macgreat at 27-10-2010 04:29 PM (14 years ago) (m) I guess you're not the talking type. . . pass me the juice.
me dey dring water u dey ask for juice Na your choice be that. . .
My life is BEAUTIFUL! . . don't NEED attentions, Give 'em to those who really NEED 'em. . . No Time Posted: at 27-10-2010 04:29 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
fandos at 27-10-2010 04:46 PM (14 years ago) (m) @C4U & MG, I no de undastand ur point wo... wetin b solution 2 ma predicament dat's d request! Posted: at 27-10-2010 04:46 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
brightossy at 27-10-2010 04:54 PM (14 years ago) (m) Wey ol d single ladies, abeg we nid volunteers. Make una hlp ds ma brotherman. Posted: at 27-10-2010 04:54 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@C4U & MG, I no de undastand ur point wo... wetin b solution 2 ma predicament dat's d request!
the solution if for u to realise that u ar no longer a kid @ 30 u are old enough to handle things urself don't let ur parent force u into marriage tell them to give u time to find a wife for urself and ur dad managing the money dats not proper unless he is the owner of the business u are runing and if he is then start up ur own abi na ur papa go feed u and ur wife when u finally marry. Posted: at 27-10-2010 04:59 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
macgreat at 27-10-2010 05:00 PM (14 years ago) (m) @C4U & MG, I no de undastand ur point wo... wetin b solution 2 ma predicament dat's d request!
Take control of your life.
My life is BEAUTIFUL! . . don't NEED attentions, Give 'em to those who really NEED 'em. . . No Time Posted: at 27-10-2010 05:00 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Kennee at 27-10-2010 05:13 PM (14 years ago) (m) See Format
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 27-10-2010 05:13 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
onyin at 27-10-2010 06:42 PM (14 years ago) (f) lol. Posted: at 27-10-2010 06:42 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
30 na only for you@Poster? Posted: at 27-10-2010 06:46 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
fandos at 27-10-2010 07:50 PM (14 years ago) (m) CU4, u too smart, I go rearrange thins now ...I no think wel b4..na him own d place I work, he too love me 2 much.. small small I don gather gud 5 points.... Posted: at 27-10-2010 07:50 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
diplomatik at 28-10-2010 02:38 AM (14 years ago) (f) ma ppl una weldon wo...... I de unda big presha to chuz wifey frm family.. ol d girl wey wedon meet b4 don fokof in 1 way or d od.. na only 1 month ma papa giv me and I don spend 1 week now searchin 4 gud one but I neva find one.. pls wat do I do? I dont think I'm ready coz I'm only 30yrs. thank you very much!
please its ur choice to marry when the time is right .. no 1 should be pressured into such things or else u might end up in a war zone
u've seen me right?  i look kool right? ???but don't send me mails asking for my add or phone no. and don't give it to me either  , i'll ask u if i want it ..ok...kool  Posted: at 28-10-2010 02:38 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
fandos at 3-11-2010 06:00 PM (14 years ago) (m) FINALLY Posted: at 3-11-2010 06:00 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
macgreat at 3-11-2010 06:04 PM (14 years ago) (m) Wetin? . . Them don carry one village girl give you?
My life is BEAUTIFUL! . . don't NEED attentions, Give 'em to those who really NEED 'em. . . No Time Posted: at 3-11-2010 06:04 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
fandos at 5-11-2010 08:52 PM (14 years ago) (m) we don de undastand wit one correct girl but one thin de worry me again.......she don pass me for school.....I de fear she go turn to wayyo girl afta we don settle down! Posted: at 5-11-2010 08:52 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Michro at 7-11-2010 01:33 PM (14 years ago) (m) Sorry o poster. This one not be NP problem o.
I am as gentle as a dove and as wise as a serpent Posted: at 7-11-2010 01:33 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
steph85 at 7-11-2010 01:37 PM (14 years ago) (f) I bow 4 some people oh Posted: at 7-11-2010 01:37 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Michro at 7-11-2010 01:39 PM (14 years ago) (m) I bow 4 some people oh
Like who?
I am as gentle as a dove and as wise as a serpent Posted: at 7-11-2010 01:39 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xena15 at 7-11-2010 02:25 PM (14 years ago) (f) @30,u neva ready 2 marry! No wori,continue 2 suck ur mama Bosom til u reach 70!
D devil must b using ur destiny 2 weave his pubic hair if u think imma change all ma colors 4 u! Posted: at 7-11-2010 02:25 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
DRINKING AND READING Posted: at 7-11-2010 03:04 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
fandos at 7-11-2010 05:21 PM (14 years ago) (m) some ppl still de wonda me wo! How com I ask 4 advice nd som ppl de giv yeye thin...? abi na bad thin to request advice dis deyz? I dont wan 2 jump into frying pan dat's y I de ask una........abeg mek una suggest gud thin.... double bow 4 d country ppl! Posted: at 7-11-2010 05:21 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
chicco77 at 30-08-2012 08:04 PM (12 years ago) (f) Reply |