28-Yrs-Old Nigerian Man, Chimene Onyeri Arrested For Shooting Female US Judge (Page 2)

Date: 11-11-2015 12:23 pm (8 years ago) | Author: CLARA JANCITA
1 [2]
- dickieponga at 11-11-2015 05:48 PM (8 years ago)
(m)
At least e go get like 30yrs...
Posted: at 11-11-2015 05:48 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- Slimchery at 11-11-2015 07:40 PM (8 years ago)
(m)
Make Una let Biafra go before dem spoil Nigeria finish because every news dem must apear
Posted: at 11-11-2015 07:40 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Wikigenius at 11-11-2015 08:13 PM (8 years ago)
(m)
Biafran not Nigerian please make it clear
Posted: at 11-11-2015 08:13 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- rzq2012 at 12-11-2015 07:53 AM (8 years ago)
(f)
Good son of Biafra
Posted: at 12-11-2015 07:53 AM (8 years ago) | Newbie
Reply
- okatee at 17-11-2015 10:11 PM (8 years ago)
(m)
omo, the guy has increase his punishment by himself ooo, i trust oyinbo, no b naija wen e be say u go stil get hop if u bribe.
Posted: at 17-11-2015 10:11 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- okatee at 17-11-2015 10:13 PM (8 years ago)
(m)
dis is wat i called one chance. dis na double wahala 4 person wen stil dey alive.
Posted: at 17-11-2015 10:13 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- okatee at 17-11-2015 10:14 PM (8 years ago)
(m)
oga poster, make i correct you for one tyn. dis guy no b naija boy, na ibo guy him country na biafra nd not nigeria
Posted: at 17-11-2015 10:14 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2]