giftmurphy at 3-05-2016 11:45 AM (9 years ago) (f) okay it aint formal now Posted: at 3-05-2016 11:45 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
na una sabi Posted: at 3-05-2016 01:02 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Chidima, wizkid the age gap will be too much. Chidima shud be in her early 30s so why wizkid. Can't understand if true,and wizkid shud be careful wit this kind of choice if there is any nursing in his heart, coz it might not go well.
both are 25 yrs . nothing do dem. Posted: at 3-05-2016 02:14 PM (9 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Chidima, wizkid the age gap will be too much. Chidima shud be in her early 30s so why wizkid. Can't understand if true,and wizkid shud be careful wit this kind of choice if there is any nursing in his heart, coz it might not go well.
I have told WizKid my own o Posted: at 3-05-2016 03:34 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
My guy forget that level wizKid can chop anything chop able no level which heart? The one wey don scattered before no shaking make he first break am make i see who go fallout if 20man nor fall that day  me I nor understand you o bros Posted: at 3-05-2016 03:35 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
why una subject dey always different from message, headline go say someone shot dead, the news go say some escape gun shot, why una news dey tire person ?
Bros you have the license to post your own news o at least these posters dey try. Posted: at 3-05-2016 03:37 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Wizkid,go sleep abeg,u don born 2,u still dey get crush,go face ur pikin,den use dat thing swear for u?thief
lol you dey provoke o Posted: at 3-05-2016 03:38 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oh boy u just dey born born everywhere u sidon don't karma catch up wit u ooo... Posted: at 3-05-2016 04:02 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Nosike91 at 4-05-2016 07:07 AM (9 years ago) (m) Itx just pic talking Posted: at 4-05-2016 07:07 AM (9 years ago) | Newbie | |
Reply |
Nosike91 at 4-05-2016 07:07 AM (9 years ago) (m) Itx just pic talking Posted: at 4-05-2016 07:07 AM (9 years ago) | Newbie | |
Reply |
botlex at 12-05-2016 02:30 PM (8 years ago) (m) Let her know about it bro instead of u to die in silence Posted: at 12-05-2016 02:30 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
CHRISETTE at 12-05-2016 06:22 PM (8 years ago) (f) Tell them my sis people wey sabi assume rubbish with their thought Posted: at 12-05-2016 06:22 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
mia4321 at 15-05-2016 10:44 PM (8 years ago) (f) na wa fr him o Posted: at 15-05-2016 10:44 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Na so na yawa goes on Posted: at 20-05-2016 09:26 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Na wa.. .. Posted: at 21-05-2016 02:21 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Oworen25 at 21-05-2016 03:46 AM (8 years ago) (m) I believe that Posted: at 21-05-2016 03:46 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Novic at 21-05-2016 04:55 AM (8 years ago) (m) Well both of them fit both each other.... they should move it on Posted: at 21-05-2016 04:55 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
baddest Posted: at 21-05-2016 10:11 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
See as dat one sef dey smile she no no say her turn don come to become babymama... Posted: at 21-05-2016 10:20 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
CHRISETTE at 22-05-2016 04:59 PM (8 years ago) (f) I don't support it if they want to hook up wizkid go and hang Posted: at 22-05-2016 04:59 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |