Posted: at | |
| |||||
4ny Reply
| |||||
![]()
| |||||
4ny Reply
| |||||
4ny Reply
| |||||
Quote from: youngrashy on 19-05-2012 02:35 PM Whr is d joke? D poster put am 4 her pocket........go n search her u wil see d joke Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: Thonya on 19-05-2012 02:35 PM am catchin fun nt vexin o abeg beta cuz if u vex....na double wahala 4 u Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Thonya u neva knw say dm be yeye n na me de pay d psycho man wey de treat dm ReplyChummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling...
| |||||
chummyli,u dey try 4 dem *Thumbs up* Reply
| |||||
chummyli,u dey try 4 dem *Thumbs up* Reply
| |||||
My dear no be small tin oooo ReplyChummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling...
| |||||
Yeye full here ReplyThey can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Thonya on 18-05-2012 02:28 PM One day my papa call me, my abeg wia ona house dey? i wan 4low dreamoooooo, brother and my mama together come tell us say if we dream say them wan give us something for dream make we no collect, say na enemies wan give us bad things. He say if we dream that kind dream make we tell am and he go buy that thing wey them wan give us for dream for us. Two days later my brother sleep for night dey mention RICE! RICE!! RICE!!!, ma papa wake am say wetin dey happen, he say them wan give am rice for dream. My papa give am N500 say make he go chop rice. When I see say the thing dey work, the next day I start to dey shout MR BIGGS!!! MR BIGGS!!! for night. Ma papa say wetin, I say them wan gimme Mr Biggs for dream. My papa gimme N1000 make I take chop Mr Biggs. Na so I do wey I take buy my phone. But the one wey I do wey I take spoil everything na for one night wen I dey shout RANGE ROVER!!! RANGE ROVER!!! Ma papa wake up say wetin. I say them wan gimme RANGE ROVER for dream. Na hin my papa shout, "Hope say u collect am?" Na hin I say no. "Will u get back to bed and collect that thing STUPID BOY!!!" T girl u make sense sha........ welcome to dia club of pb4 and cofycofy... chumchchum go give u form to fill...... u hear... OGBONO
| |||||
My hse dey aso rock..,b4 u enta,me sef go give u form Reply
| |||||
not only aso rock, na olumo rock..... abeg gi me ur adress joor. i get suprise package for u.... Replysure u gona lyk it...... what's ur size of ur down wears? ![]()
| |||||
Ok na,dey doubt me... ReplyC qstn oo..abeg i get enufff
| |||||
u no get diz kinda 1s dem, diz ma own em get net for front with easy entrance, Replyu go like ram sha,
| |||||
Thannnkkkkk uuuuuu Reply
| |||||
i neva gi u , u dey tank me, what if i cum gi u, dat 1 be say u go 4low me go ma caban, i cant fit waitooooo,,,,,, Replyogbono
| |||||
Lolz...i no want na.i get all Reply
|
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo