WAEC PALAVA (Page 2)

Date: 17-11-2008 9:42 am (16 years ago) | Author: Gloria Okoye
1 [2] 3 4
- m121249 at 19-11-2008 11:23 AM (16 years ago)
(m)
Rezi so na bad i do abi? na u say u no like T-shirt say na motor u wan win, i just advise u on how u go take win your motor which one una come dey attack me like this. Na wa o
Posted: at 19-11-2008 11:23 AM (16 years ago) | Newbie
Reply
- Tintblue at 19-11-2008 11:27 AM (16 years ago)
(m)
Why e bi say many guys con post reply for this old joke?
Posted: at 19-11-2008 11:27 AM (16 years ago) | Newbie
Reply
- Jboy4shezo at 19-11-2008 11:35 AM (16 years ago)
(m)

Rezi so na bad i do abi? na u say u no like T-shirt say na motor u wan win, i just do good samaritan advise u on how u go take win ur motor which one una come dey attack me like this. Na wa o.
Posted: at 19-11-2008 11:35 AM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- orezo at 19-11-2008 12:02 PM (16 years ago)
(m)
Oya Jboy no vex na play we dey...
Posted: at 19-11-2008 12:02 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 19-11-2008 12:16 PM (16 years ago)
(f)
abeg tell the guy to try TRADE TEST if WAEC and NECO phyuk up..
Posted: at 19-11-2008 12:16 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 19-11-2008 12:19 PM (16 years ago)
(m)
Which guy onyi...
Posted: at 19-11-2008 12:19 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 19-11-2008 04:35 PM (16 years ago)
(m)
jboy, you for organise seminar to train people how dem go take win bonanza for waec
Posted: at 19-11-2008 04:35 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- frenzeecool_08 at 19-11-2008 04:43 PM (16 years ago)
(m)
person tell me say jamb 2 wan start that kind gesture to their loyal customers who have stood by them over the years
Posted: at 19-11-2008 04:43 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 19-11-2008 08:05 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: frenzeecool_08 on 19-11-2008 04:43 PM
person tell me say jamb 2 wan start that kind gesture to their loyal customers who have stood by them over the years
na you be their 1st winner. dem go put your picture for the back of their brochure Grin Grin Grin Grin
Posted: at 19-11-2008 08:05 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- herdeysohjy at 20-11-2008 01:07 PM (16 years ago)
(m)
 Huh?
Posted: at 20-11-2008 01:07 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- FunkyKing at 20-11-2008 04:14 PM (16 years ago)
(m)
     Una don try oooh! Make WEAC hear am first.

Posted: at 20-11-2008 04:14 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- Jboy4shezo at 21-11-2008 09:27 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on 19-11-2008 04:35 PM
jboy, you for organise seminar to train people how dem go take win bonanza for waec

No need for seminar, for people wey wan win T-shirt and as for u wey wan win car na simple thing una need to do. just fail waec like 18 times then u wish will become a reality. Good luck as u win ur car REZI
Posted: at 21-11-2008 09:27 AM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- orezo at 21-11-2008 11:21 AM (16 years ago)
(m)
Jboy aw u take know d procedures like dis...
Posted: at 21-11-2008 11:21 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 21-11-2008 11:52 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: orezo on 21-11-2008 11:21 AM
Jboy aw u take know d procedures like dis...

LOL...it seems he has been up to 13 times doing it...trying to give himself hope...u know na
Posted: at 21-11-2008 11:52 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 21-11-2008 11:53 AM (16 years ago)
(m)
I beg i wan win t-shirt o, maybe make i go write WAEC again. i beg house help me
Posted: at 21-11-2008 11:53 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 21-11-2008 11:56 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: kido123 on 21-11-2008 11:53 AM
I beg i wan win t-shirt o, maybe make i go write WAEC again. i beg house help me

hmm, I sorry for you...anyway wait for the counselors they are coming very soon ...
Posted: at 21-11-2008 11:56 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 21-11-2008 12:00 PM (16 years ago)
(m)
Kido... U say u want T Shirt... Wait make i call Jboy for fone ask am aw e go take be...
Posted: at 21-11-2008 12:00 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 21-11-2008 12:04 PM (16 years ago)
(m)
so dem get council for waec exam writer connoisseur? is Jboy chairman?
Posted: at 21-11-2008 12:04 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 21-11-2008 12:17 PM (16 years ago)
(m)
Yes na...
Posted: at 21-11-2008 12:17 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 21-11-2008 12:19 PM (16 years ago)
(m)
 Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked


Nigerian 83% failed waec this year....did u mean  Jboy was their chair leader because of winning T-shirt?

 Shocked Shocked Shocked
Posted: at 21-11-2008 12:19 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3 4

Featured Discussions