u re fired pls comot 4 ds forum now coz we no need babalawo here
Posted: at | |
u re fired pls comot 4 ds forum now coz we no need babalawo here
| |||||
![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: Timpauls on 31-05-2011 05:01 PM @ okiri,den tell me who b presido,okiri i kno where u belong to. continue to dey display your MUMUrism... u re fired pls comot 4 ds forum now coz we no need babalawo here ![]() when you finish with your display, make you rest, you hear...
| |||||
Quote from: Timpauls on 31-05-2011 04:50 PM Quote from: Sheree on 31-05-2011 04:43 PM wetin funny na 10x sheree 4 ur contributn.plz note dt am d new presido of ![]() dis forum,plz i dnt need pple wit 1 eyes in ds forum.i go soon delete u 4rm here k no worry JJC, body dey scratch u now make ur mouth dey drive rough like person wey dey purge that one eye see pass your two eyes ni
| |||||
Quote from: Kristiantus on 31-05-2011 04:53 PM Quote from: Timpauls on 31-05-2011 04:50 PM Quote from: Sheree on 31-05-2011 04:43 PM wetin funny na 10x sheree 4 ur contributn.plz note dt am d new presido of ![]() dis forum,plz i dnt need pple wit 1 eyes in ds forum.i go soon delete u 4rm here k as for getting rid of people with one eye, you've got my vote on that... hihohohohohooooo... ![]() okiri, something dey worry u dat wrapper wey u don dey tie for ages, wey u never wash don dey give you migrain for mouth abi ![]()
| |||||
hihohohohohohohohohohohohohohohohoho... Reply![]() migrain!... na food be dat one?... it soundz like butter to me.. ![]() ![]() ![]()
| |||||
adey come 4 una 1 by 1.ago drive all of una comot Reply
| |||||
![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: Kristiantus on 31-05-2011 05:09 PM hihohohohohohohohohohohohohohohohoho... ![]() migrain!... na food be dat one?... it soundz like butter to me.. ![]() ![]() ![]() go figure
| |||||
Quote from: sophiebaby on 31-05-2011 05:12 PM ![]()
| |||||
okiri u neva still tell me d presido abi u want make i take ova Reply
| |||||
Quote from: Timpauls on 31-05-2011 05:15 PM Quote from: sophiebaby on 31-05-2011 05:12 PM ![]() ![]() ![]() ![]() not good... ![]()
| |||||
passing Reply
| |||||
Quote from: solid_solid on 31-05-2011 05:40 PM passing just keep movin,no pass here again oo
| |||||
i stop ..... wetin u go do? Reply
| |||||
if u stop here i go crew finger 4 ur nose Reply
| |||||
Nt funny Reply![]() i'm not here 2exchange words. Check the next door!!!
| |||||
Quote from: hammedkola on 31-05-2011 03:58 PM You try jooor......take ya 5.. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() hmmm...na slap you wan give am?? ![]() ![]()
| |||||
Quote from: brightossy on 31-05-2011 09:10 AM No one evn make me laff sef. no one make u laff? na him be say u never chop beans and bread this morning ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: MilleniumMan on 31-05-2011 01:19 PM No. 3 dey make me laf ooooooooooooooooooooooooooooooooooooo. ![]() ![]() ![]() only number 3? read others well well ![]() ![]() ![]() and u will still laff Am absolutely so made of what i cannot actually decode
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners