-11-2010 02:33 PM
welcome back man... ironlady don ask after you tire oo..



heya  i missd her too so much n all of una u knw she b my button wey hold my shirt lol
Grin Grin Grin
nicky nicky....
Posted: at 12-11-2010 02:57 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- nickyvil at 12-11-2010 02:59 PM (14 years ago)
(m)
krissy krissy
Posted: at 12-11-2010 02:59 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 12-11-2010 03:03 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: nickyvil on 12-11-2010 02:55 PM
Quote from: terryworld on 12-11-2010 02:39 PM
Quote from: nickyvil on 12-11-2010 02:01 PM
abeg make u fight make i help u price casket
hehehe.bros abeg help him price casket 4 him cos the time i go reach village come back him and amadioha go become best friends

ok na 150k b glass casket bt 10 for local one like ur friend
abeg buy the one of 1k cos wen amadioha go don hug am finish na him clothe we go burry.

Posted: at 12-11-2010 03:03 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- nickyvil at 12-11-2010 03:08 PM (14 years ago)
(m)
ok i don order am
Posted: at 12-11-2010 03:08 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 12-11-2010 03:13 PM (14 years ago)
(m)
thanks but wetin remain now na evil forest we go dig grave 4 him.

Posted: at 12-11-2010 03:13 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- florish4love at 12-11-2010 03:14 PM (14 years ago)
(f)
wetin dey happen nah
who be dis one sef

nicky abi wetin be the name
Posted: at 12-11-2010 03:14 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nickyvil at 12-11-2010 03:17 PM (14 years ago)
(m)
no worry abt tht i go arrange tht one just finish am make i buri am ..
hey who b flourish maclean yi?
Posted: at 12-11-2010 03:17 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Selu at 12-11-2010 03:22 PM (14 years ago)
(m)
Those guys no sad. hmmm!
Posted: at 12-11-2010 03:22 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 12-11-2010 03:23 PM (14 years ago)
(m)
make i do the introduction.florish meet nicky one of the share holder of this our joke forum and nicky meet florish our chief cook and gossip of our great forum although she is engaged to mr Arab.

Posted: at 12-11-2010 03:23 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- solid_solid at 12-11-2010 03:25 PM (14 years ago)
(m)
guy no run  oooo  .... why u dey beg florish to seperate us .... i go make sure i no miss target
Posted: at 12-11-2010 03:25 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- florish4love at 12-11-2010 03:27 PM (14 years ago)
(f)
Terry i no like dat kind introduction ooo
you know say Arab get sconscon 4 head
and my facebook love don vex
so still searchin
cos i no know which one nicky dey ooooo
Posted: at 12-11-2010 03:27 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 12-11-2010 03:29 PM (14 years ago)
(m)
solid,hehehe,i know u wan beg me make i no go village 4 u but e no go work cos i no gree.

Posted: at 12-11-2010 03:29 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- solid_solid at 12-11-2010 03:44 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: florish4love on 12-11-2010 03:27 PM
Terry i no like dat kind introduction ooo
you know say Arab get sconscon 4 head
and my facebook love don vex
so still searchin
cos i no know which one nicky dey ooooo


no mind the guy ..... nicky don bribe him ....
Posted: at 12-11-2010 03:44 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 12-11-2010 03:54 PM (14 years ago)
(m)
hehehe u don dey use style dey beg me make i no go village 4 u.

Posted: at 12-11-2010 03:54 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- nickyvil at 13-11-2010 07:31 AM (14 years ago)
(m)
terry thanx 4 d intro..who dey bribe who @shoes abi nah d thin dey ur profile nw u dey run abi u wait make e go village i stil dey wait oooo
and flourish i for say make i consider bt i no get anti bomb make arab no kan commit suicide by bombin us all together...i neva tire of life.....lol
Posted: at 13-11-2010 07:31 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Arabmoney2 at 13-11-2010 07:46 AM (14 years ago)
(m)
?

Posted: at 13-11-2010 07:46 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 [3] 4

Featured Discussions