50scent at 5-04-2011 06:34 PM (14 years ago) (m) Hmm I pity u; una get wife eventhough b4 u leave here
RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU  Posted: at 5-04-2011 06:34 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
What is pity,i mean is it the name of the new commissional of police in lagos state?? Posted: at 5-04-2011 06:36 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
50scent at 5-04-2011 06:39 PM (14 years ago) (m) No anyway good luck
RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU  Posted: at 5-04-2011 06:39 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
50 one day i go kick ur ass ooo,, who said am in luv wit wizzard??
him dey toast up & down,,,, MY MDS do am too, but he's my booooooooo Posted: at 5-04-2011 06:53 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
50scent at 5-04-2011 06:57 PM (14 years ago) (m) Reply |
Baby plz tell him very well bcs dis fake@50 wan just come give me high blood presure all 4 nothing eh,@50 i will send 4 d original 50cent to come and u will be placed on exile and Kebella will come to stay in my house Posted: at 5-04-2011 06:58 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
wetin u dey talk sef,, which man i go take for hia??
Posted: at 5-04-2011 06:59 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Baby plz tell him very well bcs dis fake@50 wan just come give me high blood presure all 4 nothing eh,@50 i will send 4 d original 50cent to come and u will be placed on exile and Kebella will come to stay in my house
No worry babyboo i got ur back always,, hmmmm Kebella in ur houx?? Posted: at 5-04-2011 06:59 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
50scent at 5-04-2011 07:04 PM (14 years ago) (m) Reply |
Nope baby,i mean in my friends house u know dat guy wey dem dey call em em scrashing my head eh eh ILOVEIT na him house Posted: at 5-04-2011 07:08 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
50scent at 5-04-2011 07:11 PM (14 years ago) (m) Reply |
@50 what is adultery,is it the new name giving to ILOVEIT?? Posted: at 5-04-2011 07:20 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Nope baby,i mean in my friends house u know dat guy wey dem dey call em em scrashing my head eh eh ILOVEIT na him house
Hmmm iloveit & kebella......50 u hear dis??
Mds hmmm i dey suspect u ooo Posted: at 5-04-2011 08:03 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Cheii babe u dont have to,instead of suspecting me why dont u interogate me in ur custody na at night na? Posted: at 5-04-2011 08:06 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Cheii babe u dont have to,instead of suspecting me why dont u interogate me in ur custody na at night na?
u just dey take style walk away frm ur punishment Posted: at 5-04-2011 08:10 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I know my purnishment is @nite only  maybe with just one style instead of 7 as usual Posted: at 5-04-2011 08:12 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Reply |
Reply |
akinprince at 6-04-2011 03:42 AM (14 years ago) (m) : Posted: at 6-04-2011 03:42 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
sexweezy at 6-04-2011 01:14 PM (14 years ago) (m) Reply |