mallorca at 21-09-2010 12:44 PM (14 years ago) (m) DP am hurt so i still repeat my self i wont make that trip with you people... See you,..........me wey don carry you for my back since.......I don tie you with wrapper oo, so no just make any attempt to come down, otherwise our two go fall.................  hahahahahahaaaa DP na you biko
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 21-09-2010 12:44 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mallorca at 21-09-2010 12:45 PM (14 years ago) (m) pikin no dey too old for him mama............lol
na so e be oooooooooooooo
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 21-09-2010 12:45 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mallorca at 21-09-2010 12:47 PM (14 years ago) (m) untill u fall enter inside gutter u go knw
amebo wetin consine you....come carry me down from her back if you fit
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 21-09-2010 12:47 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
untill u fall enter inside gutter u go knw
amebo wetin consine you....come carry me down from her back if you fit Dont mind her........she dey jealous.........she no fit carry you down, becos no be she help me put you for my back........
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 21-09-2010 12:55 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
mallorca at 21-09-2010 12:58 PM (14 years ago) (m) mi sef no ready to come down untill wen i go down
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 21-09-2010 12:58 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 21-09-2010 01:14 PM (14 years ago) (f) pls stay for the back ooooooo untill Dp hubby catch u
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 21-09-2010 01:14 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
hahahahahahahaha.......I no fit laugh...............
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 21-09-2010 01:33 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
DP why u dey like to to tie wrapper self skirt don finish for market? Posted: at 21-09-2010 02:04 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
See question...........no be wetin person like e go wear?...............
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 21-09-2010 02:22 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Hmmm i think say na bcz skirt don finish for market oh Posted: at 21-09-2010 02:30 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 21-09-2010 02:43 PM (14 years ago) (f) oya Dp wear trouser
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 21-09-2010 02:43 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
hahahahaha............see me se wahala oo.........oya buy one for me!
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 21-09-2010 03:17 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
mallorca at 21-09-2010 03:41 PM (14 years ago) (m) DP why u dey like to to tie wrapper self skirt don finish for market?
proudly made in naija woman for you....she represent 2ru african woman if not for anything her dressing alone
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 21-09-2010 03:41 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
DP why u dey like to to tie wrapper self skirt don finish for market?
proudly made in naija woman for you....she represent 2ru African woman if not for anything her dressing alone yes baby, help me tell him.............lol
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 21-09-2010 03:53 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 21-09-2010 05:06 PM (14 years ago) (f) Hmmm i think say na bcz skirt don finish for market oh
Posted: at 21-09-2010 05:06 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
fabmic at 21-09-2010 06:51 PM (14 years ago) (m) my mouth remains crossed until my presido sees this post, just wait i will call him cos i'm his vice. IRULE! IRULE!! IRULE!!! Posted: at 21-09-2010 06:51 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bombisco at 21-09-2010 06:54 PM (14 years ago) (m) real ones Posted: at 21-09-2010 06:54 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
fabmic at 21-09-2010 07:03 PM (14 years ago) (m) observing while strolling Posted: at 21-09-2010 07:03 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
gimac at 21-09-2010 08:58 PM (14 years ago) (m) am back for my choice Posted: at 21-09-2010 08:58 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
princedafe at 21-09-2010 09:15 PM (14 years ago) (m) WAT A SENSELESS POST Posted: at 21-09-2010 09:15 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |