Scientific Description of a Woman (Page 5)

Date: 25-01-2009 11:58 am (16 years ago) | Author: Onyinye Ogbonna
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 11
- lilnigel at 1-02-2009 02:08 PM (16 years ago)
(m)
for your wonderful research findings on women. i hereby award you with the Naijapals noble peace prize .....nice one bro.
Posted: at 1-02-2009 02:08 PM (16 years ago) | Newbie
Reply
- rezimero at 1-02-2009 03:44 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: lilnigel on  1-02-2009 02:08 PM
for your wonderful research findings on women. i hereby award you with the Naijapals noble peace prize .....nice one bro.
you blind? na when onyi become bros? oh sorry you be newbie.
Posted: at 1-02-2009 03:44 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 1-02-2009 07:30 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: salal on  1-02-2009 12:33 PM
"Dis tin be curve like PARABOLA,shake very CIRCULAR so spectacular" ----> K-Switch Lyrics in MOHIT track (Butty Call)

this one don comot 4 gear...Grin Grin abeg we get Mental Ward here ooh ...incase of emergency and we get ambulance wey kano state goverment donate for us 4 this forum...doctor rezi is the consultant doctor on duty.
Posted: at 1-02-2009 07:30 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 1-02-2009 07:34 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: lilnigel on  1-02-2009 02:08 PM
for your wonderful research findings on women. i hereby award you with the Naijapals noble peace prize .....nice one bro.

Council of elders una dey here this kan ting dey happen?? newbie wan come give award... wonders shall never end... Shocked Shocked
Posted: at 1-02-2009 07:34 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- femaadinho at 1-02-2009 08:55 PM (16 years ago)
(m)
no mind am e no get respect.
Posted: at 1-02-2009 08:55 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jolayworld at 2-02-2009 10:59 AM (16 years ago)
(m)
 Grin I must confess that, the composer of this is highly intelligent and I'll not hesitate to rate u high. Keep it up..........U can do better. Lips Sealed
Posted: at 2-02-2009 10:59 AM (16 years ago) | Newbie
Reply
- simdi at 2-02-2009 11:17 AM (16 years ago)
(f)
onyi,wetin u be... microbiologist? 4 me i think say na ursef u dey describe.........d joke no try at all......... Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh?
Posted: at 2-02-2009 11:17 AM (16 years ago) | Newbie
Reply
- onyinyenaija at 2-02-2009 11:40 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: simdi on  2-02-2009 11:17 AM
onyi,wetin u be... microbiologist? 4 me i think say na ursef u dey describe.........d joke no try at all......... Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh?

MuMu... which village u comot come here...u don hear say people dey post reply.. u wan come do notice me...
faceless nomencleture... Shocked Shocked...show ur face if u no dey fear...make dis my weird cat devour u now.
Posted: at 2-02-2009 11:40 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 2-02-2009 11:58 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on  2-02-2009 11:40 AM
Quote from: simdi on  2-02-2009 11:17 AM
onyi,wetin u be... microbiologist? 4 me i think say na ursef u dey describe.........d joke no try at all......... Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh?

MuMu... which village u comot come here...u don hear say people dey post reply.. u wan come do notice me...
faceless nomencleture... Shocked Shocked...show ur face if u no dey fear...make dis my weird cat devour u now.
Onyin, Chei! see as you dey provoke!!! abeg take am easy oh! ehn ehn! this is the first time wey you talk big grammar for this place! the thing get wight no be small oh! abeg wetin be nomenclature??? before i go call one agbero nomenclature now!!!
Posted: at 2-02-2009 11:58 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- uzozie at 2-02-2009 01:11 PM (16 years ago)
(m)
onyinye u are the worst type of racist ...tribalist.....you shldnt hav said that to somebody who genuinly appreciate ur write. lin nigel ,no mind am , allthose forming na stupidity dey cause am
Posted: at 2-02-2009 01:11 PM (16 years ago) | Newbie
Reply
- kido123 at 2-02-2009 01:15 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: salal on  1-02-2009 12:33 PM
"Dis tin be curve like PARABOLA,shake very CIRCULAR so spectacular" ----> K-Switch Lyrics in MOHIT track (Butty Call)



wetin be dis? ... where does dis fit in?Huh? Huh?
Posted: at 2-02-2009 01:15 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 2-02-2009 01:32 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: kido123 on  2-02-2009 01:15 PM
Quote from: salal on  1-02-2009 12:33 PM
"Dis tin be curve like PARABOLA,shake very CIRCULAR so spectacular" ----> K-Switch Lyrics in MOHIT track (Butty Call)



wetin be dis? ... where does dis fit in?Huh? Huh?



Na Latin or wat
Posted: at 2-02-2009 01:32 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 2-02-2009 02:37 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: uzozie on  2-02-2009 01:11 PM
onyinye u are the worst type of racist ...tribalist.....you shldnt hav said that to somebody who genuinly appreciate ur write. lin nigel ,no mind am , allthose forming na stupidity dey cause am

welcome to naijapals fun forum

[attachment deleted by admin]
Posted: at 2-02-2009 02:37 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 2-02-2009 02:46 PM (16 years ago)
(m)
Onyi, na ur popi be dis? fine animal
Posted: at 2-02-2009 02:46 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 2-02-2009 02:50 PM (16 years ago)
(m)
Some people just dey come this fun forum dey find cheap recognition, people like simdi and uzozie, guys no be by abuse, if u must yab person the thing must make sense, dont jst open mouth and close am like Hippopotamus!!!!!! ewu like u!!!!!
Posted: at 2-02-2009 02:50 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 2-02-2009 02:58 PM (16 years ago)
(f)
no mind those faceless nonentities... r u sure they're human beings... cuz if they should've known wat's  joke and insult...
Posted: at 2-02-2009 02:58 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 2-02-2009 03:03 PM (16 years ago)
(m)
this na joke forum no be abuse and curse forum.
all of una wey dey abuse and curse make una take time o or wetin for 1913 go happen for here again o
Posted: at 2-02-2009 03:03 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 2-02-2009 03:08 PM (16 years ago)
(m)
which 1 be 1993, rezi
Posted: at 2-02-2009 03:08 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 2-02-2009 03:36 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: size1 on  2-02-2009 03:08 PM
which 1 be 1993, rezi
Size1, you sure say u sabi read well? Rezi dey talk about 1913 before world war 2, na dat year dem born am! u dey talk about 1993 wey babangida cancel abiola election, u sure say u dey in order?Huh???
Posted: at 2-02-2009 03:36 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 2-02-2009 07:27 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: degreatest2 on  2-02-2009 03:36 PM
Quote from: size1 on  2-02-2009 03:08 PM
which 1 be 1993, rezi
Size1, you sure say u sabi read well? Rezi dey talk about 1913 before world war 2, na dat year dem born am! u dey talk about 1993 wey babangida cancel abiola election, u sure say u dey in order?Huh???

 Grin Grin Grin Grin Grin una go kill person wit laf here... abeg make i go sleep nite don come
Posted: at 2-02-2009 07:27 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 11

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.

  2. FCT Minister, Nyesom Wike Storms Venue of PDP Meeting With Governors Present

  3. Masquerade Crushed to Death by Commercial Tricycle in Awka, Anambra

  4. BREAKING: Dangote Refinery Slashes Petrol Gantry Price To N825 Per Litre

  5. "Fornication Is Not A Sin"? - Singer, Falz Says

  6. “Why Are We Still Alive?” - Actress, Mary Njoku Poses Important Question

  7. "Peter Obi Not Real Opposition" – Sowore Criticizes Labour Party

  8. Actress, Ini Edo Celebrates Mother's Day With Touching Tribute To Her Daughter

  9. Kano Police Arrest Suspected Kidnapper, Rescue Victim


THIS WEEK
  1. Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result

  2. “He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video

  3. "Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)

  4. Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)

  5. Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion

  6. AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners

  7. Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned

  8. Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo

  9. Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy

  10. Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo


TOP MEMBERS:

Featured Discussions