Rihannaaa at 30-01-2013 04:11 PM (11 years ago) (f) You a big disgrace to your Naijapal Hero status for making such tribal sentiment on the Yorubas. -Illitrate of the highest order...... no get high BP oga, e never reach this level of cursery
I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me! Posted: at 30-01-2013 04:11 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 30-01-2013 04:22 PM (11 years ago) (f) okies
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 30-01-2013 04:22 PM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 30-01-2013 04:23 PM (11 years ago) (f) lolz.. e be lyk sey dis my np hero dey vex am..
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 30-01-2013 04:23 PM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
moniconyez at 30-01-2013 04:26 PM (11 years ago) (m) You 4 eat the amala inside UBA Bank on fridays afternoons with the long queue,as hungry no get place.
Nonsense! I no even see meat inside the soup self.
NAIJA Una too FUNNY, So na Meat you dey search to see inside the Green Soup? Posted: at 30-01-2013 04:26 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
moniconyez at 30-01-2013 04:28 PM (11 years ago) (m) Back Yam, With Draw Green SOUP? PUKE Posted: at 30-01-2013 04:28 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
steveoneal at 30-01-2013 04:29 PM (11 years ago) (m) alright then , no problem,, i was just startled,, but its okay, Posted: at 30-01-2013 04:29 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 30-01-2013 04:33 PM (11 years ago) (f) Back Yam, With Draw Green SOUP? PUKE
LOL.. PUKE TOO
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 30-01-2013 04:33 PM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 30-01-2013 04:33 PM (11 years ago) (f) alright then , no problem,, i was just startled,, but its okay,
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 30-01-2013 04:33 PM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
moniconyez at 30-01-2013 04:39 PM (11 years ago) (m) i don see Nigerians wey dey eat amala, pounded yam and akpu for inside aeroplane from Lagos to London. That Will Only Be Possible Inside MOLUE Not AirPlane. BIG FAT LIE Posted: at 30-01-2013 04:39 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
osarobo62 at 30-01-2013 04:58 PM (11 years ago) (m) That Will Only Be Possible Inside MOLUE Not AirPlane. BIG FAT LIE
how many times have you flown from Lagos to London?. be truthful Posted: at 30-01-2013 04:58 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
moniconyez at 30-01-2013 05:04 PM (11 years ago) (m) Reply |
moniconyez at 30-01-2013 05:09 PM (11 years ago) (m) how many times have you flown from Lagos to London?. be truthful
HAHAHAHA, You Know Where Dey Now? My Brother Forget That Thing, NO SENSIBLE person fit eat that kinda Food for Aeroplane Posted: at 30-01-2013 05:09 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
moniconyez at 30-01-2013 05:11 PM (11 years ago) (m) HAHAHAHA, You Know Where I Dey Now? My Brother Forget That Thing, NO SENSIBLE person fit eat that kinda Food for Aeroplane Posted: at 30-01-2013 05:11 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
winace at 30-01-2013 05:14 PM (11 years ago) (f) Abeg chop o.if u fall down die now, dem go observe one minute silence for u then employ anoda person to fill ur post. Posted: at 30-01-2013 05:14 PM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
osarobo62 at 30-01-2013 05:15 PM (11 years ago) (m) if you say so Posted: at 30-01-2013 05:15 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
steveoneal at 30-01-2013 05:17 PM (11 years ago) (m) HAHAHAHA, You Know Where I Dey Now? My Brother Forget That Thing, NO SENSIBLE person fit eat that kinda Food for Aeroplane
who dey tell you that kind thing,, say no sensible person go eat that kind thing inside plane? you need to fly some airline and meet some down to earth passengers and see and hear how they clamour for fufu, amala, pounded yam, et al,, so talk what you know or have witnessed,,, dont speculate Posted: at 30-01-2013 05:17 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
osarobo62 at 30-01-2013 05:43 PM (11 years ago) (m) who dey tell you that kind thing,, say no sensible person go eat that kind thing inside plane? you need to fly some airline and meet some down to earth passengers and see and hear how they clamour for fufu, amala, pounded yam, et al,, so talk what you know or have witnessed,,, dont speculate in the old days of Nigeria Airways, inside plane dey smell like kitchen with ogbono soup and okporoko. if you fly Air India, na so so curry go dey smell for your body when you come down. Posted: at 30-01-2013 05:43 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
DJSNIPPER at 30-01-2013 05:59 PM (11 years ago) (m) AMALA EWEDU NO 1 FOOD FOR NAIJA......... Posted: at 30-01-2013 05:59 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
neky_1 at 30-01-2013 06:13 PM (11 years ago) (f) Time to chop Posted: at 30-01-2013 06:13 PM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |
moniconyez at 30-01-2013 06:22 PM (11 years ago) (m) who dey tell you that kind thing,, say no sensible person go eat that kind thing inside plane? you need to fly some airline and meet some down to earth passengers and see and hear how they clamour for fufu, amala, pounded yam, et al,, so talk what you know or have witnessed,,, dont speculate So The Person wey go EAT all these kind food for PLANE No go come down abi? Or before he go come down the food go don expire? Which Airline dey allow UNA Dey Enter plane With Cooked food? Posted: at 30-01-2013 06:22 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |