floxxybabe at 13-03-2009 05:39 PM (16 years ago) (f) very interesting Posted: at 13-03-2009 05:39 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
omatseye at 13-03-2009 05:39 PM (16 years ago) (m) true... Posted: at 13-03-2009 05:39 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hey girl you tried, keep it up maybe you can make money with this Posted: at 13-03-2009 07:43 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
Ask ya head na.
Gwhy, wetin dey happen na? why u dey fight this babe wey dey Kuala Lumpur for malaysia Lohun Lohun!!!!? take yah time oh! U don hear? Posted: at 13-03-2009 09:21 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
u sure say na true incident?..well if yes... am really proud of that man he thinks like a true millionaire..  its a tru incident. Oh baby! this na joke no be tru incident! i don hear the Joke like 7 times before u posted it on naijapals, even the ones i read said the man was a nigerian and he was travelling down to Onitsha! ok! keep it simple, nice joke but no be tru incident! @ Emma, u sef dey believ say na tru story come begin speak proper oyinbo! becos u se fine girl yeye dey smell for ur nose!!!!! take time , before this ronky girl go sell u still keep the money for ur hand come begin collect am small small Posted: at 13-03-2009 09:25 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
chie..
u don start again with this ur chie! chie! wey u dey shout everywhere! u just wan make ur post reach 1000 by fire by force even if u no get anything to post! small time u go dey ask who i be! no worry ur post go soon reach , na small small but no be say go dey sing chie everywhere! abi u need agbo? Posted: at 13-03-2009 09:28 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 14-03-2009 06:11 AM (16 years ago) (m) Dgreat d guy(omatseye) na MAJOR KOLO na.
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 14-03-2009 06:11 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Dgreat d guy(omatseye) na MAJOR KOLO na.
well, thank u jare my guy! I don realise say hin kolo na in square meter!!! i bin no know before and that word "chie" e be like say na hin register fr hin brain last before virus enta the thing!!! Posted: at 14-03-2009 12:54 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sky-tessy at 16-03-2009 10:21 AM (16 years ago) (f) yes so Posted: at 16-03-2009 10:21 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
sky-tessy at 16-03-2009 10:25 AM (16 years ago) (f) hi can i add u 2 my chat contact and send me your chat name Posted: at 16-03-2009 10:25 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
iphie at 16-03-2009 10:50 AM (16 years ago) (f) Dgreat d guy(omatseye) na MAJOR KOLO na.
make una no mind am (omatseye) na becus of babe him head dey do honeypotli honeypotli Posted: at 16-03-2009 10:50 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 16-03-2009 03:31 PM (16 years ago) (m) CHIE...NA ME UNA DEY YARN 4 LIKE DIS Posted: at 16-03-2009 03:31 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Good one! Super smart man! Posted: at 16-03-2009 08:26 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
u sure say na true incident?..well if yes... am really proud of that man he thinks like a true millionaire..  its a tru incident. Oh baby! this na joke no be tru incident! i don hear the Joke like 7 times before u posted it on naijapals, even the ones i read said the man was a nigerian and he was travelling down to Onitsha! ok! keep it simple, nice joke but no be tru incident! @ Emma, u sef dey believ say na tru story come begin speak proper oyinbo! becos u se fine girl yeye dey smell for ur nose!!!!! take time , before this ronky girl go sell u still keep the money for ur hand come begin collect am small small NA WHAOO..SO THE GIRL THEY LIE 4 OLD PAPA LIKE ME..ABI..  ..WHO 4 THIS FORUM MAKE I HANDLE THE GIRL TOO OOOOOO.. Posted: at 17-03-2009 01:19 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 17-03-2009 03:11 AM (16 years ago) (m) hi can i add u 2 my chat contact and send me your chat name
newbie dey ask Jamb questn.
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 17-03-2009 03:11 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hi can i add u 2 my chat contact and send me your chat name
newbie dey ask Jamb questn. try answer the newbie na! Oldbie!!! Lolz! Posted: at 17-03-2009 02:57 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 17-03-2009 02:59 PM (16 years ago) (m) CHIE.... Posted: at 17-03-2009 02:59 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 17-03-2009 03:39 PM (16 years ago) (m) Dgreat d guy(omatseye) na MAJOR KOLO na.
make una no mind am (omatseye) na becus of babe him head dey do honeypotli honeypotli i beg 4give cos him no knw wetin him dey do Posted: at 17-03-2009 03:39 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dinho4lyf at 17-03-2009 06:58 PM (16 years ago) (m) lol Posted: at 17-03-2009 06:58 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 18-03-2009 06:06 AM (16 years ago) (m) hi can i add u 2 my chat contact and send me your chat name
newbie dey ask Jamb questn. try answer the newbie na! Oldbie!!! Lolz! na man na,assuming say na woman i 4 answer am.
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 18-03-2009 06:06 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |