
Posted: at | |
![]()
| |||||
see wetin guyz dey rite oo Reply
| |||||
you see am too? Reply![]() ![]()
| |||||
Quote from: fmj4real on 14-02-2011 04:06 PM no joke again joke don really finish ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: mrvoue on 14-02-2011 04:54 PM na craze fish ![]() yes nah ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: MacDaniel on 14-02-2011 05:42 PM Quote from: fmj4real on 14-02-2011 04:06 PM no joke again joke don really finish ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() go get your second eyes from mechanic and fix it back then you go see say joke plenty 4 here ![]() ![]()
| |||||
Quote from: opesoyemi on 14-02-2011 05:25 PM see wetin guyz dey rite oo O boi remove that wall wey you use to block your eyes so you can wating guyz dey rite ![]() ![]()
| |||||
Quote from: soki4real on 15-02-2011 04:18 AM Quote from: MacDaniel on 14-02-2011 05:42 PM Quote from: fmj4real on 14-02-2011 04:06 PM no joke again joke don really finish ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() go get your second eyes from mechanic and fix it back then you go see say joke plenty 4 here ![]() ![]() take time oh....
| |||||
why you dey give am time, Replyabi soki don become 9japal time keeper hmmmmmmm? ![]()
| |||||
na wa oh! Reply![]()
| |||||
for you abi? Reply![]() ![]()
| |||||
na u nah! wetin u dey find? Reply
| |||||
as you don lost, Replyso na you i dey find ![]() ![]() ![]()
| |||||
ok u don c me nah! Reply![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
oya come collect Reply![]() ![]()
| |||||
Quote from: soki4real on 10-02-2011 11:12 PM Quote from: Skypon2002 on 10-02-2011 11:09 PM Baba God go soon vex for u ![]() ![]() why nah ![]() u dey play with Bible ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: mrvoue on 11-02-2011 08:46 AM cos d joke is xpensive and a careless one..dats y yes ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: mrvoue on 14-02-2011 03:23 PM Quote from: sixtyhoneyy on 14-02-2011 01:59 PM Quote from: mrvoue on 14-02-2011 12:45 PM Quote from: sixtyhoneyy on 14-02-2011 12:02 PM Quote from: mrvoue on 14-02-2011 10:23 AM Quote from: sixtyhoneyy on 11-02-2011 10:18 PM poster hope you nor dey sniff mad cocain no.he just likes the smell ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 16-02-2011 03:44 PM Quote from: mrvoue on 11-02-2011 08:46 AM cos d joke is xpensive and a careless one..dats y yes ![]() ![]() why u dey yes for here? ![]() ![]() Touch not my anointed and do my prophet no harm
| |||||
bcos i want to yes ReplyAm absolutely so made of what i cannot actually decode
|
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night