HABA ITS NOT YOUR WEDDING (Page 6)

Date: 14-06-2011 1:12 pm (12 years ago) | Author: cyndi3
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9
- FlyMamacita at 15-06-2011 09:44 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 15-06-2011 09:36 AM
Quote from: FlyMamacita on 15-06-2011 07:52 AM
Lol yesterday i don talk dis gist to my hubby, he said na normal tin  Grin

he said he go luk face too,, he go giv plastic spoon to d one who deserve am
and betta gift to d oda  Grin Grin nawa ooooo una naija ppl,, u too much  Grin Grin


Hehehehehehe..ur hubby na correct guy..na correct naija born..  Grin Grin Grin
if ne me dey do wedding.. if i see say ur gift for me na Washing hand basin i go gv u stainless cup/spoon  Grin Grin
if na tins like fridge/cooker/washing machine,AC,Car, e.t.c i go gv dem tins like costly pressing table,Designer pressing iron, etc tooooooooo  Grin Grin Grin

Which person wan buy u car abeg ??  Grin Grin Oh i forgot,, u dey invite ur boss??  Grin
Posted: at 15-06-2011 09:44 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ILOVEIT at 15-06-2011 09:47 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: FlyMamacita on 15-06-2011 07:52 AM
Lol yesterday i don talk dis gist to my hubby, he said na normal tin  Grin

he said he go luk face too,, he go giv plastic spoon to d one who deserve am
and betta gift to d oda  Grin Grin nawa ooooo una naija ppl,, u too much  Grin Grin


naaa so so true!!! Grin Grin most no wan give gift without getting anything in returns...some other african country dey do am

Posted: at 15-06-2011 09:47 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- FlyMamacita at 15-06-2011 09:49 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: ILOVEIT on 15-06-2011 09:47 AM
Quote from: FlyMamacita on 15-06-2011 07:52 AM
Lol yesterday i don talk dis gist to my hubby, he said na normal tin  Grin

he said he go luk face too,, he go giv plastic spoon to d one who deserve am
and betta gift to d oda  Grin Grin nawa ooooo una naija ppl,, u too much  Grin Grin


naaa so so true!!! Grin Grin most no wan give gift without getting anything in returns...some other african country dey do am

Lol its too funny,, for her we no dey give gift to our guest,, and if we do...maybe like

the wedded couple picture in a frame  Grin Grin Grin
Posted: at 15-06-2011 09:49 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- 123Sonia at 15-06-2011 09:51 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: ILOVEIT on 15-06-2011 09:41 AM
Quote from: 123Sonia on 15-06-2011 09:28 AM
Quote from: ILOVEIT on 14-06-2011 05:15 PM
Quote from: 123Sonia on 14-06-2011 04:44 PM
Huh?

wetin 123? Huh?


I dey surprise when u dey think say she want go drag de hubby, e 4 no funny at all. Grin Grin Grin. Na dia u go see wife dey drag dey shout H E L P  Grin Grin Grin

 Grin Grin but u no suppose to surprise naaa..in naija all negative thinks r possible.some fit drag everything draggable


Kai Love doctor, NOT hubby naa
Posted: at 15-06-2011 09:51 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ILOVEIT at 15-06-2011 09:55 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: FlyMamacita on 15-06-2011 09:49 AM
Quote from: ILOVEIT on 15-06-2011 09:47 AM
Quote from: FlyMamacita on 15-06-2011 07:52 AM
Lol yesterday i don talk dis gist to my hubby, he said na normal tin  Grin

he said he go luk face too,, he go giv plastic spoon to d one who deserve am
and betta gift to d oda  Grin Grin nawa ooooo una naija ppl,, u too much  Grin Grin


naaa so so true!!! Grin Grin most no wan give gift without getting anything in returns...some other african country dey do am

Lol its too funny,, for her we no dey give gift to our guest,, and if we do...maybe like

the wedded couple picture in a frame  Grin Grin Grin



yeah!i don see am..but e go b different story if ur man wan marry u for naija.....just b ready for laff oooo

Posted: at 15-06-2011 09:55 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- FlyMamacita at 15-06-2011 09:57 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: ILOVEIT on 15-06-2011 09:55 AM
Quote from: FlyMamacita on 15-06-2011 09:49 AM
Quote from: ILOVEIT on 15-06-2011 09:47 AM
Quote from: FlyMamacita on 15-06-2011 07:52 AM
Lol yesterday i don talk dis gist to my hubby, he said na normal tin  Grin

he said he go luk face too,, he go giv plastic spoon to d one who deserve am
and betta gift to d oda  Grin Grin nawa ooooo una naija ppl,, u too much  Grin Grin


naaa so so true!!! Grin Grin most no wan give gift without getting anything in returns...some other african country dey do am

Lol its too funny,, for her we no dey give gift to our guest,, and if we do...maybe like

the wedded couple picture in a frame  Grin Grin Grin



yeah!i don see am..but e go b different story if ur man wan marry u for naija.....just b ready for laff oooo

Yeah i knw,, he don tell me since  Grin baby,, u check ur inbox  Embarrassed Embarrassed
Posted: at 15-06-2011 09:57 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 15-06-2011 09:57 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: FlyMamacita on 15-06-2011 09:44 AM
Quote from: sophiebaby on 15-06-2011 09:36 AM
Quote from: FlyMamacita on 15-06-2011 07:52 AM
Lol yesterday i don talk dis gist to my hubby, he said na normal tin  Grin

he said he go luk face too,, he go giv plastic spoon to d one who deserve am
and betta gift to d oda  Grin Grin nawa ooooo una naija ppl,, u too much  Grin Grin


Hehehehehehe..ur hubby na correct guy..na correct naija born..  Grin Grin Grin
if ne me dey do wedding.. if i see say ur gift for me na Washing hand basin i go gv u stainless cup/spoon  Grin Grin
if na tins like fridge/cooker/washing machine,AC,Car, e.t.c i go gv dem tins like costly pressing table,Designer pressing iron, etc tooooooooo  Grin Grin Grin

Which person wan buy u car abeg ??  Grin Grin Oh i forgot,, u dey invite ur boss??  Grin

heehehhehe.. I go even gv am Invitation card with Wine join am, so that en go Follow sponsor the wedding and maybe gv me anoda car  Grin Grin Grin Grin

Posted: at 15-06-2011 09:57 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 15-06-2011 09:59 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: ILOVEIT on 15-06-2011 09:43 AM
Quote from: sophiebaby on 15-06-2011 09:32 AM
Quote from: ILOVEIT on 14-06-2011 05:28 PM
Quote from: sophiebaby on 14-06-2011 05:17 PM
Quote from: ILOVEIT on 14-06-2011 05:15 PM
Quote from: 123Sonia on 14-06-2011 04:44 PM
Huh?

wetin 123? Huh?

leave her.. she dey suprise say i dey drag for sorvenoir  Grin Grin Grin Grin
hehehe why u go dey drag sorvenoir when u see 113 k for ur booo cloth?  Grin

No be una say make i return the money???
Atleast if en see say i return the money he go propose to me, then from their i go start to buy things for my kitchen
Or maybe go weddings/functions to drag for plate/bucket/tea cup/basin,shifter..kitchen things, all the kitchen gbegberuuuu

hahahaha na wa for dis ur type of dragging oh...i pass jeje b4 u start dey drag even here on np  Grin

If u no take tym i go follow drag u sef  Grin Grin

Posted: at 15-06-2011 09:59 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- FlyMamacita at 15-06-2011 09:59 AM (12 years ago)
(f)
Grin Grin Grin Grin Sophia u no well.......but how u go give gifts to 150-200 ppl?  Huh? Huh?
Posted: at 15-06-2011 09:59 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ILOVEIT at 15-06-2011 10:01 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: 123Sonia on 15-06-2011 09:51 AM
Quote from: ILOVEIT on 15-06-2011 09:41 AM
Quote from: 123Sonia on 15-06-2011 09:28 AM
Quote from: ILOVEIT on 14-06-2011 05:15 PM
Quote from: 123Sonia on 14-06-2011 04:44 PM
Huh?

wetin 123? Huh?


I dey surprise when u dey think say she want go drag de hubby, e 4 no funny at all. Grin Grin Grin. Na dia u go see wife dey drag dey shout H E L P  Grin Grin Grin

 Grin Grin but u no suppose to surprise naaa..in naija all negative thinks r possible.some fit drag everything draggable


Kai Love doctor, NOT hubby naa

na u talk dat wan & na ur own u talk so...but sophie alias pusspen never talk her own naaa..i no say she go drag hubby join

Posted: at 15-06-2011 10:01 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- ILOVEIT at 15-06-2011 10:05 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: FlyMamacita on 15-06-2011 09:57 AM
Quote from: ILOVEIT on 15-06-2011 09:55 AM
Quote from: FlyMamacita on 15-06-2011 09:49 AM
Quote from: ILOVEIT on 15-06-2011 09:47 AM
Quote from: FlyMamacita on 15-06-2011 07:52 AM
Lol yesterday i don talk dis gist to my hubby, he said na normal tin  Grin

he said he go luk face too,, he go giv plastic spoon to d one who deserve am
and betta gift to d oda  Grin Grin nawa ooooo una naija ppl,, u too much  Grin Grin


naaa so so true!!! Grin Grin most no wan give gift without getting anything in returns...some other african country dey do am

Lol its too funny,, for her we no dey give gift to our guest,, and if we do...maybe like

the wedded couple picture in a frame  Grin Grin Grin



yeah!i don see am..but e go b different story if ur man wan marry u for naija.....just b ready for laff oooo

Yeah i knw,, he don tell me since  Grin baby,, u check ur inbox  Embarrassed Embarrassed

i just check it now...thanks my lovely nurse  Smiley Smiley

Posted: at 15-06-2011 10:05 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- FlyMamacita at 15-06-2011 10:06 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: ILOVEIT on 15-06-2011 10:05 AM
Quote from: FlyMamacita on 15-06-2011 09:57 AM
Quote from: ILOVEIT on 15-06-2011 09:55 AM
Quote from: FlyMamacita on 15-06-2011 09:49 AM
Quote from: ILOVEIT on 15-06-2011 09:47 AM
Quote from: FlyMamacita on 15-06-2011 07:52 AM
Lol yesterday i don talk dis gist to my hubby, he said na normal tin  Grin

he said he go luk face too,, he go giv plastic spoon to d one who deserve am
and betta gift to d oda  Grin Grin nawa ooooo una naija ppl,, u too much  Grin Grin


naaa so so true!!! Grin Grin most no wan give gift without getting anything in returns...some other african country dey do am

Lol its too funny,, for her we no dey give gift to our guest,, and if we do...maybe like

the wedded couple picture in a frame  Grin Grin Grin



yeah!i don see am..but e go b different story if ur man wan marry u for naija.....just b ready for laff oooo

Yeah i knw,, he don tell me since  Grin baby,, u check ur inbox  Embarrassed Embarrassed

i just check it now...thanks my lovely nurse  Smiley Smiley

 Huh? Huh?  Sad :'(
Posted: at 15-06-2011 10:06 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 15-06-2011 10:08 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: FlyMamacita on 15-06-2011 09:59 AM
Grin Grin Grin Grin Sophia u no well.......but how u go give gifts to 150-200 ppl?  Huh? Huh?

Gift na gift.. it musnt be costly..u go buy am for quantity naaaaaa  Grin Grin the higher the quantity the lesser the amount  Grin Grin
go ABA/ONITSHA/Lagos  u go buy sorvenoir plenty wey go full ur car boot  Grin Grin Grin wey go reach 200 ppl even if na tea cup
or even parker sef  Grin Grin so long as the tag.. Happy maried life e.g Waco weds Sophiebaby june 4th 2011..courtsey: NAIJAPALS..  Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 15-06-2011 10:08 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- 50scent at 15-06-2011 10:08 AM (12 years ago)
(m)
 Huh? Huh? Huh?

Posted: at 15-06-2011 10:08 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 15-06-2011 10:09 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: ILOVEIT on 15-06-2011 10:01 AM
Quote from: 123Sonia on 15-06-2011 09:51 AM
Quote from: ILOVEIT on 15-06-2011 09:41 AM
Quote from: 123Sonia on 15-06-2011 09:28 AM
Quote from: ILOVEIT on 14-06-2011 05:15 PM
Quote from: 123Sonia on 14-06-2011 04:44 PM
Huh?

wetin 123? Huh?


I dey surprise when u dey think say she want go drag de hubby, e 4 no funny at all. Grin Grin Grin. Na dia u go see wife dey drag dey shout H E L P  Grin Grin Grin

 Grin Grin but u no suppose to surprise naaa..in naija all negative thinks r possible.some fit drag everything draggable


Kai Love doctor, NOT hubby naa

na u talk dat wan & na ur own u talk so...but sophie alias pusspen never talk her own naaa..i no say she go drag hubby join

if the Hubby is draggable.. WHY NOT  Grin Grin Grin

Posted: at 15-06-2011 10:09 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- FlyMamacita at 15-06-2011 10:09 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 15-06-2011 10:08 AM
Quote from: FlyMamacita on 15-06-2011 09:59 AM
Grin Grin Grin Grin Sophia u no well.......but how u go give gifts to 150-200 ppl?  Huh? Huh?

Gift na gift.. it musnt be costly..u go buy am for quantity naaaaaa  Grin Grin the higher the quantity the lesser the amount  Grin Grin
go ABA/ONITSHA/Lagos  u go buy sorvenoir plenty wey go full ur car boot  Grin Grin Grin wey go reach 200 ppl even if na tea cup
or even parker sef  Grin Grin so long as the tag.. Happy maried life e.g Waco weds Sophiebaby june 4th 2011..courtsey: NAIJAPALS..  Grin Grin Grin Grin Grin

LMBAO  Grin Grin Grin Grin tea cup na rubbish,, but parker no b bad idea sef  Cheesy Cheesy
Posted: at 15-06-2011 10:09 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chiglamour4u at 15-06-2011 10:13 AM (12 years ago)
(f)
lol sophia some people dey give handkerchief self
Posted: at 15-06-2011 10:13 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 15-06-2011 10:13 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: FlyMamacita on 15-06-2011 10:09 AM
Quote from: sophiebaby on 15-06-2011 10:08 AM
Quote from: FlyMamacita on 15-06-2011 09:59 AM
Grin Grin Grin Grin Sophia u no well.......but how u go give gifts to 150-200 ppl?  Huh? Huh?

Gift na gift.. it musnt be costly..u go buy am for quantity naaaaaa  Grin Grin the higher the quantity the lesser the amount  Grin Grin
go ABA/ONITSHA/Lagos  u go buy sorvenoir plenty wey go full ur car boot  Grin Grin Grin wey go reach 200 ppl even if na tea cup
or even parker sef  Grin Grin so long as the tag.. Happy maried life e.g Waco weds Sophiebaby june 4th 2011..courtsey: NAIJAPALS..  Grin Grin Grin Grin Grin

LMBAO  Grin Grin Grin Grin tea cup na rubbish,, but parker no b bad idea sef  Cheesy Cheesy

Imao  Grin Grin

Posted: at 15-06-2011 10:13 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 15-06-2011 10:14 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: chiglamour4u on 15-06-2011 10:13 AM
lol sophia some people dey give handkerchief self

Handky kwa  Huh? Huh? Huh? na em be say i no drag again naaaaaaaaaaaaaaaaaaa  Grin Grin

Posted: at 15-06-2011 10:14 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- FlyMamacita at 15-06-2011 10:18 AM (12 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin
Posted: at 15-06-2011 10:18 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9