rezimero at 19-11-2008 11:01 AM (16 years ago) (m) congee no fit worry me oh. because na me the next pope Posted: at 19-11-2008 11:01 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
momolara at 19-11-2008 11:31 AM (16 years ago) (f) Reply |
Jboy4shezo at 19-11-2008 11:51 AM (16 years ago) (m) Rezi wetin u dey try talk about pope, becos me i no understand o. Posted: at 19-11-2008 11:51 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
orezo at 19-11-2008 11:59 AM (16 years ago) (m) Jboy... U no know sey rezi na cardinal... Posted: at 19-11-2008 11:59 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
gbengzolat at 19-11-2008 12:12 PM (16 years ago) (m) I was laughing and i dint know wen i fell off the chair i'm not exagerating.If that ws ur work, u really trd. Posted: at 19-11-2008 12:12 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
rezimero at 19-11-2008 04:48 PM (16 years ago) (m) Reply |
orezo at 19-11-2008 05:05 PM (16 years ago) (m) Gbenz... Hope sey u break leg wen u fall from d stool wen u sidon put... Posted: at 19-11-2008 05:05 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I was laughing and i dint know wen i fell off the chair i'm not exagerating.If that ws ur work, u really trd.
u sure say na from chair u fell off?? ... Posted: at 20-11-2008 04:56 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
m121249 at 20-11-2008 10:05 AM (16 years ago) (m) onyinye u be big babe oh write small na abeg to many Posted: at 20-11-2008 10:05 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
onyinye u be big babe oh write small na abeg to many
m121249... never understand u sef... all ur replies dey go left hand left hand... Posted: at 20-11-2008 11:37 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ahn ahn...and what is going on in the left hand side,,,,,, Posted: at 20-11-2008 11:49 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
maryafs at 20-11-2008 03:17 PM (16 years ago) (f) So funny, that is a nice one girl Posted: at 20-11-2008 03:17 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
HOCKIESS at 21-11-2008 09:52 AM (16 years ago) (m) GOOD 1 Posted: at 21-11-2008 09:52 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
angelnaomi at 21-11-2008 12:06 PM (16 years ago) (f) Thanks 4 giving me the best medicine. Posted: at 21-11-2008 12:06 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
orezo at 21-11-2008 12:36 PM (16 years ago) (m) Angelnaomi... Hope u r sound now... Posted: at 21-11-2008 12:36 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Thanks 4 giving me the best medicine.
whts the best medicine? Posted: at 21-11-2008 12:41 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Guy, u sure say you no dey tell us your true story. Posted: at 21-11-2008 12:55 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
Guy, u sure say you no dey tell us your true story.
@who...poster? Posted: at 21-11-2008 12:57 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Jboy4shezo at 21-11-2008 01:31 PM (16 years ago) (m) So funny, that is a nice one girl  Maryafs d way i just dey see u just dey do me honeypotri for my body, infact when i see ur smile CHEI, i just dey miss my step. Posted: at 21-11-2008 01:31 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
orezo at 21-11-2008 01:52 PM (16 years ago) (m) Jboy... Leave am ooo... Na my sister... Posted: at 21-11-2008 01:52 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |