Posted: at | |
| |||||
OMG...LMAO...another yawa for fun hub...you mean the guy so addicted...LOL Reply
| |||||
Addiction... Did u say addiction??? Jboy is just too prone to failing WAEC...LOL Reply
| |||||
OMG....LMAO....u mean...he runs things for people in centre every year to help them fail wella ... Reply![]()
| |||||
He no fit b machinery... Wen e neva pass... Reply
| |||||
ohh i see....dem dey deceive am? Reply
| |||||
Dem no only dey decieve am... Dem even dey blind am join... Dat y e no too fit see again... Reply
| |||||
una two dey misunderstand everything, na anoda man problem una just dey carry. Rezi tell the house say im wan win car for waec, i give my own advise which one come be una two own. So na the good wey i wan do for rezi na u take dey talk abi, i no blame una. Reply
| |||||
Why u go blame us... Wen be sey we don leak ur secrets... Oya no vex... It is play we dey (According to the Law student wen be ur Babe)... Reply
| |||||
U wan force babe give me? i don try to explain to u say na rezi need car, i just suggest how e go fit win but if understanding come be ur problem then na anoda person go solve ur problem Reply
| |||||
U sure sey na dat one u dey try talk since... Habi u wan rezi as excuse... Infact where rezii sef... ReplyRezi come ooh!!! Jboy dey lie for u head oooh... He say u wan thief Waec car... Na true...LOL
| |||||
Rezi go write WAEC for the 20th time so e go win d motor. No worry e go come back for evening Reply
| |||||
hmmmmmmmmmm... Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
Rezi neva still come, this WAEC use stlyle tey o Reply
| |||||
ok now, the DON don show!!! i just dey remove from waec office so. jboy dem say make you come collect your award for the person wey don write waec pass. dem go show the award ceremony for network tv Reply
| |||||
Quote from: rezimero on 21-11-2008 09:07 PM ok now, the DON don show!!! i just dey remove from waec office so. jboy dem say make you come collect your award for the person wey don write waec pass. dem go show the award ceremony for network tv The don...I know u will go and find out the root of the hule hule of this matter...Rezi..me..ro ..thats ma boss. But i really wish to see your real pics can you do me that favor? plsssssssssssss
| |||||
Quote from: grin_genius4lif on 21-11-2008 09:22 PM Quote from: rezimero on 21-11-2008 09:07 PM ok now, the DON don show!!! i just dey remove from waec office so. jboy dem say make you come collect your award for the person wey don write waec pass. dem go show the award ceremony for network tv The don...I know u will go and find out the root of the hule hule of this matter...Rezi..me..ro ..thats ma boss. But i really wish to see your real pics can you do me that favor? plsssssssssssss ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
AMEn...walahi...I go celeberate am and he go reach plenty people Reply
| |||||
Rezi first of all i thank God say u don finally Gree say na from WAEC u from dey come AMEN. them don give you your motor, i hope so. and as for u grin no just waste ur time wait for rezi picturebecos u go wait in vain as e be say im don use all im pictures take do WAEC passport. Reply
| |||||
oh boy, how many moto dey your compound? all na waec bonanza product Reply
|
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night