Nigerian policemen in fresh uniforms playing 'Baba Ijebu' on duty.This image of Nigerian policemen gambling during work hours has gone viral on Facebook .
Them sef wan hammer na!Na human being them be na!See wetin money fit cause.
I am a metro reporter on Gistmania, I have been publishing news materials for over 5 years
Posted: at 29-03-2016 01:41 PM (9 years ago) | Hero
slimmygal at 29-03-2016 03:36 PM (9 years ago) (f)
If some bankers and well to do dey play sportbet, wetin go kon stop ordinary police not to play. Salalry no dey do them again ni but d man suppose comot d uniform before he enter d place.
Posted: at 29-03-2016 03:36 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Go to Italy and see where Carabinieries,Polizia,Guada di finanza and Polizia Locale que up with uniform and police car dey play game.ni only in Austria and Deutschland I never see such
Posted: at 29-03-2016 04:07 PM (9 years ago) | Addicted Hero