HABA ITS NOT YOUR WEDDING (Page 7)

Date: 14-06-2011 1:12 pm (13 years ago) | Author: cyndi3
1 ... 4 5 6 [7] 8 9
- sophiebaby at 15-06-2011 10:23 AM (13 years ago)
(f)
How i go drag handkerchief 50 naira..Na em be say crase don start naaaaaaaaaaaaaa  Grin Grin Grin Grin Grin
but i fit drag oooooooooo. make e be say i carry wedding tin come back.. Grin Grin Grin Grin
i be real crase girl..AJANNI talk tru  Grin Grin

Posted: at 15-06-2011 10:23 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- 123Sonia at 15-06-2011 10:24 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 15-06-2011 10:09 AM
Quote from: ILOVEIT on 15-06-2011 10:01 AM
Quote from: 123Sonia on 15-06-2011 09:51 AM
Quote from: ILOVEIT on 15-06-2011 09:41 AM
Quote from: 123Sonia on 15-06-2011 09:28 AM
Quote from: ILOVEIT on 14-06-2011 05:15 PM
Quote from: 123Sonia on 14-06-2011 04:44 PM
Huh?

wetin 123? Huh?


I dey surprise when u dey think say she want go drag de hubby, e 4 no funny at all. Grin Grin Grin. Na dia u go see wife dey drag dey shout H E L P  Grin Grin Grin

 Grin Grin but u no suppose to surprise naaa..in naija all negative thinks r possible.some fit drag everything draggable


Kai Love doctor, NOT hubby naa

na u talk dat wan & na ur own u talk so...but sophie alias pusspen never talk her own naaa..i no say she go drag hubby join

if the Hubby is draggable.. WHY NOT  Grin Grin Grin


Ehnn! Na dia u go fear dragging, wen all the relatives, mamas, papas, sisters, brothers, in-laws, bridal train, invitees go join the wife dey drag, oh come see dragging Grin Grin Grin
Posted: at 15-06-2011 10:24 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- 50scent at 15-06-2011 10:27 AM (13 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 15-06-2011 10:27 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 15-06-2011 10:33 AM (13 years ago)
(f)
i feel like dragging

Posted: at 15-06-2011 10:33 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 15-06-2011 10:34 AM (13 years ago)
(f)
i feel like dragging over the mo-o-o-o-o-o-o-o-nnnnnnn

Posted: at 15-06-2011 10:34 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- 123Sonia at 15-06-2011 10:36 AM (13 years ago)
(f)
this dragging na wah
Posted: at 15-06-2011 10:36 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 15-06-2011 10:39 AM (13 years ago)
(f)
 Cheesy

Posted: at 15-06-2011 10:39 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chiglamour4u at 15-06-2011 10:57 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 15-06-2011 10:14 AM
Quote from: chiglamour4u on 15-06-2011 10:13 AM
lol sophia some people dey give handkerchief self

Handky kwa  Huh? Huh? Huh? na em be say i no drag again naaaaaaaaaaaaaaaaaaa  Grin Grin

ha i think say na every every u dey drag
Posted: at 15-06-2011 10:57 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 15-06-2011 11:03 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: chiglamour4u on 15-06-2011 10:57 AM
Quote from: sophiebaby on 15-06-2011 10:14 AM
Quote from: chiglamour4u on 15-06-2011 10:13 AM
lol sophia some people dey give handkerchief self

Handky kwa  Huh? Huh? Huh? na em be say i no drag again naaaaaaaaaaaaaaaaaaa  Grin Grin

ha i think say na every every u dey drag

hehehehehhhe..if i drag handky na em be say i don crase as Ajanni talk...  Grin Grin Grin

Posted: at 15-06-2011 11:03 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- FlyMamacita at 15-06-2011 11:06 AM (13 years ago)
(f)
these gifts is it b4 or after 'I DO'?? odawise i fit drag d bride,, make i marry d groom  Cheesy Cheesy
Posted: at 15-06-2011 11:06 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 15-06-2011 11:20 AM (13 years ago)
(f)
After I Do naaaaaaaaaa for the Recieption

Posted: at 15-06-2011 11:20 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chiglamour4u at 15-06-2011 11:25 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: FlyMamacita on 15-06-2011 11:06 AM
these gifts is it b4 or after 'I DO'?? odawise i fit drag d bride,, make i marry d groom  Cheesy Cheesy

hehehehe ur eye dey  Shocked Shocked Shocked
Posted: at 15-06-2011 11:25 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 15-06-2011 11:31 AM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin

Posted: at 15-06-2011 11:31 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rayspeed at 15-06-2011 11:55 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 14-06-2011 01:14 PM
Any wedding i go ..if i carry gift go dia.. i must collect gift..
Weda na hand fan or Cup(plastic) or 200 naira bucket ..i must collect am..

I fit drag sef Grin


hehehe diz gurl yhu funny die! u wan kill ursef bcos of souvenir

Posted: at 15-06-2011 11:55 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 15-06-2011 11:59 AM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin

Posted: at 15-06-2011 11:59 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- cyndi3 at 15-06-2011 12:22 PM (13 years ago)
(f)
Sophie, I can't wait to attend your wedding, make I see the kind gifts u wan give ur guests Grin Grin Grin
Posted: at 15-06-2011 12:22 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- FlyMamacita at 15-06-2011 02:41 PM (13 years ago)
(f)
ehen cyndi nw u talk am,, make we see
Posted: at 15-06-2011 02:41 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- cyndi3 at 15-06-2011 02:56 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: FlyMamacita on 15-06-2011 02:41 PM
ehen cyndi nw u talk am,, make we see
but wetin I talk Huh? If Sophie go bring out all that souvenirs wey she dey horde, e go reach to give 200 guests Grin
Posted: at 15-06-2011 02:56 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 15-06-2011 03:02 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: cyndi3 on 15-06-2011 12:22 PM
Sophie, I can't wait to attend your wedding, make I see the kind gifts u wan give ur guests Grin Grin Grin

I go put NAIJAPALS tag for all Np Guests.. the gift go be Handkerchief.. With a book on segxwality for Evry NP member  Grin Grin

Posted: at 15-06-2011 03:02 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 15-06-2011 03:05 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: cyndi3 on 15-06-2011 02:56 PM
Quote from: FlyMamacita on 15-06-2011 02:41 PM
ehen cyndi nw u talk am,, make we see
but wetin I talk Huh? If Sophie go bring out all that souvenirs wey she dey horde, e go reach to give 200 guests Grin

When i get over one thousand pals for Np.. and over 1000 pals around..why e no go pass 200 kwanu?  Grin

Posted: at 15-06-2011 03:05 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 4 5 6 [7] 8 9

Featured Discussions