brosss na wa 4 u oooooooooooo na only u go sch? abeg no spoil dis joke wid ur gaga allow us enjoy am

Posted: at | |
Quote from: rezimero on 2-12-2008 08:52 PM concept is good but you need work more on the semantics and syntax brosss na wa 4 u oooooooooooo na only u go sch? abeg no spoil dis joke wid ur gaga allow us enjoy am ![]() ***hac******hac******hac***
| |||||
HACANGEL I BEG OHHH NA HOW I TEEK SPOIL LA NA TEEK AM EAZY OHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHH ReplyXMAS IN ADVANCE TO YOU ALL
| |||||
Hockiess... Na now i rily c d reason why rezi dey shout for ya head everytime... ReplyHacangel dey talkk to rezi... No be u... Kia...
| |||||
Quote from: orezo on 3-12-2008 04:01 PM Hockiess... Na now i rily c d reason why rezi dey shout for ya head everytime... Hacangel dey talkk to rezi... No be u... Kia... wetin u mean orezo, u mean say this guy get understanding problem abo im brain wet? plz explain better
| |||||
Jboy... Na only God know For am ooh... C d way e just take post comment without reading wetin D babe talk sef... He even kon use capital letter take write am sef... ReplyHockiess... Dis ur matter go make me do 3days dry fasting for u... U need serious prayers for understanding... Based on say u be my Guy dats why i wan helep u... U hear... Tell me thanks...
| |||||
Quote from: orezo on 3-12-2008 04:01 PM Hockiess... Na now i rily c d reason why rezi dey shout for ya head everytime... na d bross when i see 4 dere na e make me feel say she dey talk to me and it was rite after my msg no vex big mouthHacangel dey talkk to rezi... No be u... Kia... 4 ur i4mation rezi no get mouth to shout he is just beefing
| |||||
somewhat dry me Reply
| |||||
Quote from: HOCKIESS on 3-12-2008 06:31 PM Quote from: orezo on 3-12-2008 04:01 PM Hockiess... Na now i rily c d reason why rezi dey shout for ya head everytime... na d bross when i see 4 dere na e make me feel say she dey talk to me and it was rite after my msg no vex big mouthHacangel dey talkk to rezi... No be u... Kia... 4 ur i4mation rezi no get mouth to shout he is just beefing I no dey vex... But u no see say na rezi statement she quote ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Who tell u say rezi no fit shout ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
baba dey fell u oooo.neci Reply
| |||||
Quote from: HOCKIESS on 3-12-2008 06:31 PM Quote from: orezo on 3-12-2008 04:01 PM Hockiess... Na now i rily c d reason why rezi dey shout for ya head everytime... na d bross when i see 4 dere na e make me feel say she dey talk to me and it was rite after my msg no vex big mouthHacangel dey talkk to rezi... No be u... Kia... 4 ur i4mation rezi no get mouth to shout he is just beefing
| |||||
Maybe na corn beef im like chop... Reply
| |||||
make u na free me ojareeeeeeeeeeeeeeee i beg Reply
| |||||
who hold you? Reply
| |||||
OMG....................lol Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Hockiess... Dem arrest you... Tell me which police station u dey make me and rezi kon bail u... Reply
| |||||
orezo,na u just dey attack am.how u check lyfe now Reply
| |||||
Lilian... I be life checker??? Reply
| |||||
check lyfe na medicine name? i never stock am for my pharmacy o Reply![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Rezi!!! Reply
| |||||
Quote from: rezimero on 4-12-2008 11:07 AM Quote from: HOCKIESS on 3-12-2008 06:31 PM Quote from: orezo on 3-12-2008 04:01 PM Hockiess... Na now i rily c d reason why rezi dey shout for ya head everytime... na d bross when i see 4 dere na e make me feel say she dey talk to me and it was rite after my msg no vex big mouthHacangel dey talkk to rezi... No be u... Kia... 4 ur i4mation rezi no get mouth to shout he is just beefing kai rezi take am easy ***hac******hac******hac***
|
Wike Narrates How Fubara Came With Two APC Govs To Beg Him Amid Rivers Crisis
EFCC Roars, Vows Tompolo Is Not Above The Law And Will Be Prosecuted
Ex Madrid Player, Xabi Alonso Seals Managerial Move To Real Madrid As Ancelotti Bows Out
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers