Posted: at | |
Quote from: odd1 on 25-02-2012 09:58 AM Notin special about d this girl just because she dey yankee no make her too fine like that...to say d truth she no fine pass our ini edo or some of our clean and responsible girls here..na because of say she be flavour girl and she dey yankee and d video sef no follow road..make flavour wear wrapper well well because dis girl eye never come down to settle down well well... Bros ebi lyk say na u be dat ma twin broda wey i dey, u don talk everytin wey i want talk.
| |||||
But dis babe no fine oooooooooo Reply
| |||||
@slim_pikin..na true talk i talk my main man..abi na lie ...dis girl eye be like thief man touch !!! Reply
| |||||
ahhh i have always imagined his girl friends to be heavier Reply![]()
| |||||
Quote from: purityjustice on 25-02-2012 11:02 AM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Abeg the girl make sence..........................flavour carry goooooooooooooooooo no look back ife nile ga eme there. Reply
| |||||
Na tic for tac.. both of em have something to offer.. Beverly enter d industry through d influence of Flavor and Flavor do 9ice too by get Yankee..resident Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
she fine but she dull....PRETTY DULLARD Reply![]()
| |||||
wtf have you seen my wife? then you will have a rethink about this girl ............ shhhhhhhhhhhhh Reply
| |||||
Passing Reply
| |||||
nice legs,sexy body shape,the back side aint that scary,the front side is normal,well,not bad! Reply![]()
| |||||
passing by Reply
| |||||
This one na original Ukwu nwa babi,ajari paw paw, achiku rege Kpom Kpom,ashawo awusha,ashawo,awasha kpom kpom eh eh eh eh Kpom kpom. Reply
| |||||
Passing Reply
| |||||
if they both wishwell to themselves, i then concour Replyguud luck
| |||||
seen Reply![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
wetin be dis, she dey try to strip dance or which one she dey do. fine gal but stiff body... Reply
| |||||
cute gurl ReplyTHE BEST WAY TO REVENGE IS TO FORGIVE..........FORGIVE THE TEARS OF A HURTFUL PAST.
| |||||
Quote from: lertipha on 25-02-2012 02:08 PM Why u open mouth n eye na.. cos u look......... and flavor babe ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Aknankanan on 25-02-2012 04:24 PM nice legs,sexy body shape,the back side aint that scary,the front side is normal,well,not bad! ![]() Professor in Womanology, dis your Analysis might help some guys in biology class
|
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo