Nawaoooo,,,woman u hv no foolish excuse for tryin to steal dos babies..jail tins 4 her..issokay
Shocking o Posted: at 25-03-2016 12:28 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
welcome to Spain
hmmmmmmmm,,, Posted: at 25-03-2016 12:29 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
wonders shal neva end
NobsmallTin o Posted: at 25-03-2016 12:29 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
welcome to Spain
hmmmmmmmm,,, Posted: at 25-03-2016 12:32 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Make dem knack her kondo for head abeg.
U say Posted: at 25-03-2016 12:33 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
NA WA O SHE WANT TO TURN THE JOY OF THOSE MOTHERS INTO SORROW I DECREE ANYONE THAT IS PLANNING TO TURN ANYONE JOY INTO SORROW SHALL DIE BY FIRE IN THE NAME OF JESUS.
Na real wa Posted: at 25-03-2016 12:34 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
All about MONEY. Wondering what would have become of the world if there is nothing like money..............
U gettam,,,, na all about d moni Posted: at 25-03-2016 12:34 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
So gbomo.gbomo dey Europe? phyuking believeable?
E dey everywhere Posted: at 25-03-2016 12:35 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
o ga ooooo, i think say na for only here dem dey steal babies. make d judge give her better judgement.
Who tell u dat one Posted: at 25-03-2016 12:36 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
o ga ooooo, i think say na for only here dem dey steal babies. make d judge give her better judgement.
Na so Posted: at 25-03-2016 12:36 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
HAHAHAHA.... CAN YOU IMAGINE... SOME PEOPLE THEY WICKED OOO, WETIN SHE WANT DO WITH PERSON THAT WAS NOT BELONG TO HER, SEND HER TO JAIL
Him wicked full ground Posted: at 25-03-2016 12:37 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
One Japan bell for her head.
Posted: at 25-03-2016 12:38 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
nawa ooh
I saw Posted: at 25-03-2016 12:38 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
be careful,be very very careful, CAREFULLLLLLLLL...............
Tell ram again Posted: at 25-03-2016 12:39 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
U can do the text in jail
Na so Posted: at 25-03-2016 12:39 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Nawooo,even in obodo oyibo too,I raise my bossom up for them.
U fit carry ur yansh join too Posted: at 25-03-2016 12:40 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
That was very bad of her another woman's baby
As in very very bad Posted: at 25-03-2016 12:41 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
is typing a message...
Message wetin Posted: at 25-03-2016 12:41 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Useless woman send her to jail
She don already dey their nw Posted: at 25-03-2016 12:42 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
see wicked woman enjoy your jail
Na so nw Posted: at 25-03-2016 12:43 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |