no be so you dey do am..you no dey wear naw
Posted: at | |
Quote from: blings_is_back on 12-05-2010 07:01 PM Quote from: Miss_precious on 12-05-2010 06:48 PM for easy access na so ur guy dey do am?no be so you dey do am..you no dey wear naw You know you're the best when people you don't know hate you
| |||||
i no dey here Reply
| |||||
Quote from: Miss_precious on 17-05-2010 10:28 AM Quote from: blings_is_back on 12-05-2010 07:01 PM Quote from: Miss_precious on 12-05-2010 06:48 PM for easy access na so ur guy dey do am?no be so you dey do am..you no dey wear naw na wetin we do for inside u dey talk outside?
| |||||
no mind am Reply
| |||||
Wear pant! I dey craze? Reply
| |||||
brooz na craze people no dey where pant. abi the ones wey u dey see for road dey where?Lol! Reply
| |||||
Nowadays, neither sex wears... everyone is tired. Most babes only wear it at the time of the flow Reply
| |||||
I think i agree wit esonu, it is cos of some medical reasons ie keep the scrotum a little bit far 4m d body since body temp is higher than temp required 4 storage of spermatozoa but some guys r not aware of dat... Reply
| |||||
Quote from: onyirimba on 12-05-2010 02:15 PM why is it that men don't wear undies ? pals i realy need una contribution. Shuooo!!! The Boxer's shorts wey we dey wear no Good enuff?? ![]() WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
Quote from: blings_is_back on 17-05-2010 10:58 AM Quote from: Miss_precious on 17-05-2010 10:28 AM Quote from: blings_is_back on 12-05-2010 07:01 PM Quote from: Miss_precious on 12-05-2010 06:48 PM for easy access na so ur guy dey do am?hehehehe..no vex.. ![]() @nwaezi..amebo..aproko ![]() You know you're the best when people you don't know hate you
| |||||
Quote from: onyirimba on 12-05-2010 02:15 PM why is it that men don't wear undies ? pals i realy need una contribution. old men do.... when there is booty...there has got to be Myra G.....http://i22.photobucket.com/albums/b304/myragonzales/bootilicious.gif
| |||||
Ok. Reply
| |||||
e no dey ok bro! some guys carry ANACONDA Reply![]()
| |||||
Interesting answers here.........funny peeps! ReplyA LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
Incase of quick action ! Reply
| |||||
because there are some medical research that says men wearing pant can make them impotent but they do wear boxers as pant nowadays. Reply
| |||||
Me? pant? I need air abeg. Reply
| |||||
so you can 'PEE' everywhere abi? ReplyA LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
passing Reply
| |||||
sori wetin b pants?wetin b boxers m i no want make any yeye boxers box me oooo Reply
|
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers