Kinghenro at 24-04-2012 08:25 AM (12 years ago) (m) haba police go find work do leave d woman alone Posted: at 24-04-2012 08:25 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Kinghenro at 24-04-2012 08:27 AM (12 years ago) (m) dis is serious
yes na b4 enko go kano so u get more of it Posted: at 24-04-2012 08:27 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
verah at 24-04-2012 08:29 AM (12 years ago) (f) sharia dosent allow all that now, abi sharia no dey function dere again?
IF U TINK D DEVIL IS A LIAR, THEN LET A GUY LIE TO U AND U WILL KNW DAT D DEVIL IS A LEANER ........ Posted: at 24-04-2012 08:29 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
JalanJalan at 24-04-2012 08:43 AM (12 years ago) (m) And na them police phyuk Ashewo pass...., Posted: at 24-04-2012 08:43 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Neglito at 24-04-2012 09:13 AM (12 years ago) (m) Hungry looking Naija Koti Posted: at 24-04-2012 09:13 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
chimexplus at 24-04-2012 09:44 AM (12 years ago) (m) Wetin ashawo do them??? That is why i like europe ooo, Ashawo na work and they pay tax like every other person wey dey work...
My guy you are right oooooooo Posted: at 24-04-2012 09:44 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Idbabe at 24-04-2012 09:45 AM (12 years ago) (f) Na spiritual kunji hold dem
I blif u bro Posted: at 24-04-2012 09:45 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
wetin asahwo do police Posted: at 24-04-2012 09:56 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Reply |
Reply |
avan22 at 24-04-2012 10:53 AM (12 years ago) (m) IF U DIE GOVERNMENT NO KNOW SO SAVE YOU LIFE O. Posted: at 24-04-2012 10:53 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
steveoneal at 24-04-2012 11:30 AM (12 years ago) (m) STONE ALL THE BOHLE;;; NA FOR ASHAWO MATTER DEM DEY GET STRENGHT IT NA BOKO NOW OR ARMED ROBBERS DEM GO KAWAI; TAKE OFF STRAIGHT;ABEG LEAVE THOSE PEOPLE ALONE; PROSTITUTION IS THE OLDEST PROFESSION; SO LEAVE THEM FOR GOD TO JUDGE THEM ; OR BETTER STILL TAXK THEM AND REORGANIZE THEM;BECAUSE IF YOU SUCCEED IN PHASING THEM OUT; THEN WATCH OUT FOR ENOUGH RAPES FROM MEN WHO CANT CONTROL THE segxwal URGE Posted: at 24-04-2012 11:30 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Nigerian police..heya..eat up Posted: at 24-04-2012 11:37 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
danny6 at 24-04-2012 11:37 AM (12 years ago) (m) This abiki people self... Posted: at 24-04-2012 11:37 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
aso4life1 at 24-04-2012 12:05 PM (12 years ago) (m) why dem no go burst boko haram's base instead of ashewo
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 24-04-2012 12:05 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
victory18 at 24-04-2012 12:31 PM (12 years ago) (f) ok
NOVESTHEROY Posted: at 24-04-2012 12:31 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
callmaname at 24-04-2012 12:36 PM (12 years ago) (m) Hun, i dey come make i drink beer...
Men have two emotions: Hungry and Horny. If you see him without an erection, make him a sandwich. Posted: at 24-04-2012 12:36 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Senegal at 24-04-2012 01:43 PM (12 years ago) (m) ABOKI AGAIN? Posted: at 24-04-2012 01:43 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
smile77 at 24-04-2012 02:33 PM (12 years ago) (m) good 4 nija olokpa Posted: at 24-04-2012 02:33 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Maggiecube at 24-04-2012 03:57 PM (12 years ago) (f) NOT MY CUP OF TEA Posted: at 24-04-2012 03:57 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |