mallorca at 15-08-2012 09:21 PM (12 years ago) (m) which way Nigeria?
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 15-08-2012 09:21 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I know that an hungry man is an angry man, but is an hungry man a crazy man? anyone that blames the government for this is UNWISE Posted: at 16-08-2012 12:49 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
I know that an hungry man is an angry man, but in Nigeria is an hungry man a crazy man? anyone that blames the government for this is UNWISE Posted: at 16-08-2012 12:53 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
EmekaBlue at 16-08-2012 02:14 AM (12 years ago) (m) Na kerosene nw...make dem scoop...Less Volatile!!! Point out sum guards,no cigar or anytin fire around!!! Una dey Yankee dey talk anyhw..Kom bck ur country kom hussle or join make we all enta Aso rock & take ova d Government by force Posted: at 16-08-2012 02:14 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Na kerosene nw...make dem scoop...Less Volatile!!! Point out sum guards,no cigar or anytin fire around!!! Una dey Yankee dey talk anyhw..Kom bck ur country kom hussle or join make we all enta Aso rock & take ova d Government by force  you know wetin dem dey call hussle?  , come the Yankee make you come see hussle. if no be say i sale my papa house to come yankee....i for don show but that one no go make be act stupid. Posted: at 16-08-2012 02:24 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Who Jah Blessed, No Man Cursed...... Posted: at 16-08-2012 02:59 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Sirp44 at 16-08-2012 03:17 AM (12 years ago) (m) chai! chai! market don land bi dat Posted: at 16-08-2012 03:17 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
mickky21 at 16-08-2012 05:12 AM (12 years ago) (m) de tanker na small one, so pple wey go die no go reach 200...........maybe 150 pple fit die............no problem. Posted: at 16-08-2012 05:12 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dickman2 at 16-08-2012 07:45 AM (12 years ago) (m) ok.. Posted: at 16-08-2012 07:45 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Neglito at 16-08-2012 08:46 AM (12 years ago) (m) Again? Posted: at 16-08-2012 08:46 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lanudja at 16-08-2012 08:51 AM (12 years ago) (f) U see hw dey take dey roast like fowl? Sorry, i pitied them. May their soul rest in peace Posted: at 16-08-2012 08:51 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
damaki at 16-08-2012 08:58 AM (12 years ago) (m) Dem no want make e waste. Posted: at 16-08-2012 08:58 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
takekia at 16-08-2012 09:34 AM (12 years ago) (f) A woof go kill Nigerians....mtshwwwwwwwwwww,. Posted: at 16-08-2012 09:34 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Nicksam at 16-08-2012 10:21 AM (12 years ago) (m) HAHAHAHA THIS PEOPLE WILL NOT LEARN FROM PAST THAT HAVE TAKEN MANY LIFE, THIS NAIJA SELF....ABEG Posted: at 16-08-2012 10:21 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
yvonneobas at 16-08-2012 10:38 AM (12 years ago) (f) D most anoyni tin s dat dy will never learn,,,,SAD!! Posted: at 16-08-2012 10:38 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
DrSoba at 16-08-2012 10:39 AM (12 years ago) (m) na there u go fear lagosian Posted: at 16-08-2012 10:39 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Henrygud at 16-08-2012 10:54 AM (12 years ago) (m) Papa bonboy my hand go dey...comot for there na before i vex....Now self all of you comot for there because i dey come take my own kerosin Posted: at 16-08-2012 10:54 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
denmal at 16-08-2012 11:00 AM (12 years ago) (m) naija will never learn Posted: at 16-08-2012 11:00 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Senegal at 16-08-2012 12:31 PM (12 years ago) (m) Reply |
EmekaBlue at 16-08-2012 01:45 PM (12 years ago) (m) you know wetin dem dey call hussle?  , come the Yankee make you come see hussle. if no be say i sale my papa house to come yankee....i for don show but that one no go make be act stupid. So u sell ur papa house run go Yankee dey wash oyinbo woman pant abi??? lool...Naija go beta lyk filmtrick 1day Posted: at 16-08-2012 01:45 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |