Posted: at | |
| |||||
JUST GO AND DIE, no need to post it here seeking for advice of-cos people will tell you not to kill yourself, but if you really want to die just go ahead........lolzz this life wey the sweet like this na em you wan leave go? ok nah let me see Reply
| |||||
Quote from: nice9ija on 26-01-2011 06:41 PM JUST GO AND DIE, no need to post it here seeking for advice of-cos people will tell you not to kill yourself, but if you really want to die just go ahead........lolzz this life wey the sweet like this na em you wan leave go? ok nah let me see i wonder why the post they tell us again just greet all those wey they dere for me say LIFE IS GOOD no matter what ![]() A smile costs less dan electricity but gives more light 2 ur face!So always smile & prove dat u r d best tube... ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: nice9ija on 26-01-2011 06:41 PM JUST GO AND DIE, no need to post it here seeking for advice of-cos people will tell you not to kill yourself, but if you really want to die just go ahead........lolzz this life wey the sweet like this na em you wan leave go? ok nah let me see u dey mind her...people hang dere sef here on daily basis without any annoucement......go putam for NTA,AIT,CNN say u wan die ![]() ![]() ![]() ![]() HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY
| |||||
Quote from: emepretty on 26-01-2011 06:29 PM Quote from: mallorca on 26-01-2011 06:23 PM Quote from: truenaija2 on 26-01-2011 05:56 PM Quote from: moniconyez on 26-01-2011 05:48 PM POSTER NO DIE OOOO WE STILL NEED YOU, ![]() Okay i don hear i no die again ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Mallorca...u? ![]() ![]() HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY
| |||||
Quote from: moniconyez on 26-01-2011 06:30 PM Quote from: mallorca on 26-01-2011 06:23 PM Quote from: truenaija2 on 26-01-2011 05:56 PM Quote from: moniconyez on 26-01-2011 05:48 PM POSTER NO DIE OOOO WE STILL NEED YOU, ![]() Okay i don hear i no die again ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() She has surrendered lol HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY
| |||||
Quote from: truenaija2 on 26-01-2011 04:57 PM when life is so frustrating and you are trying to manage it then people add salt on your wound add more stress and fustration into your life by intruding into your privacy and trying to rule your life, but because these people are close family members and you dont want to insult them what do you do? i feel like ending it all sometimes and just having my peace like you know when you close your eyes to sleep and everything is just all over are my dreaming or what huh ![]() ![]() ![]() ![]() The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits..
| |||||
Quote from: truenaija2 on 26-01-2011 04:57 PM when life is so frustrating and you are trying to manage it then people add salt on your wound add more stress and fustration into your life by intruding into your privacy and trying to rule your life, but because these people are close family members and you dont want to insult them what do you do? i feel like ending it all sometimes and just having my peace like you know when you close your eyes to sleep and everything is just all over are my dreaming or what huh ![]() ![]() ![]() ![]() The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits..
| |||||
As usual.... ReplyIts ok dear...I know how you feel ...most of us have been through rough times, some even more complicated that the only solution is wanting to end it all. :'(..pls don't be discouraged my dear, remember that song DON'T WORRY BE HAPPY...it might sound funny but thats the truth, even if they frustrate you there are still others out there to make you smile again, you are here for a reason and its only God that says it is time.... so pls cheer up, it is well...Peace ![]() ![]()
| |||||
much better ReplySupport me... If you don't understand me don't write about me
| |||||
who you dey wait for die nau we write 400 tribute for you Reply
| |||||
Quote from: mallorca on 26-01-2011 06:23 PM Quote from: truenaija2 on 26-01-2011 05:56 PM Quote from: moniconyez on 26-01-2011 05:48 PM POSTER NO DIE OOOO WE STILL NEED YOU, ![]() Okay i don hear i no die again ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() MALLORCA YU NO WELL , DEAD NA BY FORCE ABI NO BE BY CHOICE ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: nice9ija on 26-01-2011 06:41 PM JUST GO AND DIE, no need to post it here seeking for advice of-cos people will tell you not to kill yourself, but if you really want to die just go ahead........lolzz this life wey the sweet like this na em you wan leave go? ok nah let me see ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: princedafe on 26-01-2011 06:22 PM Quote from: truenaija2 on 26-01-2011 04:57 PM when life is so frustrating and you are trying to manage it then people add salt on your wound add more stress and fustration into your life by intruding into your privacy and trying to rule your life, but because these people are close family members and you dont want to insult them what do you do? i feel like ending it all sometimes and just having my peace like you know when you close your eyes to sleep and everything is just all over ![]() u need a real man in ya life most important u need God thanks prince for reminding me of how much i need GOD ![]() ![]()
| |||||
Quote from: mallorca on 26-01-2011 06:23 PM Quote from: truenaija2 on 26-01-2011 05:56 PM Quote from: moniconyez on 26-01-2011 05:48 PM POSTER NO DIE OOOO WE STILL NEED YOU, ![]() Okay i don hear i no die again ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() see me see wahala mallorca ok com kill me as u want am make e happen by all means u eeeeeeeeehn ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: bittersweet on 26-01-2011 06:25 PM ![]() ![]() ![]() BS u see what i am seeing dis mallorca guy ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: moniconyez on 26-01-2011 06:30 PM Quote from: mallorca on 26-01-2011 06:23 PM Quote from: truenaija2 on 26-01-2011 05:56 PM Quote from: moniconyez on 26-01-2011 05:48 PM POSTER NO DIE OOOO WE STILL NEED YOU, ![]() Okay i don hear i no die again ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() She has surrendered lol i wonder ooo wey mallorca con carry d matter put for head so ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: olumbareal on 26-01-2011 06:31 PM Quote from: MissyBarbie on 26-01-2011 05:00 PM B4 i read your post make i first beg you....i beg if you see Abiola, Stella and Yar'adua....greet them for me. i beg you...you hie ehn ehn make i con read ya post na. Why not Sadddam Husein, Adolf Hitler, Isa yarafat, Clifford Orji ............... why you dey call all dis kind bad ass niggas names shuooooo i be terrorist? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: nice9ija on 26-01-2011 06:41 PM JUST GO AND DIE, no need to post it here seeking for advice of-cos people will tell you not to kill yourself, but if you really want to die just go ahead........lolzz this life wey the sweet like this na em you wan leave go? ok nah let me see ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
|
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
FCT Minister, Nyesom Wike Storms Venue of PDP Meeting With Governors Present
Masquerade Crushed to Death by Commercial Tricycle in Awka, Anambra
BREAKING: Dangote Refinery Slashes Petrol Gantry Price To N825 Per Litre
“Why Are We Still Alive?” - Actress, Mary Njoku Poses Important Question
"Peter Obi Not Real Opposition" – Sowore Criticizes Labour Party
Actress, Ini Edo Celebrates Mother's Day With Touching Tribute To Her Daughter
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo