Posted: at | |
| |||||
you head....so it remains you neck and body..lol Replybut why you use steal...did u just listen to tuface track" i am calling you OLE"? why not world make a wish day?" hey i am talking to Love_omotola oh, i dont want any body's palava fo here oh....ehn en
| |||||
Hmmmm. wait first make i think wetin i go like steal... Reply
| |||||
na tru oh. i neva reason am. give me time make i think Reply
| |||||
Quote from: rezimero on 10-11-2008 06:50 PM na tru oh. i neva reason am. give me time make i think Quote from: orezo on 10-11-2008 05:05 PM Hmmmm. wait first make i think wetin i go like steal... Why you want to steal. stealing is not good..please dont steal. if you steal you will use the money to buy eja dindin. it will sweet you and you go and steal more wen dey catch you. you will yata for ground like head wey dem break am for fire wood. dont steal oh.. i warn you. ehn en
| |||||
thank you pastor grin grin Reply![]()
| |||||
Quote from: rezimero on 10-11-2008 08:05 PM thank you pastor grin grin ![]() Offering time...
| |||||
your sins dey pile up Reply
| |||||
u get court for somalia..cos u dey act like a local john the baptist Reply
| |||||
the first thing i will steal would be Sade omo iya Sade Reply
| |||||
Quote from: segbolz on 10-11-2008 11:02 PM the first thing i will steal would be Sade omo iya Sade Who no know say na iya sade born sade. ok na, shebi u don steal am. if him mama catch you u go pay extra
| |||||
all dis one wey una dey here dey make mouth, una think say una fit near there? hahahaa.... na macho guys go fill up the stealing arena... Reply
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 11-11-2008 07:39 AM all dis one wey una dey here dey make mouth, una think say una fit near there? hahahaa.... na macho guys go fill up the stealing arena... Onyi, kia u don sharply survey d area... sotey u kon even know d pple wen go first arrive area first... U too much ooh...LOL ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: orezo on 11-11-2008 09:24 AM Quote from: onyinyenaija on 11-11-2008 07:39 AM all dis one wey una dey here dey make mouth, una think say una fit near there? hahahaa.... na macho guys go fill up the stealing arena... Onyi, kia u don sharply survey d area... sotey u kon even know d pple wen go first arrive area first... U too much ooh...LOL ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
please naijapals, don't change the topic. Reply
| |||||
a new comer always have some where to start, tel me somtin on dis girls thought. Reply
| |||||
well all of una don yahn finish Replyif you ask rukuewe for warri him ma go tell you say kpatakpata na draw say warri guys no dey fit carry last until that day, i no go leak my secret so that people no come reason put for my affair, because i won grab well well b/4 peoplpe go notice come begin dragg am with me cheers
| |||||
@silencer...make una yarn now...free world... Reply
| |||||
eeeehn i don reason wetin i go like steal... Una go like know??? Reply
| |||||
yes bobby.. contimew Reply
|
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers