HABA ITS NOT YOUR WEDDING (Page 9)

Date: 14-06-2011 1:12 pm (13 years ago) | Author: cyndi3
1 ... 6 7 8 [9]
- bella100 at 16-06-2011 05:58 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 16-06-2011 05:44 PM
Quote from: bella100 on 16-06-2011 05:41 PM
Quote from: sophiebaby on 16-06-2011 05:15 PM
Quote from: bella100 on 16-06-2011 05:13 PM
Quote from: sophiebaby on 14-06-2011 01:14 PM
Any wedding i go ..if i carry gift go dia.. i must collect gift..
Weda na hand fan or Cup(plastic) or 200 naira bucket ..i must collect am..

I fit drag sef Grin
Oh my gosh.......I'll put you in charge of the souvenirs at my wedding, abi you go drag that one too? Grin

i go first hide 1 carton of the gift.. so that anyboody wey wan drag..i go leave dem to drag  Grin
Lips Sealed Lips Sealed you don't need to hide anything since I'll be giving you your own special carton Grin

B4 or after the wedding..make i no  Grin
if na b4 d wedding no wahala
b4 wedding na, so you can do a nice job Wink...but if any Uncle Sam or Aunty Mary come disturb me say gift no reach their hand, you don enter trouble with me o, after all I need to dey smile for my wedding Cool
Posted: at 16-06-2011 05:58 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- FlyMamacita at 16-06-2011 07:01 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: cyndi3 on 16-06-2011 05:01 PM
Quote from: FlyMamacita on 16-06-2011 11:33 AM
Lmao kip ur eyes away frm Amos fresh bumbum,, it is not for u  Angry Angry Angry
so u allow Sophie reach wey Amos dey? inshort make I reach that house Angry

ahhhh sweetie no b like dat naaaa,, she just com uninvited u knw her style naaaaa  Cheesy Cheesy Embarrassed
Posted: at 16-06-2011 07:01 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- 50scent at 16-06-2011 07:10 PM (13 years ago)
(m)
 Wink Wink Wink

Posted: at 16-06-2011 07:10 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 6 7 8 [9]

Featured Discussions