2) its none of ya business
3) ur jealous




Posted: at | |
Quote from: blings_is_back on 19-01-2011 02:48 PM 1) u b snoop 2) its none of ya business 3) ur jealous ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: MissyBarbie on 19-01-2011 02:43 PM Quote from: kebella on 19-01-2011 02:40 PM Quote from: MissyBarbie on 19-01-2011 02:37 PM Quote from: princedafe on 19-01-2011 01:59 PM wat a pds post jare I trust you....post your own UNpds post make we see for once na...mtcheeeeeeewwwwww I SEE MISSY WHICH ONE BE UNpds AGAIN ![]() As he sey na pds which is Plain Dumb and Senseless So ma own be UNPLainDumbSenseless na ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: MissyBarbie on 19-01-2011 02:35 PM Quote from: emepretty on 19-01-2011 12:11 PM I tire oooo...na we girls dey cause wahala for others ooooooo Which kind wahala be dat...i just dey pity ma fellow woman oooo...because that guy wey i dey see so will never marry that gal...he's just usuing her...OMG how i wish the gurl is ma sister i would have done something about it....cos i cant take it no more MB i understand u sha but..the way u take am serious like say u like the guy coz e be like say u get time to know when she come in the morning, afternoon even night...U get peep hole for ur window?lol
| |||||
Quote from: MissyBarbie on 19-01-2011 02:45 PM Quote from: kebella on 19-01-2011 02:43 PM Quote from: MissyBarbie on 19-01-2011 02:41 PM Quote from: kebella on 19-01-2011 02:38 PM MISSY WHO IS JEALOUS COZ I CAN SMELL LOVE FIGHT ON AIR I tire oooo na one mumu guy for ma area wey n girlfriend dey throw herself at him...wey i con hia for advice na n den talk sey i dey jealous them oooo I SEE TRYING TO THROW URSELF ON HIM 2, Yes na, shey that kind thing good for women??? because that guy go just dey use d gal as e like ni WHICH KINDA THING , D GURL BODI NA FIRE WOOD ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: MissyBarbie on 19-01-2011 02:49 PM Quote from: kebella on 19-01-2011 02:41 PM Quote from: MissyBarbie on 19-01-2011 02:39 PM Quote from: kebella on 19-01-2011 02:18 PM LOVE N' LUST = SIN Ikebe-nla kon borrow me this ya TOP na Abeg THATZ 1 OF MA HONEYMOON PRESENT FRM 50 , HANGING OUT IN MIAMI BEACH Mtcheeeeeeeeeeeewwwwwwwwww abeg i no want again AM NOT EVEN READY TO BORROW YU ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Peter_Ade on 19-01-2011 02:50 PM MB, U dont need to b upset with her @ all. sincerely speakin, love is suppose 2 b exhibited exactly as she’s doin, 4get abt free yansh & all dat but unfortunately we’v turned things upside down & we now tag d person doin d right thing as MUMU, MAGA, FREE YANSH etc Dis is pathetic. How I wish love can cum back again. Love dat brings no atom of fear & doubt. I want 2 love & b loved. Sincerely speaking am not upset...i only pity her I will not forget about all that, because that exactly what you guys do and want yeah right Really? is she doing the right thing....But i think love is suppose to be a mutual thing and not onesided thing I also which that Real love could come back and for you guys to know what it takes to love Yeah excatly Love and be loved....and not the other way round Anyway thanks for the Advice....and i like this ya Bosom oooo...shuoooo na only you get all this thing???
| |||||
Quote from: emepretty on 19-01-2011 02:55 PM Quote from: MissyBarbie on 19-01-2011 02:35 PM Quote from: emepretty on 19-01-2011 12:11 PM I tire oooo...na we girls dey cause wahala for others ooooooo Which kind wahala be dat...i just dey pity ma fellow woman oooo...because that guy wey i dey see so will never marry that gal...he's just usuing her...OMG how i wish the gurl is ma sister i would have done something about it....cos i cant take it no more MB i understand u sha but..the way u take am serious like say u like the guy coz e be like say u get time to know when she come in the morning, afternoon even night...U get peep hole for ur window?lol The guy is ma neighbour na....ao a no go see'em...a no get eyez again?...i didnt take anything serious oooo.....i only wanted to know if the gal is doing the right thing or not and people think am being jealous
| |||||
Quote from: kebella on 19-01-2011 02:56 PM Quote from: MissyBarbie on 19-01-2011 02:45 PM Quote from: kebella on 19-01-2011 02:43 PM Quote from: MissyBarbie on 19-01-2011 02:41 PM Quote from: kebella on 19-01-2011 02:38 PM MISSY WHO IS JEALOUS COZ I CAN SMELL LOVE FIGHT ON AIR I tire oooo na one mumu guy for ma area wey n girlfriend dey throw herself at him...wey i con hia for advice na n den talk sey i dey jealous them oooo I SEE TRYING TO THROW URSELF ON HIM 2, Yes na, shey that kind thing good for women??? because that guy go just dey use d gal as e like ni WHICH KINDA THING , D GURL BODI NA FIRE WOOD ![]() ![]() Na me you dey ask?
| |||||
Quote from: kebella on 19-01-2011 02:57 PM Quote from: MissyBarbie on 19-01-2011 02:49 PM Quote from: kebella on 19-01-2011 02:41 PM Quote from: MissyBarbie on 19-01-2011 02:39 PM Quote from: kebella on 19-01-2011 02:18 PM LOVE N' LUST = SIN Ikebe-nla kon borrow me this ya TOP na Abeg THATZ 1 OF MA HONEYMOON PRESENT FRM 50 , HANGING OUT IN MIAMI BEACH Mtcheeeeeeeeeeeewwwwwwwwww abeg i no want again AM NOT EVEN READY TO BORROW YU ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Abeg no borrow me ooo i no fit shout
| |||||
Quote from: MissyBarbie on 19-01-2011 03:03 PM Quote from: emepretty on 19-01-2011 02:55 PM Quote from: MissyBarbie on 19-01-2011 02:35 PM Quote from: emepretty on 19-01-2011 12:11 PM I tire oooo...na we girls dey cause wahala for others ooooooo Which kind wahala be dat...i just dey pity ma fellow woman oooo...because that guy wey i dey see so will never marry that gal...he's just usuing her...OMG how i wish the gurl is ma sister i would have done something about it....cos i cant take it no more MB i understand u sha but..the way u take am serious like say u like the guy coz e be like say u get time to know when she come in the morning, afternoon even night...U get peep hole for ur window?lol The guy is ma neighbour na....ao a no go see'em...a no get eyez again?...i didnt take anything serious oooo.....i only wanted to know if the gal is doing the right thing or not and people think am being jealous some guys like their girls to be allover them.I once had a guy like that, if i didnt go to his place immediately after sch, it was war, if i didnt sleep there 24/7, war..but pple outside might have tot i was a pain in his ass, but he just cldnt live without seeing me there for an hour.As for the guy hiding his car and all that, i dont think teh gal is dt dumb, she works right?maybe they had an argument that day, or a fight.The truth is, if she is a pain in his ass, he wld have tld her one way or the other....u cant judge their relationship by an external point of view..He might rlly love her.besides love is never 50-50...one always loves a lil more..so i guess its alright
| |||||
experience has spoken, so BM take note Reply
| |||||
Quote from: MissyBarbie on 19-01-2011 02:59 PM Quote from: Peter_Ade on 19-01-2011 02:50 PM MB, U dont need to b upset with her @ all. sincerely speakin, love is suppose 2 b exhibited exactly as she’s doin, 4get abt free yansh & all dat but unfortunately we’v turned things upside down & we now tag d person doin d right thing as MUMU, MAGA, FREE YANSH etc Dis is pathetic. How I wish love can cum back again. Love dat brings no atom of fear & doubt. I want 2 love & b loved. Sincerely speaking am not upset...i only pity her I will not forget about all that, because that exactly what you guys do and want yeah right Really? is she doing the right thing....But i think love is suppose to be a mutual thing and not onesided thing I also which that Real love could come back and for you guys to know what it takes to love Yeah excatly Love and be loved....and not the other way round Anyway thanks for the Advice....and i like this ya Bosom oooo...shuoooo na only you get all this thing??? U welcome ! But u b BAD girl ooooooo wetin ur eyes find go my babe Bosom ehnnn U no get ur own. I see, ur jealousy don enter d pillow wey i dey use relax d nerves wey dey my head & tongue
| |||||
Quote from: MissyBarbie on 19-01-2011 03:04 PM Quote from: kebella on 19-01-2011 02:56 PM Quote from: MissyBarbie on 19-01-2011 02:45 PM Quote from: kebella on 19-01-2011 02:43 PM Quote from: MissyBarbie on 19-01-2011 02:41 PM Quote from: kebella on 19-01-2011 02:38 PM MISSY WHO IS JEALOUS COZ I CAN SMELL LOVE FIGHT ON AIR I tire oooo na one mumu guy for ma area wey n girlfriend dey throw herself at him...wey i con hia for advice na n den talk sey i dey jealous them oooo I SEE TRYING TO THROW URSELF ON HIM 2, Yes na, shey that kind thing good for women??? because that guy go just dey use d gal as e like ni WHICH KINDA THING , D GURL BODI NA FIRE WOOD ![]() ![]() Na me you dey ask? NA WHO YU WANT MAKE I ASK ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
whats yr own with there relationship Replyi love me
| |||||
lol.. Reply
| |||||
http:// Reply
| |||||
Quote from: wilat on 19-01-2011 04:09 PM whats yr own with there relationship ? I am as gentle as a dove and as wise as a serpent
| |||||
Quote from: MissyBarbie on 19-01-2011 03:08 PM Quote from: kebella on 19-01-2011 02:57 PM Quote from: MissyBarbie on 19-01-2011 02:49 PM Quote from: kebella on 19-01-2011 02:41 PM Quote from: MissyBarbie on 19-01-2011 02:39 PM Quote from: kebella on 19-01-2011 02:18 PM LOVE N' LUST = SIN Ikebe-nla kon borrow me this ya TOP na Abeg THATZ 1 OF MA HONEYMOON PRESENT FRM 50 , HANGING OUT IN MIAMI BEACH Mtcheeeeeeeeeeeewwwwwwwwww abeg i no want again AM NOT EVEN READY TO BORROW YU ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Abeg no borrow me ooo i no fit shout [/quot ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: emepretty on 19-01-2011 03:11 PM Quote from: MissyBarbie on 19-01-2011 03:03 PM Quote from: emepretty on 19-01-2011 02:55 PM Quote from: MissyBarbie on 19-01-2011 02:35 PM Quote from: emepretty on 19-01-2011 12:11 PM I tire oooo...na we girls dey cause wahala for others ooooooo Which kind wahala be dat...i just dey pity ma fellow woman oooo...because that guy wey i dey see so will never marry that gal...he's just usuing her...OMG how i wish the gurl is ma sister i would have done something about it....cos i cant take it no more MB i understand u sha but..the way u take am serious like say u like the guy coz e be like say u get time to know when she come in the morning, afternoon even night...U get peep hole for ur window?lol The guy is ma neighbour na....ao a no go see'em...a no get eyez again?...i didnt take anything serious oooo.....i only wanted to know if the gal is doing the right thing or not and people think am being jealous some guys like their girls to be allover them.I once had a guy like that, if i didnt go to his place immediately after sch, it was war, if i didnt sleep there 24/7, war..but pple outside might have tot i was a pain in his ass, but he just cldnt live without seeing me there for an hour.As for the guy hiding his car and all that, i dont think teh gal is dt dumb, she works right?maybe they had an argument that day, or a fight.The truth is, if she is a pain in his ass, he wld have tld her one way or the other....u cant judge their relationship by an external point of view..He might rlly love her.besides love is never 50-50...one always loves a lil more..so i guess its alright Wow u mean u've actually been in her shoe b4?.....and if i may ask where is the guy now??? am sure he must have jilted you one way or the other...that was what prompted you to wrote about inexistence of love right?....oh come!!! You people shud stop pretending and call spade a spade....though i dont agree wif you when you said love doesnt exist cos i knew something terrible must have happened to you in the past....so when i read your post....the first thing that came to ma mind was Welcome to the club.....So i dont understand why you call that one love ooooo RED Trust me she's that dumb....i mean what could have happened between me and my guy....that would made him hid his car from me. BLUE He can never tell her until he's through wif her....no be men? abeg. Anyway i have heard you oooo....but am not in anyway jealous of them oooo...ha jealous ke
| |||||
Quote from: Bennygoodman on 19-01-2011 03:14 PM experience has spoken, so BM take note Okay oooo
|
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
FCT Minister, Nyesom Wike Storms Venue of PDP Meeting With Governors Present
Masquerade Crushed to Death by Commercial Tricycle in Awka, Anambra
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night