Russia boils again A girl stabs her boy friend to death over $200 (Page 4)

Date: 13-03-2014 2:08 am (11 years ago) | Author: whistle blower
1 2 3 [4]
- Abusiddiq at 14-03-2014 12:10 PM (11 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 14-03-2014 12:10 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- shegsam at 14-03-2014 12:24 PM (11 years ago)
(m)
na wa oooooo
Posted: at 14-03-2014 12:24 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- nickinicole at 14-03-2014 01:15 PM (11 years ago)
(f)
I nor no waiting dey worry most people on site,waiting make Una feel say na bini d girl b,dis. Girl in question na typical igbo girl,make Una mine d way Una take dey talk about  bini.man wen nor no waiting him want na dey send her girlfriend go prostitute,anyhow I rest my case,may d soul of dis young man rest in peace,some people wen talk say na bini girl, make Dem  short dem mouth,b4 God strike dem,nor b only bini girls Dey Europe na tribes 4rm naija dey here
Posted: at 14-03-2014 01:15 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- gift2006 at 14-03-2014 02:10 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: dickman2 on 13-03-2014 04:41 AM
this one na yeye graduate ..any man that say na ashawo money he dey wet for ..na this kind dead them dey die..just see benin girl that never enter school for one day ..all she know ,,is wake up in the morning and go stand for road side ..dey sale honeypot..see am now..

u should have read this news on vanguard b4 commenting, the girl is an igbo girl as well, na bini girls matter go kill u, how wish na u dem just kill like dis na, i for happy.
Posted: at 14-03-2014 02:10 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- dickman2 at 14-03-2014 03:19 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: gift2006 on 14-03-2014 02:10 PM
u should have read this news on vanguard b4 commenting, the girl is an igbo girl as well, na bini girls matter go kill u, how wish na u dem just kill like dis na, i for happy.
u sharrrap there..na benin girl..u dey Lisbon dey do your own for that side ..tell me..how many benin girls dey work for office in   Europe..who knows if u don enter brazil by now..e no dey hard una..
Posted: at 14-03-2014 03:19 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dickman2 at 14-03-2014 03:20 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: gift2006 on 14-03-2014 02:10 PM
u should have read this news on vanguard b4 commenting, the girl is an igbo girl as well, na bini girls matter go kill u, how wish na u dem just kill like dis na, i for happy.
u sharrrap there..na benin girl..u dey Lisbon dey do your own for that side ..tell me..how many benin girls dey work for office in   Europe..who knows if u don enter brazil by now..e no dey hard una..
Posted: at 14-03-2014 03:20 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- collins125 at 14-03-2014 05:07 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: doncoyon on 13-03-2014 09:27 AM
ask the stupid poster why the name on his sick site deference from the one on face book u see he is a lyer a dead lyer a typical yoruba man that is typically against igbo who uses his domain to criticize the peaceful people of igbo

  Try to always connect your brain to your mouth whenever you want to contribute on vital issue like this ,for your information the guy & the lady  in question are both Igbos.
Posted: at 14-03-2014 05:07 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- gift2006 at 14-03-2014 06:31 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: dickman2 on 14-03-2014 03:20 PM
u sharrrap there..na benin girl..u dey Lisbon dey do your own for that side ..tell me..how many benin girls dey work for office in   Europe..who knows if u don enter brazil by now..e no dey hard una..

maybe i should invite u to my facebook someday so u could know who i am, and if i was to be a prostitute i would still be better than u, u are a man baby, u call urself a man and u reason like a baby, u are an unreasonable fellow, u talk out of point, u are so senseless, do u work in an office? all u do all day is sit at d front of ur computer insulting people dat are more brilliant than u, ur mate are out there doing researching, inventing, and doing creating. u are d most stupid fellow i have ever come in contact with all my life. nzuzu na nwata. ewu
Posted: at 14-03-2014 06:31 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- gift2006 at 14-03-2014 06:40 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: dickman2 on 14-03-2014 03:20 PM
u sharrrap there..na benin girl..u dey Lisbon dey do your own for that side ..tell me..how many benin girls dey work for office in   Europe..who knows if u don enter brazil by now..e no dey hard una..
'
ị ụmụnna nwanyị na-eme na-agba akwụna na Nigeria mma karịa Benin ụmụ agbọghọ na-eme ya na Europe? ị ga-anya anwụ m gị nkwa. onye nzuzu.....
anọgide na-iji chebe ndị Olee otú inye niile ọjọọ na igbo ala. ogologo ndụ edo State, m dị mpako na-abụ Edo mụrụ.
Posted: at 14-03-2014 06:40 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- dickman2 at 14-03-2014 06:44 PM (11 years ago)
(m)
 Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy....I said it .. Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
Posted: at 14-03-2014 06:44 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- papadip at 14-03-2014 07:21 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: gift2006 on 14-03-2014 06:40 PM
'
ị ụmụnna nwanyị na-eme na-agba akwụna na Nigeria mma karịa Benin ụmụ agbọghọ na-eme ya na Europe? ị ga-anya anwụ m gị nkwa. onye nzuzu.....
anọgide na-iji chebe ndị Olee otú inye niile ọjọọ na igbo ala. ogologo ndụ edo State, m dị mpako na-abụ Edo mụrụ.
You should have at least translated this passage for us to understand…….
As for “dickman” he has a very low IQ…a born racist.
I hope you are not supporting him….because I did not understand your post.
Posted: at 14-03-2014 07:21 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Fertymor at 14-03-2014 08:08 PM (11 years ago)
(f)
OK...
Posted: at 14-03-2014 08:08 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- gift2006 at 14-03-2014 10:09 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: papadip on 14-03-2014 07:21 PM
You should have at least translated this passage for us to understand…….
As for “dickman” he has a very low IQ…a born racist.
I hope you are not supporting him….because I did not understand your post.

No my brother, how can i join him, u are right dat Dickman of a guy have a very low IQ.............Below is the translation of my previous post.......
Are your prostitutes sisters in Nigeria better than the Benin girls doing it in Europe? you will die I promise you. stupid boy.....
just continue to protect the igbos. long live Edo State, I am proud to be born an Edo.
Posted: at 14-03-2014 10:09 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- Solidstonez at 15-03-2014 03:50 PM (11 years ago)
(f)
Idiots full this site no be small........na bini matter go kill una

Posted: at 15-03-2014 03:50 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Solidstonez at 15-03-2014 04:06 PM (11 years ago)
(f)
Those idiot way dey insult bini girls ........ na thunder go break una neck

Posted: at 15-03-2014 04:06 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- PoliticxGuru at 22-08-2015 12:07 AM (9 years ago)
(m)
Wonderful
Posted: at 22-08-2015 12:07 AM (9 years ago) | Hero
Reply
1 2 3 [4]

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.

  2. FCT Minister, Nyesom Wike Storms Venue of PDP Meeting With Governors Present

  3. Masquerade Crushed to Death by Commercial Tricycle in Awka, Anambra

  4. “Why Are We Still Alive?” - Actress, Mary Njoku Poses Important Question

  5. "Fornication Is Not A Sin"? - Singer, Falz Says

  6. BREAKING: Dangote Refinery Slashes Petrol Gantry Price To N825 Per Litre

  7. Actress, Ini Edo Celebrates Mother's Day With Touching Tribute To Her Daughter

  8. "Peter Obi Not Real Opposition" – Sowore Criticizes Labour Party

  9. Kano Police Arrest Suspected Kidnapper, Rescue Victim


THIS WEEK
  1. Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result

  2. “He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video

  3. "Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)

  4. Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)

  5. Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion

  6. AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners

  7. Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned

  8. Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo

  9. Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy

  10. Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo


TOP MEMBERS:

Featured Discussions