A taxi driver was attacked by armed robbers and collected his car. As they were about to leave, the taxi driver got up from where he was lying and out of fear he called one of the robbers,
Hello my dear brother! pls don’t be upset, there was not enough fuel in the car and I assumed u will be going very far distance. But the passenger I dropped just paid 2000 to me, so kindly take the 2000 and buy enough fuel so that the car will not stop u on the road. He handed over the money to the robbers and they took it then zoom off.
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
Posted: at 3-03-2011 01:10 AM (14 years ago) | Hero
emmajenic1 at 3-03-2011 01:24 AM (14 years ago) (m)
Ekpa!!! Wey the yoke wey u suppose yoke na? Fermented piss dey work for ur brain...
Posted: at 3-03-2011 01:24 AM (14 years ago) | Upcoming
jossy4reall at 3-03-2011 02:49 AM (14 years ago) (m)
Quote from: Deffney on 3-03-2011 02:15 AM
do u want me to smile this early morning or end up a question wetin be this?
explain well well to me na jossy!
make my teeth show up na!
Even if I explain 2 u, ur teeth no go show up cuz u never brush. Besides sleep don dey catch me here so I come dream, Na d thing wey I c 4 d dream I come post am 4 d dream I no know say na forum e enter, na when I c comment na im I wake up. No mind me oooo As u see am no so e be I want to sleep now
:-SS:-SS:-SS:-SS
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
Posted: at 3-03-2011 02:49 AM (14 years ago) | Hero
poster you drink expired ogogoro , before you sleep con dream , yeye expired dream,from your expired mind and brain that is why you con post expired yeye zoke wey you call joke
you wan renew your fight as you be? look well,at-least look mirrow, no be your pix we dey look? come emmajenic go use cain flog you quench, i no go help you oooo cuz na you set fight
jossy4reall at 4-03-2011 01:59 AM (14 years ago) (m)
Quote from: emejuru on 4-03-2011 01:14 AM
you wan renew your fight as you be? look well,at-least look mirrow, no be your pix we dey look? come emmajenic go use cain flog you quench, i no go help you oooo cuz na you set fight
U no luk well naa na me hold dat ur tiny brother wey be like Osama U no c say only my palm go cover ur head shows dat I no need help 4 d fight
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
Posted: at 4-03-2011 01:59 AM (14 years ago) | Hero