




u laff abi?
how u dey?

take five toooooooooo





Posted: at | |
Quote from: hammedkola on 31-05-2011 03:58 PM You try jooor......take ya 5.. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() u laff abi? how u dey? ![]() take five toooooooooo ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Kristiantus on 31-05-2011 03:59 PM i come shaaa... why u com wear agbada and pant come here? ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Kristiantus on 31-05-2011 04:07 PM yes ke eee... na to increase the number of my post... as for it being funny... nope. i don't think so. i go talk ooooooo huh! ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: sophiebaby on 31-05-2011 04:10 PM no one make me laf sef hissssssssssssssssssssssssssss see as u dey hiss like snake abeg bring cutlass we get snake here oooo ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Sheree on 31-05-2011 04:27 PM not funny at all, at all ![]() ![]() are u serious or u are kidding? but u grinned at least, right? ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Kristiantus on 31-05-2011 04:28 PM skypon go soon land to explanate the theory behinde dis him joke... no theory behind the joke oooo but as una no laff, make una wait for the second episode ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Sheree on 31-05-2011 04:29 PM Quote from: Kristiantus on 31-05-2011 04:10 PM hihohohohohohohohohohohohohohohohohohoooooo... ![]() ![]() ![]() ![]() I know say you go shine all the 32 for sun to dry shey be una be birds of d same feather ke ![]() wait ooo who and who u dey refer to? Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Sheree on 31-05-2011 04:39 PM Quote from: Kristiantus on 31-05-2011 04:34 PM i for help you do sumtin about that your eye... but i no go help you again... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() fake like u, babalawo wey dey use laptop ![]() that na advanced babalawo ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Timpauls on 31-05-2011 04:45 PM @sky,sky u don turn ur projet work to joke abi? which project work? ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Sheree on 31-05-2011 04:48 PM ![]() ![]() ![]() ![]() nne, abeg close am small cos u fit go do mistake put that teeth for person body, and na bite be that ooo tetanus don enter be that ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Kristiantus on 31-05-2011 04:49 PM make una sha no bite person for here oo.. the teeth dey baffle me oooo ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Sheree on 31-05-2011 05:06 PM Quote from: Timpauls on 31-05-2011 04:50 PM Quote from: Sheree on 31-05-2011 04:43 PM wetin funny na 10x sheree 4 ur contributn.plz note dt am d new presido of ![]() dis forum,plz i dnt need pple wit 1 eyes in ds forum.i go soon delete u 4rm here k no worry JJC, body dey scratch u now make ur mouth dey drive rough like person wey dey purge that one eye see pass your two eyes ni but make i ask oooo wetin do ur one eye? abi u go thief dem com beat u? Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: solid_solid on 31-05-2011 05:40 PM passing i know u must pass oya go meet ur babe wey dey wait for u for mama iyabo shop ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 31-05-2011 11:12 PM Quote from: brightossy on 31-05-2011 09:10 AM No one evn make me laff sef. no one make u laff? na him be say u never chop beans and bread this morning ![]() ![]() you don remember your favorite ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() i no drag nah...... ur own food na bread and groundnut ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
No. 3 and 4 are funny...especially the "moving coffin" part. Reply![]() ![]() ![]() Ada Mbaise
| |||||
Skypon na u dey do dis ones Reply![]() Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 31-05-2011 11:30 PM Quote from: Sheree on 31-05-2011 04:39 PM Quote from: Kristiantus on 31-05-2011 04:34 PM i for help you do sumtin about that your eye... but i no go help you again... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() fake like u, babalawo wey dey use laptop ![]() that na advanced babalawo ![]() ![]() ![]() skypon nwamama... how far nu? ![]()
| |||||
Quote from: maryclaret on 1-06-2011 07:21 AM No. 3 and 4 are funny...especially the "moving coffin" part. ![]() ![]() ![]() u really get tym to read Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
hahahaha so funny esp 4 and 5.nice one Sky Sky! ReplyHope my smiles will touch my pals heart ![]()
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners