sense
Posted: at | |
Quote from: add12 on 19-04-2010 04:17 PM nonsense. sense
| |||||
i don talk am Reply
| |||||
at poster: na oxygen u dey use abi wetin? ode Reply![]()
| |||||
Quote from: itmomoh on 7-04-2010 10:13 AM wetin i tell u, i say make u no open, eh, y una no dey hear word, una dey craze for yansh abi somtiN chuk una 4 head, wetin dey do una sef. well una get luck say i no dey vex 2day if nt, i 4 chuk hand 4 una eye, yeye pinkin. Nonsence. LOL Guy you don dey KOLO? See this newbie wen e manage reach upcoming by chance dey yab Real NaijaPals? Wonders shall never end.
| |||||
mchew!!! Reply
| |||||
o men u dey try sha,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,nobi ur 4ort.........................................................................jst kep am up,,,,,,,,,,,,,,,,,,,no vex oh make i ask u dis question......................................................u b pastor or dat white tin wey dey ur cloth na waitin b dat self Reply
| |||||
Quote from: swagsb on 19-04-2010 08:04 PM at poster: na oxygen u dey use abi wetin? ode ![]() no i no dey use oxygen n b4 i 4get u too na ode/mumu
| |||||
Quote from: moneyinbrakemi on 19-04-2010 08:20 PM Quote from: itmomoh on 7-04-2010 10:13 AM wetin i tell u, i say make u no open, eh, y una no dey hear word, una dey craze for yansh abi somtiN chuk una 4 head, wetin dey do una sef. well una get luck say i no dey vex 2day if nt, i 4 chuk hand 4 una eye, yeye pinkin. Nonsence. LOL Guy you don dey KOLO? See this newbie wen e manage reach upcoming by chance dey yab Real NaijaPals? Wonders shall never end. no b small wonder shal neva end, wen dem go warn una make una no open u ode/mumu stil go open, na who com dey kolo? no b u yeye pinkin. NONSENSE
| |||||
Quote from: omoshally on 19-04-2010 08:22 PM mchew!!! Thk u, d same to u
| |||||
Quote from: marvy86 on 20-04-2010 11:27 AM o men u dey try sha,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,nobi ur 4ort.........................................................................jst kep am up,,,,,,,,,,,,,,,,,,,no vex oh make i ask u dis question......................................................u b pastor or dat white tin wey dey ur cloth na waitin b dat self thk jare no mind una wen no dey hear word, well sha d white tin na tie
| |||||
Quote from: itmomoh on 20-04-2010 11:42 AM Quote from: swagsb on 19-04-2010 08:04 PM at poster: na oxygen u dey use abi wetin? ode ![]() no i no dey use oxygen n b4 i 4get u too na ode/mumu see u mannerless idiot. person com new instead make u welcome me u dey insult me but anyway i no blame u.i for don figure am out dat u be yeye i blame myself. oponu like u ![]() ![]()
| |||||
Quote from: swagsb on 20-04-2010 08:25 PM Quote from: itmomoh on 20-04-2010 11:42 AM Quote from: swagsb on 19-04-2010 08:04 PM at poster: na oxygen u dey use abi wetin? ode ![]() no i no dey use oxygen n b4 i 4get u too na ode/mumu see u mannerless idiot. person com new instead make u welcome me u dey insult me but anyway i no blame u.i for don figure am out dat u be yeye i blame myself. oponu like u ![]() ![]() ahhh sorry ehh, u 4 talk am since say u b JJC, well sha welcom yeye pinkin ![]() ![]()
| |||||
you don come again with this damm shittt!!!! Replyclicl here!
| |||||
wetin i go do wit all dis pikins wen dey 9japals Reply
| |||||
lmao @post nd comments Reply
| |||||
trash Reply
| |||||
am sure u must have taken gbana.... Reply
| |||||
Na u mumu pass Reply
| |||||
@ poster, u be FEMALE FOWL honeypot, Infact u be confirm Akpa Amu Reply
| |||||
Reply |
Ex Madrid Player, Xabi Alonso Seals Managerial Move To Real Madrid As Ancelotti Bows Out
Wike Narrates How Fubara Came With Two APC Govs To Beg Him Amid Rivers Crisis
EFCC Roars, Vows Tompolo Is Not Above The Law And Will Be Prosecuted
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo