I Miss u Guyz Big tym

Date: 28-08-2011 10:05 am (12 years ago) | Author: uduak Sophia Monday
[1] 2 3 4 ... 9
- at 28-08-2011 10:05 AM (12 years ago)
(f)
(this topic isnt a R/R topic thou) Words alone cannot express how much i miss Naijapals..(maka chi...i dreamt NP last night,all bcos its always on ma mind) i feel like been here all day..i feel like crying whenever i remember how NP make me wear those pretty smiles on my face. Now i got to do something that i have to do and now i no how much NP means to me. I no u guys miss me too. I no that pretty soon i'l begin to smile again,laugh again,scream again,roll on the floor again,laff ma ass out again..all bcos of Naijapals and my wonderfuls pals here...i no i got no haters in here...I Love u guys..see u soonest..4weeks more to go..one love my pals..La lolo..chie..my yori yori waco,Missy,Dp,KB,50,Dk,Diplo,Olu baby,Emmandazie love,Xena,Hopea,Albino=chi chi,flymama,Prickpencil Iloveit,peter ade,Bs,Proly,Ble..Cyril4christ..oooo my Ajanni baby,media,frayobkt..123sonia,esonu,wat of kenne sef..maka y?kai.. Dem too numerous to mention..abeg if i no kal ya name no vex o.. I love n miss you all..kissess


Posted: at 28-08-2011 10:05 AM (12 years ago) | Addicted Hero
- ILOVEIT at 28-08-2011 10:14 AM (12 years ago)
(m)
 Grin pusspen in da house..i hope say i no follow for those u share those kisses? bcoz u no watin ordinary kiss fit cause hmm..well enjoy ur vaca.

Posted: at 28-08-2011 10:14 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 28-08-2011 10:26 AM (12 years ago)
(f)
Prickpencill... I gv u d kisses too ooo. Catch it while its fresh bfor 50c put his mouth,and disvirgin it..lol..happy sunday

Posted: at 28-08-2011 10:26 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ILOVEIT at 28-08-2011 10:30 AM (12 years ago)
(m)
oh ok.i don catch am but remember say one thing leads to another.i hope u know what i mean. so 50kobe don dey disvirgin kiss?hmm wahala dey ..thnx wish u d same.

Posted: at 28-08-2011 10:30 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- HOPEA23 at 28-08-2011 01:42 PM (12 years ago)
(f)
i nor miss you tho...since you went on your vacation there were peace and many guys here now that you are back...e wo...wahala don land plz take another trip again ok.

Posted: at 28-08-2011 01:42 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dirtykid at 28-08-2011 02:27 PM (12 years ago)
(m)
Miss and disappear you too Sophieboo.. Best wishes in all your doing out there.  Kiss

Posted: at 28-08-2011 02:27 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- xena15 at 28-08-2011 03:30 PM (12 years ago)
(f)
La loloing

Posted: at 28-08-2011 03:30 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 28-08-2011 04:22 PM (12 years ago)
(m)
Na u be dat spoilt pickin wey dey teach pple how to do jiggy jiggy.........abeg I no miss u joor......I miss only ya shadow so take anoda long vacation and make sure u come back wit pregnancy.lol........ wish u best of luck

Posted: at 28-08-2011 04:22 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 28-08-2011 07:08 PM (12 years ago)
(f)
Pregnancy back to sender..i no nid am now... Hehehehehe

Posted: at 28-08-2011 07:08 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 28-08-2011 07:13 PM (12 years ago)
(f)
Dis one wey i dey wey all pals dey carry broom pursue me for dream..if i come go for six months na em be say dguy go use cutlass pursue me to come online. Lols

Posted: at 28-08-2011 07:13 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 28-08-2011 07:19 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 28-08-2011 07:08 PM
Pregnancy back to sender..i no nid am now... Hehehehehe

pregnancy na good thing naa.........if u send am back to me I go collect am.......den I go dash am somebody or I go try carry d belle sef

Posted: at 28-08-2011 07:19 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- moneyinbrakemi at 28-08-2011 07:27 PM (12 years ago)
(m)
My Sweety be specific DID YOU MISS ME
Posted: at 28-08-2011 07:27 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 28-08-2011 08:10 PM (12 years ago)
(f)
Jossy beta carry d belle cos i no nid am now...

Money sweet i miss u naaaaaa

Posted: at 28-08-2011 08:10 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- moneyinbrakemi at 28-08-2011 08:19 PM (12 years ago)
(m)
I don't think so__for some months now i have not been around
and you never bothered to look for me,not even a mail,u nor try at all
in short you don fall my leg...
Posted: at 28-08-2011 08:19 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 28-08-2011 08:30 PM (12 years ago)
(f)
Kai..hopea...no worry i go go for one yr..mbanu..maybe i go die if i leave np...lol...dk..thx..xe baby why u dey la lolo na...

Money sweet..pls forgive my bad..am on ma knees..

Posted: at 28-08-2011 08:30 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- xena15 at 29-08-2011 08:12 AM (12 years ago)
(f)
I dey la lolo because na only me knw where u go

Posted: at 29-08-2011 08:12 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- 123Sonia at 29-08-2011 09:13 AM (12 years ago)
(f)
Sophie i miss you too but 4 weeks no reach the plenty weeks wey you don go, so we go wait. Be goood Kiss Kiss Kiss
Posted: at 29-08-2011 09:13 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kebella at 29-08-2011 10:32 AM (12 years ago)
(f)
feel lik committing suicide for not seen yu 4 days now Sad Sad Sad  yu no i gat ur back.............wil be glad to welcome yu back...... Kiss Kiss Kiss

Posted: at 29-08-2011 10:32 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jukkiebukwes at 29-08-2011 10:57 AM (12 years ago)
(f)
were hv u been sis? i miss u too...
Posted: at 29-08-2011 10:57 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kebella at 29-08-2011 12:34 PM (12 years ago)
(f)
thnx jukkies miss yu a bunch Tongue

Posted: at 29-08-2011 12:34 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
[1] 2 3 4 ... 9