10k God 4 d flood (Page 6)

Date: 12-07-2011 11:46 am (13 years ago) | Author: ROBERT OMOLADEY SAMUEL
1 ... 3 4 5 [6] 7
- omoladey at 23-07-2011 10:31 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: rayspeed on 22-07-2011 09:04 PM
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin selfish dude
e dey pain u 4 yansh?
Posted: at 23-07-2011 10:31 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Nzetheo at 23-07-2011 10:36 AM (13 years ago)
(m)
Na slippers...i c 4 ma own house self... Grin
Posted: at 23-07-2011 10:36 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- omoladey at 23-07-2011 10:41 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 23-07-2011 12:32 AM
Quote from: jeffrey4u on 22-07-2011 09:38 PM
I pray Gid open ma eyes to see good position

na mad woman pant wey God go send for u  Grin Grin
ram go manage ram like dat
Posted: at 23-07-2011 10:41 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Bahceerat at 23-07-2011 10:44 AM (13 years ago)
(f)
lol, una @ omoladey and steph.
Posted: at 23-07-2011 10:44 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- omoladey at 23-07-2011 06:41 PM (13 years ago)
(m)
wetin we do naaa...? joor ma ko igbo simi l'apo
Posted: at 23-07-2011 06:41 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 23-07-2011 11:26 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Frb2015 on 23-07-2011 04:19 AM
WOW!! that is such a good blessing lol PRRRRRRRRRAAAAAAAAAAAAIIIIIIIIIIISSSSSSSEEEEEEEEEDE LORD!!! LOL

no be church we dey nah!
abi u think say u dey sunday school?  Huh? Huh?

Posted: at 23-07-2011 11:26 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 23-07-2011 11:28 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: omoladey on 23-07-2011 06:41 PM
wetin we do naaa...? joor ma ko igbo simi l'apo

i dodge that stone  Cheesy Cheesy

Posted: at 23-07-2011 11:28 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 23-07-2011 11:30 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: omoladey on 23-07-2011 10:41 AM
Quote from: Skypon2002 on 23-07-2011 12:32 AM
Quote from: jeffrey4u on 22-07-2011 09:38 PM
I pray Gid open ma eyes to see good position

na mad woman pant wey God go send for u  Grin Grin
ram go manage ram like dat

wetin him go use mad woman pant do? Huh?

Posted: at 23-07-2011 11:30 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jeffrey4u at 24-07-2011 03:43 PM (13 years ago)
(m)
u dodge am?
Posted: at 24-07-2011 03:43 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omoladey at 24-07-2011 04:22 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 23-07-2011 11:30 PM
Quote from: omoladey on 23-07-2011 10:41 AM
Quote from: Skypon2002 on 23-07-2011 12:32 AM
Quote from: jeffrey4u on 22-07-2011 09:38 PM
I pray Gid open ma eyes to see good position

na mad woman pant wey God go send for u  Grin Grin
ram go manage ram like dat

wetin him go use mad woman pant do? Huh?
ram go dey rear ram as shower cap Grin
Posted: at 24-07-2011 04:22 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jeffrey4u at 24-07-2011 04:33 PM (13 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 24-07-2011 04:33 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Riverniger1 at 24-07-2011 04:41 PM (13 years ago)
(m)
nice one

Posted: at 24-07-2011 04:41 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omoladey at 24-07-2011 08:41 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: jeffrey4u on 24-07-2011 04:33 PM
Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
if u roll dat ur OJUYOBO eyes again....i go hit ram stick
Posted: at 24-07-2011 08:41 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 24-07-2011 08:43 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: omoladey on 24-07-2011 04:22 PM
Quote from: Skypon2002 on 23-07-2011 11:30 PM
Quote from: omoladey on 23-07-2011 10:41 AM
Quote from: Skypon2002 on 23-07-2011 12:32 AM
Quote from: jeffrey4u on 22-07-2011 09:38 PM
I pray Gid open ma eyes to see good position

