
i lost am for your house when i come do sothing
Posted: at | |
Quote from: Abolore05 on 3-06-2011 03:50 PM hin lost hin shock absorber ![]() i lost am for your house when i come do sothing
| |||||
Quote from: maryclaret on 1-06-2011 07:21 AM No. 3 and 4 are funny...especially the "moving coffin" part. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() enjoy............. thnx ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: jossy4reall on 1-06-2011 09:07 AM Skypon na u dey do dis ones ![]() no, na those ones do me ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Kristiantus on 1-06-2011 10:48 AM Quote from: Skypon2002 on 31-05-2011 11:30 PM Quote from: Sheree on 31-05-2011 04:39 PM Quote from: Kristiantus on 31-05-2011 04:34 PM i for help you do sumtin about that your eye... but i no go help you again... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() fake like u, babalawo wey dey use laptop ![]() that na advanced babalawo ![]() ![]() ![]() skypon nwamama... how far nu? ![]() ![]() ![]() u get luck say u no finish wetin u wan talk, if not i for.. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: sophiebaby on 1-06-2011 11:30 AM Quote from: maryclaret on 1-06-2011 07:21 AM No. 3 and 4 are funny...especially the "moving coffin" part. ![]() ![]() ![]() u really get tym to read u wan spoil her mind? make u leave am nah ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Deffney on 1-06-2011 11:40 AM hahahaha so funny esp 4 and 5.nice one Sky Sky! ![]() ![]() ![]() i trust u..... thanks jare Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Abolore05 on 1-06-2011 11:50 AM yes, vry funi ![]() mama! hw hav u been? ntwrk really bad here ![]() ![]() how things? ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Kristiantus on 1-06-2011 12:14 PM Quote from: Abolore05 on 1-06-2011 11:50 AM yes, vry funi mama ke? ![]() mama! hw hav u been? ntwrk really bad here ![]() na who you dey address as mama? ![]() why u dey ask? but ee no concern u nah ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Kristiantus on 1-06-2011 12:24 PM you be which person mama? my mama? ![]() if na play stop am.. my mama na purely african woman. she dey play rough play for here Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Kristiantus on 1-06-2011 12:31 PM you... skypon mama... hihohohohohohohohhohohoooo... madam, you funny pass charlie chaplin... ![]() ![]() ![]() ![]() she no be my mama she be my pal ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Kristiantus on 1-06-2011 01:04 PM i'll prefer you as my super gf.... hihohohohohohohohooo. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Kristiantus on 1-06-2011 02:31 PM hihohohohohohohohohohooooo.. our wife... kedu kwanu? shey you dey chop sumtin sha... ![]() ![]() ![]() ![]() i don give am food chop nah......... Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: kenolis on 2-06-2011 02:30 AM STILL DEY LAFF MAKE I BRING CHAIN FOR YOU BECAUSE THIS ONE NA KOLO YOU DEY SO ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ur own na small case...... i go just throw u for water ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Nonso85 on 2-06-2011 03:13 PM This one dry pass okporoko.... oya take am go cook soup ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Innoscent on 3-06-2011 05:52 PM i cant laf twice ova a single joke... ( yes i mean diz1 is pb4) thats true , but u can nack ur head for wall twenty times ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: kenolis on 4-06-2011 01:46 AM Quote from: Abolore05 on 3-06-2011 03:50 PM hin lost hin shock absorber ![]() i lost am for your house when i come do sothing see this one..... wetin u fit do? lazy man like u ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 4-06-2011 08:56 AM Quote from: jossy4reall on 1-06-2011 09:07 AM Skypon na u dey do dis ones ![]() no, na those ones do me ![]() ![]() So e get as e dey do u Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
na u dey do me.... Replysee ur big nyash ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
No be me go do u naa ReplyMake u go find anoda man wey go do u As 4 me na woman I dey do ![]() Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
jossy i go Pepe those ur girl friend yarsh if they come near me .... so warn them oooo Reply
|
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo