Aalladinn at 14-03-2014 01:05 PM (11 years ago) (m) na madness Posted: at 14-03-2014 01:05 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
alabi22 at 14-03-2014 10:53 PM (11 years ago) (f) i laff soteee i put sugar for soup thinking sey na maggi cube  ur madam go wire u hot slap say u don waste soup Posted: at 14-03-2014 10:53 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i laff soteee i put sugar for soup thinking sey na maggi cube  na d same foolishness wey dey worry u, na im dey worry my hand wey make am carry kerosene put for dat ur soup think say na oil
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 14-03-2014 11:43 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
brightossy at 15-03-2014 12:12 AM (11 years ago) (m)  c mad people, all of them don do garri dey wait make i throway d soup. Ghost mode, una no go seeam Posted: at 15-03-2014 12:12 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
but why? the sup don already spoil for wia u dey cook am naa
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 15-03-2014 12:17 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
Aalladinn at 15-03-2014 12:37 AM (11 years ago) (m) me don dey eat am like dat o Posted: at 15-03-2014 12:37 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
u wey don spoil wia dem dey born u...d sup beta pass u sef
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 15-03-2014 05:36 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
Aalladinn at 15-03-2014 10:15 AM (11 years ago) (m) OLOSHI u be OLOSHI u be OLOSHI u be OLOSHI u be OLOSHI u be Posted: at 15-03-2014 10:15 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
the same to u
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 15-03-2014 10:39 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 15-03-2014 02:02 PM (11 years ago) (f) na wetin una dey share b dat? na waoo Posted: at 15-03-2014 02:02 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I wish u d same
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 15-03-2014 05:13 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
Passed just now now
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 15-03-2014 05:35 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
but why?
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 16-03-2014 10:35 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 16-03-2014 11:31 AM (11 years ago) (f) I wish u d same
jossy u don start to dey smoke again Ba? Posted: at 16-03-2014 11:31 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
no I neva start but I dey contemplate weda to start am...u fit dey supply me?
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 16-03-2014 11:37 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
zeigbo at 16-03-2014 11:40 AM (11 years ago) (m) I shake my head pass
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 16-03-2014 11:40 AM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
but why?
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 16-03-2014 11:43 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 16-03-2014 11:46 AM (11 years ago) (f) na im be dat rabbit naa... e just smoke in own finish now Posted: at 16-03-2014 11:46 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
but why u dey give weed to rabbit like dat?
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 16-03-2014 11:58 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
zeigbo at 16-03-2014 12:02 PM (11 years ago) (m) ask ram
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 16-03-2014 12:02 PM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |