MEN ARE ALWAYS IN HASTE TO GET UP AFTER IT, WOMEN DONT LIKE IT, WHY? (Page 4)

Date: 20-10-2010 8:40 pm (14 years ago) | Author: St. Inem-JEPH
1 2 3 [4] 5 6 7 8
- Inemx at 21-10-2010 02:14 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: solid_solid on 21-10-2010 02:10 PM
Quote from: Inemx on 21-10-2010 01:51 PM
Quote from: blessedme on 21-10-2010 01:48 PM
Quote from: Inemx on 21-10-2010 01:46 PM
Quote from: blessedme on 21-10-2010 01:44 PM
Quote from: Inemx on 21-10-2010 11:28 AM
Quote from: onyiis on 21-10-2010 11:19 AM
passing parade !!!!

OYA, MAKE UNA COME PASS NAU. UNA HEAD BREAK. TALK JOOR

y u dey off light na, abeg leave us to pass oo

OK, YOU LEAVE MY PANT NA
i no fit shout oo
abeg leave me for leg make i pass oo

OYA, OK TURN SMALL, ABEG I NO GO TAY


heheheheheh una wan start again ..... remember the whole world is watching

ARE YOU SEEING US FROM THERE, WETIN I DE DO?
Posted: at 21-10-2010 02:14 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kennee at 21-10-2010 02:17 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Incentia on 21-10-2010 07:56 AM
Well well well,i dnt know why ladies r shyn away 4rm this question,to me,after a sex ses session,am not complete until he gives me a warm hug for a minute or 2,if he gets up am always annoyed but guys y do u lyk getin up after u must av delivered una dikoko.

Cos we Need 2 Wash up  Smiley

Posted: at 21-10-2010 02:17 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- blessedme at 21-10-2010 02:20 PM (14 years ago)
(f)
me i don pass again
Posted: at 21-10-2010 02:20 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- oyindabty at 21-10-2010 02:26 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Kennee on 21-10-2010 02:17 PM
Quote from: Incentia on 21-10-2010 07:56 AM
Well well well,i dnt know why ladies r shyn away 4rm this question,to me,after a sex ses session,am not complete until he gives me a warm hug for a minute or 2,if he gets up am always annoyed but guys y do u lyk getin up after u must av delivered una dikoko.

Cos we Need 2 Wash up  Smiley

ABI WETIN PERSON WON DEY DO AGAIN WEN YOU DON VOMIT ALREADY? YOU GO GET UP N WASH LIKE KENNEE SAID
Posted: at 21-10-2010 02:26 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Inemx at 21-10-2010 02:27 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: blessedme on 21-10-2010 02:20 PM
me i don pass again

NO GO FAR O, E REMAIN ONE RO**D
Posted: at 21-10-2010 02:27 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blessedme at 21-10-2010 02:29 PM (14 years ago)
(f)
wetin una dey wash sef
Posted: at 21-10-2010 02:29 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 21-10-2010 02:31 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Inemx on 21-10-2010 02:27 PM
Quote from: blessedme on 21-10-2010 02:20 PM
me i don pass again

NO GO FAR O, E REMAIN ONE RO**D
>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>
Posted: at 21-10-2010 02:31 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- DonFranklin at 21-10-2010 02:32 PM (14 years ago)
(m)
Because we are hot, we need a freash air Grin
Posted: at 21-10-2010 02:32 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- Inemx at 21-10-2010 02:32 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: blessedme on 21-10-2010 02:29 PM
wetin una dey wash sef

IT IS NOT GOOD TO BE OVER OILED
Posted: at 21-10-2010 02:32 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyiis at 21-10-2010 02:33 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: mallorca on 21-10-2010 12:03 PM
Quote from: onyiis on 21-10-2010 11:48 AM
heheheheeeeeeeeeeee !!! but wetin dey pursue u sef ? wey u go dey in a hurry to get up ?
program don finish na...abi d peson wan build  house inside or burie himsef dere?


You for no enter there if u no wan build house inside  Grin Grin Grin

Posted: at 21-10-2010 02:33 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- onyiis at 21-10-2010 02:35 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: blessedme on 21-10-2010 02:08 PM
ah u wan kill wit that kain thing
abeg make i pass ooo
lolzzzzzzz


heheheheheeeeeeeeee !!! na buldozer ?  Grin Grin Grin Grin

Posted: at 21-10-2010 02:35 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Inemx at 21-10-2010 02:36 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: onyiis on 21-10-2010 02:33 PM
Quote from: mallorca on 21-10-2010 12:03 PM
Quote from: onyiis on 21-10-2010 11:48 AM
heheheheeeeeeeeeeee !!! but wetin dey pursue u sef ? wey u go dey in a hurry to get up ?
program don finish na...abi d peson wan build  house inside or burie himsef dere?


You for no enter there if u no wan build house inside  Grin Grin Grin

NO BE THERE HIM COMOT BEFORE?
Posted: at 21-10-2010 02:36 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyiis at 21-10-2010 02:38 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: DonFranklin on 21-10-2010 02:32 PM
Because we are hot, we need a freash air Grin



No be only fresh air , we go call fire fighters for you  Grin Grin Grin Grin

Posted: at 21-10-2010 02:38 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 21-10-2010 02:39 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: onyiis on 21-10-2010 02:33 PM
Quote from: mallorca on 21-10-2010 12:03 PM
Quote from: onyiis on 21-10-2010 11:48 AM
heheheheeeeeeeeeeee !!! but wetin dey pursue u sef ? wey u go dey in a hurry to get up ?
program don finish na...abi d peson wan build  house inside or burie himsef dere?


You for no enter there if u no wan build house inside  Grin Grin Grin
and u for no enter if u no wan bury yaslf 4 there
Posted: at 21-10-2010 02:39 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Adikpe at 21-10-2010 02:40 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: xena15 on 20-10-2010 11:17 PM
Yes o!
I neva reach 18...
Lol


Under 18 years na them sabi wetin their mama
no sabi sef
Posted: at 21-10-2010 02:40 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blessedme at 21-10-2010 02:41 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: onyiis on 21-10-2010 02:35 PM
Quote from: blessedme on 21-10-2010 02:08 PM
ah u wan kill wit that kain thing
abeg make i pass ooo
lolzzzzzzz


heheheheheeeeeeeeee !!! na buldozer ?  Grin Grin Grin Grin
i no fit shout oo  Grin Grin Grin Grin
Posted: at 21-10-2010 02:41 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- onyiis at 21-10-2010 02:43 PM (14 years ago)
(f)
heheheheheeeeeeeeeeee !!! there is an emergency situation here ooooo

Posted: at 21-10-2010 02:43 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 21-10-2010 02:45 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Inemx on 21-10-2010 02:32 PM
Quote from: blessedme on 21-10-2010 02:29 PM
wetin una dey wash sef

IT IS NOT GOOD TO BE OVER OILED
se na ororo abi na Epo pupa, engine oil
which kain oil
Posted: at 21-10-2010 02:45 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 21-10-2010 02:45 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: onyiis on 21-10-2010 02:43 PM
heheheheheeeeeeeeeeee !!! there is an emergency situation here ooooo
abeg order for ambulance fast
Posted: at 21-10-2010 02:45 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- onyiis at 21-10-2010 02:51 PM (14 years ago)
(f)
Soo unfurtunate , they are on strike

Posted: at 21-10-2010 02:51 PM (14 years ago) | Hero
Reply
1 2 3 [4] 5 6 7 8

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.

  2. FCT Minister, Nyesom Wike Storms Venue of PDP Meeting With Governors Present

  3. Masquerade Crushed to Death by Commercial Tricycle in Awka, Anambra

  4. “Why Are We Still Alive?” - Actress, Mary Njoku Poses Important Question

  5. "Fornication Is Not A Sin"? - Singer, Falz Says

  6. BREAKING: Dangote Refinery Slashes Petrol Gantry Price To N825 Per Litre

  7. "Peter Obi Not Real Opposition" – Sowore Criticizes Labour Party

  8. Actress, Ini Edo Celebrates Mother's Day With Touching Tribute To Her Daughter

  9. Kano Police Arrest Suspected Kidnapper, Rescue Victim


THIS WEEK
  1. Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result

  2. “He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video

  3. "Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)

  4. Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)

  5. Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion

  6. AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners

  7. Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned

  8. Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo

  9. Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy

  10. Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo


TOP MEMBERS:

Featured Discussions