Omilim at 7-06-2014 02:52 PM (10 years ago) (f) hmmm Posted: at 7-06-2014 02:52 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
yes ooo i be brick layer and that was then U know say na ur house i build last before i became minister of finance for USA and na one cement i take built the whole house of urs which will soon collapse, i give am 7days u go hear ram
mumu,,minister of finance for yaba left...u think say u normal?..na wia u belong na im dey put u back and the place na yaba mental home not USA...... immediately I return from UN meeting I ordered for the demolition of that thing wey be like that psychiatric home wey u dey.......R.C.C don build new mansion for me now......I hope u no go break yaba left wall come run comot again and another person go call u and give u work thinking that u normal....in fact I will make sure u remain there
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 8-06-2014 02:46 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
Oboy, boys wey me nd dem start don grow old for hia oo. I just dey salute una. Mak i go bring joke come
SKYYYYYPPOOOONNNN Posted: at 8-06-2014 05:41 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
but why?
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 8-06-2014 11:36 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
yettyness at 9-06-2014 01:35 AM (10 years ago) (f) how many times. just because. Posted: at 9-06-2014 01:35 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rakelly at 9-06-2014 11:07 AM (10 years ago) (f) BY THE I GO GO MEET ZEIGBO FOR SHRINE NA THAT TIME UNA EYES GO CLEAR Posted: at 9-06-2014 11:07 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 10-06-2014 06:10 AM (10 years ago) (m) @alabi, ur eyes dey for ur nyash thats y u no dey see well. @bright, i see am well well, i even snap am pix. I know say na another woman wey bright dey romance, no be omomathy oo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 10-06-2014 06:10 AM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 10-06-2014 06:13 AM (10 years ago) (m) Haaaaa missypanky.... Chei... Boys don turn men, and babes don turn mamas.... I greet u wella wella.
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 10-06-2014 06:13 AM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 10-06-2014 06:14 AM (10 years ago) (m) Jossy, why what? Abi u dey dream?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 10-06-2014 06:14 AM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
alabi22 at 10-06-2014 09:21 AM (10 years ago) (f) @alabi, ur eyes dey for ur nyash thats y u no dey see well. @bright, i see am well well, i even snap am pix. I know say na another woman wey bright dey romance, no be omomathy oo
u smoke? Posted: at 10-06-2014 09:21 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
alabi22 at 10-06-2014 09:21 AM (10 years ago) (f) @alabi, ur eyes dey for ur nyash thats y u no dey see well. @bright, i see am well well, i even snap am pix. I know say na another woman wey bright dey romance, no be omomathy oo
u smoke? Posted: at 10-06-2014 09:21 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rakelly at 10-06-2014 01:10 PM (10 years ago) (f) in no dey smoke in dey sniff Posted: at 10-06-2014 01:10 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 10-06-2014 06:21 PM (10 years ago) (m) I go tear una slap o
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 10-06-2014 06:21 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Jossy, why what? Abi u dey dream?
where u dey wey u never hear say Emir of kano don die and boko haram chief of staff don take the seat?... but why?
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 10-06-2014 09:40 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly at 11-06-2014 12:31 PM (10 years ago) (f) i no hear anything oooo Posted: at 11-06-2014 12:31 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 11-06-2014 06:54 PM (10 years ago) (m) I no hear too. Mayb na boko wan bcom emir
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 11-06-2014 06:54 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Haaaaa missypanky.... Chei... Boys don turn men, and babes don turn mamas.... I greet u wella wella. I respond wella oo. how ur body parts dey? Kikikikiii. Posted: at 12-06-2014 05:42 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rakelly at 12-06-2014 09:55 AM (10 years ago) (f) by the time boko go take over me and ajanni go leave naijapals for una*wink* Posted: at 12-06-2014 09:55 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
Where una go con go?
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 12-06-2014 11:48 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
u smoke?
thank u alabi cox i know say na becos of the pics wey he talk say he snap na in make u ask ram weda he smoke No be bcos of ur eyes wey he talk say e no see
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 12-06-2014 11:54 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |