Too much Chicken (Page 3)

Date: 17-11-2008 4:06 pm (15 years ago) | Author: teegal
1 2 [3] 4 5 6 7
- m121249 at 20-11-2008 10:58 AM (15 years ago)
(m)
OMOTOLA dis is good keep it up
Posted: at 20-11-2008 10:58 AM (15 years ago) | Newbie
Reply
- Jboy4shezo at 20-11-2008 11:36 AM (15 years ago)
(m)


Quote from: owuladewa on 19-11-2008 05:19 PM
Jboy4shezo if u wnt 2 kw d meaning of neck &gizzard check under ur pant cos u too av eatn alot of
chicken. Grin Roll Eyes
how u take know say i don chop many chicken, abi i don chop ur own b4
Posted: at 20-11-2008 11:36 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- Sillyjokker at 20-11-2008 11:39 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: kings_gs on 17-11-2008 09:13 PM
YOU TOO MUCH OMOTOLA, ONE BAG OF PURE WATER FOR YOU

I add a packet of gala to the above Grin Grin Grin


Posted: at 20-11-2008 11:39 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 20-11-2008 11:40 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on 19-11-2008 07:43 PM
di one wey una dey hala chicken chicken. for me oh na fowl sweet pass. atleast e no dey grow for person body Grin Grin Grin Grin

Fowl....Local breed fowl?  Shocked Shocked Shocked
Posted: at 20-11-2008 11:40 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- fattony at 1-12-2008 10:31 PM (15 years ago)
(m)
good one!
Posted: at 1-12-2008 10:31 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- e4ma at 2-12-2008 01:53 AM (15 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
good one gurl
Posted: at 2-12-2008 01:53 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- lovemar at 2-12-2008 10:09 AM (15 years ago)
(f)
Nice one, omotola..........
Posted: at 2-12-2008 10:09 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- love_omotola at 3-12-2008 04:01 PM (15 years ago)
(f)
tanx
Posted: at 3-12-2008 04:01 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- orezo at 3-12-2008 05:05 PM (15 years ago)
(m)
Omotola... U for wait make i helep u tell lovina thanks na...
Posted: at 3-12-2008 05:05 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 4-12-2008 01:23 PM (15 years ago)
(m)
she dey fear say the thanx go run. na im make her quick grab am
Posted: at 4-12-2008 01:23 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 4-12-2008 01:41 PM (15 years ago)
(m)
No b lie... she need am pass bag of beans for dis christmas...
Posted: at 4-12-2008 01:41 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- love_omotola at 5-12-2008 04:49 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: orezo on  3-12-2008 05:05 PM
Omotola... U for wait make i helep u tell lovina thanks na...

say wetin happen? coz i no get mouth.
Posted: at 5-12-2008 04:49 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- rezimero at 5-12-2008 04:57 PM (15 years ago)
(m)
we know. na im make you quick grab am so
Posted: at 5-12-2008 04:57 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- love_omotola at 5-12-2008 05:03 PM (15 years ago)
(f)
Thank God say u know
Posted: at 5-12-2008 05:03 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- segxi at 5-12-2008 05:04 PM (15 years ago)
(m)
this girl one spoil me o.


Thank God say I no read am
Posted: at 5-12-2008 05:04 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 5-12-2008 05:24 PM (15 years ago)
(m)
U sure???
Posted: at 5-12-2008 05:24 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- love_omotola at 5-12-2008 05:25 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: segxi on  5-12-2008 05:04 PM
this girl one spoil me o.


Thank God say I no read am

u sure say u no read am?
Posted: at 5-12-2008 05:25 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- rezimero at 5-12-2008 05:31 PM (15 years ago)
(m)
segxi no read am. dem read am for am
Posted: at 5-12-2008 05:31 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- love_omotola at 11-12-2008 01:43 PM (15 years ago)
(f)
but he hear am
Posted: at 11-12-2008 01:43 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- HIGHD at 11-12-2008 03:56 PM (15 years ago)
(m)
OMOTOLA bad girl,u wan deflower my eyes but god no gree.nice one though.i go buy u 5 naira tasty time mak u carry am jolly 4 xmas.u no o say tnk u abi,next time
Posted: at 11-12-2008 03:56 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
1 2 [3] 4 5 6 7