na mad woman pant wey God go send for u  Grin Grin
ram go manage ram like dat

wetin him go use mad woman pant do? Huh?
ram go dey rear ram as shower cap Grin

that one na efizzy ooo
make him carry on..... Grin Grin Grin

Posted: at 24-07-2011 08:43 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omoladey at 25-07-2011 10:55 AM (13 years ago)
(m)
 Grin
Posted: at 25-07-2011 10:55 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omoladey at 4-08-2011 11:58 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 24-07-2011 08:43 PM
Quote from: omoladey on 24-07-2011 04:22 PM
Quote from: Skypon2002 on 23-07-2011 11:30 PM
Quote from: omoladey on 23-07-2011 10:41 AM
Quote from: Skypon2002 on 23-07-2011 12:32 AM
Quote from: jeffrey4u on 22-07-2011 09:38 PM
I pray Gid open ma eyes to see good position

na mad woman pant wey God go send for u  Grin Grin
ram go manage ram like dat

wetin him go use mad woman pant do? Huh?
ram go dey rear ram as shower cap Grin

that one na efizzy ooo
make him carry on..... Grin Grin Grin
so u dey advice sey make ram dey continue...na yaba left ram go end...bcos fashola don dey kari pipul wey nor dey normal
Posted: at 4-08-2011 11:58 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- creativecosmos at 4-08-2011 12:08 PM (13 years ago)
(m)
God blesss u with dat,u come still dey here
Posted: at 4-08-2011 12:08 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- omoladey at 4-08-2011 07:10 PM (13 years ago)
(m)
 Tongue
Posted: at 4-08-2011 07:10 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Innoscent at 4-08-2011 08:55 PM (13 years ago)
(m)
Shocked Sad

Posted: at 4-08-2011 08:55 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Innoscent at 4-08-2011 08:56 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: omoladey on  4-08-2011 11:58 AM
Quote from: Skypon2002 on 24-07-2011 08:43 PM
Quote from: omoladey on 24-07-2011 04:22 PM
Quote from: Skypon2002 on 23-07-2011 11:30 PM
Quote from: omoladey on 23-07-2011 10:41 AM
Quote from: Skypon2002 on 23-07-2011 12:32 AM
Quote from: jeffrey4u on 22-07-2011 09:38 PM
I pray Gid open ma eyes to see good position

na mad woman pant wey God go send for u  Grin Grin
ram go manage ram like dat

wetin him go use mad woman pant do? Huh?
ram go dey rear ram as shower cap Grin

that one na efizzy ooo
make him carry on..... Grin Grin Grin
so u dey advice sey make ram dey continue...na yaba left ram go end...bcos fashola don dey kari pipul wey nor dey normal

Posted: at 4-08-2011 08:56 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
1 ... 3 4 5 [6] 7

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. "Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)

  2. "How My Mother’s Lover Rap3d Me" — 12 Year Old Victim Narrates Ordeal

  3. Football Star, Lionel Messi-Marriage Rumours Stir Online Frenzy As Divorce Speculations Grow

  4. Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result

  5. Ex-AUN Provost, Professor Yusuf Attahir Baba Loses Three Children in Devastating Car Crash

  6. El-Rufai &Peter Obi Meet At Cambridge Conference, Sparking Political Speculation Ahead Of 2027

  7. Female Kidnapper, Three Others Nabbed in Police Raid on Notorious Anambra Criminal Hideout

  8. Fresh Wave of Violence In Benue As Herdsmen Attacks Leave Nine Farmers Dead

  9. Federal Government Sets Plans In Motion To Repatriate 15,000 Stranded Nigerians Abroad

  10. NDLEA Officer Arrested After Failed Armed Robbery Attempt, Shooting Of Bolt Driver in Abuja

  11. JAMB Faces Legal Heat as Aggrieved Candidates Drag Board to Court Over Low UTME Scores


THIS WEEK
  1. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  2. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  3. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  4. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  5. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  6. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  7. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)

  8. I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)

  9. What God Said I Should Tell You..- Female Bishop Sends Warning to Gospel Singer Mercy Chinwo

  10. Kunle Remi Reacts To Trending Video Showing The Toilet In A ‘Luxury Apartment’ In Lekki, Lagos


TOP MEMBERS:

Featured Discussions