Posted: at | |
| |||||
Quote from: sophiebaby on 8-07-2011 02:59 PM Quote from: kebella on 8-07-2011 02:53 PM Quote from: sophiebaby on 8-07-2011 02:32 PM Quote from: kebella on 8-07-2011 02:29 PM Quote from: sophiebaby on 8-07-2011 02:23 PM ME;;My mother in-law no go touch my pot Any how oooooooooo lol ur not a gud daughter inlaw------------my moda inlaw cook for me each am back home....... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Till then ooooooooo..abeg ..B4 una crusify me.. me i like to sidan make she cook am for me ![]() i love dem meals ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I no force dem oooooooooooooooo hahahahhahaha bad belle pple ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: 123Sonia on 8-07-2011 03:00 PM Quote from: kebella on 8-07-2011 02:54 PM Quote from: 123Sonia on 8-07-2011 02:52 PM Dis topic brought me back, i neva had one but always wish i have so i can experience all said and done., hhmmmmm i can be ur moda inlaw if yu like ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() UUuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuu! i pity woman wey ur son go marry na ur daughter nah ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: sophiebaby on 8-07-2011 03:07 PM Quote from: xter on 8-07-2011 03:04 PM Some women no get common sense But wetin d mama sef dey find? She no busy? thank GOD for my Mama oo she live villa come town, come collect moni wey she go take pay ppl wey dey work for her farm.. ![]() ![]() ![]() Here comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
Quote from: 123Sonia on 8-07-2011 03:01 PM Quote from: kebella on 8-07-2011 02:55 PM Quote from: 123Sonia on 8-07-2011 02:53 PM old women food dey sweet oh, cos my mama own dey sweet me die ![]() lol firewood cooking nah ![]() ![]() Nothing Compare to it not 1million gas cooker in the world ![]() ![]() ![]() o yes...........yu can say that again ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
..........mehn......y wld any woman call her mom-in-law a witch or wateva??!............thats pretty disgusting if u take a gud look at it........u got married into de voodoo family!!!!!!!....................I wld love for ma mom-in-law including ma sisters-in-law to cook for ma kids and relieve me of any kinda kitchen stress especially after coming back from work.........infact de laundry too and car pooling................................its so hard to get a good loving mom-in-law....................... Reply
| |||||
Quote from: xter on 8-07-2011 03:26 PM Quote from: sophiebaby on 8-07-2011 03:07 PM Quote from: xter on 8-07-2011 03:04 PM Some women no get common sense But wetin d mama sef dey find? She no busy? thank GOD for my Mama oo she live villa come town, come collect moni wey she go take pay ppl wey dey work for her farm.. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
KB, Taaarrrrrrrrr, i jump u pass, i no go open my eye see my daughter enter ur house of commotion, by the time she grow gas cooker sef go don dey outdated, so watch out. Maybe that time dem go dey cook for air Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: 50scent on 8-07-2011 03:01 PM Divine P. Why the worry, sometimes ur soup too salty na ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Search that your coconut water head and come up with something worthwhile...........leave my name out of your comments, it is HARAM for you to call it.....shey u dey hear me so? ![]() ![]() ![]() A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
Quote from: 123Sonia on 8-07-2011 03:29 PM KB, Taaarrrrrrrrr, i jump u pass, i no go open my eye see my daughter enter ur house of commotion, by the time she grow gas cooker sef go don dey outdated, so watch out. Maybe that time dem go dey cook for air ur not a gud frd ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: 123Sonia on 8-07-2011 03:29 PM KB, Taaarrrrrrrrr, i jump u pass, i no go open my eye see my daughter enter ur house of commotion, by the time she grow gas cooker sef go don dey outdated, so watch out. Maybe that time dem go dey cook for air ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() dis kind Air cooking...Make Charcoal pot no fall for person head ooooooooooo Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
cooking mood activated Reply![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: xter on 8-07-2011 03:04 PM Some women no get common sense But wetin d mama sef dey find? She no busy? thank GOD for my Mama oo Could be she was ill and so came over to town to be taken care of......or maybe come for Omugwo.... A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
Quote from: 123Sonia on 8-07-2011 03:38 PM cooking mood activated ![]() ![]() ![]() ![]() what re yu talking abt........... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: sophiebaby on 8-07-2011 03:36 PM Quote from: 123Sonia on 8-07-2011 03:29 PM KB, Taaarrrrrrrrr, i jump u pass, i no go open my eye see my daughter enter ur house of commotion, by the time she grow gas cooker sef go don dey outdated, so watch out. Maybe that time dem go dey cook for air ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() dis kind Air cooking...Make Charcoal pot no fall for person head ooooooooooo Noooo na, that time dem go do the same suspended pot, wey go dey air too ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: divineproject on 8-07-2011 03:39 PM Quote from: xter on 8-07-2011 03:04 PM Some women no get common sense But wetin d mama sef dey find? She no busy? thank GOD for my Mama oo Could be she was ill and so came over to town to be taken care of......or maybe come for Omugwo.... or came to collect moni from her son for her workers in the farm ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: 123Sonia on 8-07-2011 03:40 PM Quote from: sophiebaby on 8-07-2011 03:36 PM Quote from: 123Sonia on 8-07-2011 03:29 PM KB, Taaarrrrrrrrr, i jump u pass, i no go open my eye see my daughter enter ur house of commotion, by the time she grow gas cooker sef go don dey outdated, so watch out. Maybe that time dem go dey cook for air ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() dis kind Air cooking...Make Charcoal pot no fall for person head ooooooooooo Noooo na, that time dem go do the same suspended pot, wey go dey air too ![]() ![]() ![]() ![]() by then i go don old..no tym :'( :'( :'( :'( Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: kebella on 8-07-2011 03:40 PM Quote from: 123Sonia on 8-07-2011 03:38 PM cooking mood activated ![]() ![]() ![]() ![]() what re yu talking abt........... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() NO naaa, ask Jukki, cos me na Afang soup i give am and after dat him still dey come my house for the next one week dey beg for the same soup, maybe na after my regime him go eat poison, ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: sophiebaby on 8-07-2011 03:43 PM Quote from: 123Sonia on 8-07-2011 03:40 PM Quote from: sophiebaby on 8-07-2011 03:36 PM Quote from: 123Sonia on 8-07-2011 03:29 PM KB, Taaarrrrrrrrr, i jump u pass, i no go open my eye see my daughter enter ur house of commotion, by the time she grow gas cooker sef go don dey outdated, so watch out. Maybe that time dem go dey cook for air ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() dis kind Air cooking...Make Charcoal pot no fall for person head ooooooooooo Noooo na, that time dem go do the same suspended pot, wey go dey air too ![]() ![]() ![]() ![]() by then i go don old..no tym :'( :'( :'( :'( No cry hope dey, u go go do Amugo by then so u too go laern am dat tym
| |||||
But no go open ur son wife pot oohh, or dem go repatriate u back to villa Reply
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo